Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:52pm On Sep 24, 2010 |
I no understand your question. Shey I don't dry that form for sun wey I wet? E no make sense na.  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 3:49pm On Sep 24, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:36pm On Sep 24, 2010 |
^^  Abeg, re-construct your sentence. |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 3:34pm On Sep 24, 2010 |
blacksta: pasin thru  Where you dey pass go? You no see me ni?  Element G: hey guys, @tanimz no mind me jor, just dat its been long since i saw my peeps on nland Just because they no miss you no mean say they think say you don die na.  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 3:28pm On Sep 24, 2010 |
Hehe, where you been hide your self since?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 3:25pm On Sep 24, 2010 |
Vic2k3: Sorry but Taminz is a name of a bearded goat So in your village, you name animals? You continue to surprise me day by day with your stupidity. By the way, my name is spelt tanimz and not taminz, so get your facts straight before opening your mouth in an attempt to speak to me.  sledge406: ^^^ Another reason to agree with your post though she's an ewe
@Tanning. . .I've tamed you seriously and I bet you need someone like Gidson your ram who services you to come and drop another jargons so you can support him. As for dat love-peddler I actually wrote prostitute but I think the right term for u is Ashawo cos it rhymes with your name and your online personality.  Now sue me!!! You've tamed me? Please don't make me laugh. Tame ko, train ni. Mschew.  As I've said before and will continue to say, may God help you. |
Jokes Etc › Re: Impromptu Jokes by tanimz(f): 3:14pm On Sep 24, 2010 |
Vic2k3, I don't think you're well. I mean the signs are very clear.  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 3:10pm On Sep 24, 2010 |
Hey Element!  Why would anyone think you're dead?  |
Jokes Etc › Re: :d [b] Rhetorical Questions [/b] :d by tanimz(f): 3:04pm On Sep 24, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: :d [b] Rhetorical Questions [/b] :d by tanimz(f): 2:14am On Sep 24, 2010 |
Vic2k3: Ah!! See this small girl. So u wan insult me? Abi u no know that i am the best mathematician of all time? Right from school na me de get highest lowest score -f9 when others dey get A1, B2,e.t.c ^^ This just wraps my reply. |
Jokes Etc › Re: Impromptu Jokes by tanimz(f): 2:10am On Sep 24, 2010 |
Vic2k3, you well so? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 2:03am On Sep 24, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 8:53pm On Sep 23, 2010 |
Vic2k3: Tanniny sorry i can't spell fools' names Same way you can't spell your name? Who has numbers in their names anyway?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 8:52pm On Sep 23, 2010 |
Studio CFR: Yeye bum bum lol Small thing No oofffeince Don't jealous my bombom jare.  Moyola: O sorry! Tanimz haz a big bom; iyaiyayo! happy?  Yes, very happy!  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 7:40pm On Sep 23, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 6:45pm On Sep 23, 2010 |
If you get the liver.  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 6:39pm On Sep 23, 2010 |
You no dey look face before you open your mouth? |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 6:36pm On Sep 23, 2010 |
People dey talk, monkey dey follow talk.  |
Jokes Etc › Re: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 6:34pm On Sep 23, 2010 |
Studio CFR: U need my phone to use call police come arrest me for wrong spelling? So you sef don dey use phone. Wetin this world dey turn into sef?  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 6:07pm On Sep 23, 2010 |
Studio CFR: Were u see curse? U don dey drink garri for night again? Go check your dictionary, I no get time to dey teach you basic English words. @Sledge, may God help you with this your obsession with me.  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:32pm On Sep 22, 2010 |
I have other things to do with my time. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 10:31pm On Sep 22, 2010 |
You sef don start to dey curse.  |
Jokes Etc › Re: If To Say Na Only Me, Nobody For Hear My Story by tanimz(f): 10:29pm On Sep 22, 2010 |
Na why you no come sabi spell? |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:28pm On Sep 22, 2010 |
Please don't let me start again. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 10:26pm On Sep 22, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:25pm On Sep 22, 2010 |
I was only playing with you, period. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 10:22pm On Sep 22, 2010 |
No need to fear me, I no be masquerade. |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:21pm On Sep 22, 2010 |
Vic2k3: Alright if u say so. But i will love to avoid a repeat cos U scalded ma fingers that night  Mschew, what are you feeling like sef? I was only playing with you the other day. Gee, you take things too seriously. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 10:19pm On Sep 22, 2010 |
No vex, I just dey concerned. |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:17pm On Sep 22, 2010 |
I tell you that day jare. That chapter don close.  |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here Part 2 by tanimz(f): 10:15pm On Sep 22, 2010 |
You dey school?  |
Jokes Etc › Re: ~Jokers Offtopic Classic Bar House by tanimz(f): 10:14pm On Sep 22, 2010 |
I warned you about that that day na. You don forget?  |