₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,274 members, 8,425,764 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 03:43 AM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 420 pages)

Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 10:05pm On Sep 22, 2010
Why I no go harsh?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:01pm On Sep 22, 2010
Evening Efe!
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:55pm On Sep 22, 2010
Idowuogbo:
@tatase
norin jare y your face red  like sey worm dey your yansh  tongue tongue tongue
My face no red, na pink!

Vic2k3:
Taz i'm fine. BtW I hope we are friends again? wink and lest i 4get how're u doin?
We've always been friends. cool

I'm doing great, what about you? cheesy cheesy
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:44pm On Sep 22, 2010
Idowu, wetin I do you? embarassed embarassed embarassed

Vic, how body?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 9:38pm On Sep 22, 2010
Hey Vic! cool cool
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 8:31pm On Sep 22, 2010
I no get beef.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 8:08pm On Sep 22, 2010
dayokanu:
Texas wa jare. Ko si much. A wa nibi ise ni. Ilu wo lo wa nisin? Se New York ni?
Eyah, e pele. Adara. cheesy cheesy

New York ni mo wa ni sin jare.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 7:59pm On Sep 22, 2010
dayokanu:
Mo wa pa o. Awon oko e nko? Bawo ni New Jersey?
Awon oko wo ni yen? tongue tongue

Mi o si ni New Jersey mo. Texas nko?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:51pm On Sep 22, 2010
blacksta:
u need glasses
I no need glasses, you fit re-post am?
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:44pm On Sep 22, 2010
I no see am. sad
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:39pm On Sep 22, 2010
Blacksta, why you ignore my reply? angry
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:37pm On Sep 22, 2010
^^ Madam, wetin happen?
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 7:36pm On Sep 22, 2010
dayokanu:
Tamiz, E ku ojo meta o Bawo ni gbogbo nkan
Ijo kan pelu, gbogbo nkan wa oo. Se wa? cool cool
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:31pm On Sep 22, 2010
Everything is gwaning oo, you miss me? cheesy
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 7:27pm On Sep 22, 2010
Bros, long time. cool
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 7:27pm On Sep 22, 2010
dayokanu:
Eyin orekelewa, Ki lon shele
Ahh, Boda Dayo!! Eku 'jo meta! cheesy cheesy
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 7:14pm On Sep 22, 2010
Kilode ti e fin ki mi pele? Mi o subu now. tongue tongue

Kon se diamond la fi se bridge oo, bronze ni wo lo. Se e gbo pe awa ni recession ni? sad sad
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 7:06pm On Sep 22, 2010
Lorile ede ti yin, kon se temi. tongue tongue
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 6:57pm On Sep 22, 2010
This one no be Jessica Simpson oo. tongue tongue

You no see the sun wey dey outside ni? E wan blind my eye sef.Untop the 100% UV protection sunglasses.
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 6:55pm On Sep 22, 2010
LOL, e kin cease lati pa mi lerin sha. tongue tongue tongue

Ee ri nothing gbo jare. Ki la wa ri gbo?
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 6:48pm On Sep 22, 2010
Studio CFR:
Call police na- i bin think sey u sabi see and read well.

Mehn, Why i dey waste my time talking to u sefhuh

Bye Bye - go play with the hair' wey dey your armpit.

I'm Out
Peace!
Confirmed he-diot, I resemble one of those girls wey you dey toast for ya village? Mschew. angry
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 6:46pm On Sep 22, 2010
Idowuogbo:
she iwo wa gbadun ni , gba fun bobo yen mehn grin grin grin grin
Mo gbadun pa oo!! grin grin

Kin gba kini yen? Se o fun mi ni anything ni huh huh
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 6:44pm On Sep 22, 2010
sledge406:
@Tanning. . .Agreed, I'm a goat!!! And I would never cease to amaze you when you have loads and loads of goat in your family as parents and siblings who do worse things than I do in here. So it is actually not new to you. I hail all the higher goats in your HOUSE! grin (Take not of your spelling and the correction too)
Mumu, why do you have google @ your fingertipshuh Google VISAFONE and stop showing the world how stewpid you are. cheesy

(This gal, you beta quit entering my track else like the moving train, I'll crush you and damn the consequence---U nor reach my waist level how much more my chin level) cool
This just sums your stupidity. Classified he-diot.
Jokes EtcRe: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 6:42pm On Sep 22, 2010
cool cool
CultureRe: If You Can Speak Yoruba, Talk It In Here. Everybody Is Invited! by tanimz(f): 6:40pm On Sep 22, 2010
Kilode?!:
Omo ele, se bojuboju lo n bami she ni? abi o kan n ta'ge ni wink cheesy
Rara oo, mo wa very busy these days ni. E ma binu simi. embarassed embarassed embarassed

Se wa?

Idowuogbo:
^aburo she ire wa pa, omo yen oti gba fun ee ni shocked shocked shocked
omo light up swagga eeh now , oshe ma deliver generator layi ra petrol si nu ee
omo wa ra epo na now as a complimentary good , osha re lo tomato layi si ata now
tete donjasi ee shogbo grin grin grin grin
Walahi, ee gbadun. tongue tongue grin grin
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 10:10pm On Sep 21, 2010
So you dey claim thread? Imposter oshi. angry
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 9:56pm On Sep 21, 2010
Go find your mate.
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 9:49pm On Sep 21, 2010
I no get time to read all these your misyarns. Go find someone else to play with. undecided
Jokes EtcRe: Oya Laugh With Blacksta by tanimz(f): 9:36pm On Sep 21, 2010
Black, you don finally fall your hands. sad
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 9:35pm On Sep 21, 2010
No be traits of a morrafoka you dey exhibit so?

Ewure jati jati.
Jokes EtcRe: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 9:30pm On Sep 21, 2010
Morrafoka!

Who you dey call fake? I resemble you? If I sound you ehn?! angry angry

LOL, why I no go jasi for the song? tongue

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 245 246 247 248 249 250 251 252 253 (of 420 pages)