Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 420 pages)
^^ How 190 go be pessin name? E be like say na code or something. ![]() |
Don't mind me. . . Hehehe ![]() It could possibly be flowers next. . . Just a suggestion. |
Efemena_xy:Hehe. . . you just dey know ![]() She no dey ever give up. ![]() Okija_juju:Wetin be 190? ![]() |
So is Marcus the new ** **? |
I told you. |
The animal resemble another animal(Element G) for Nairaland. ![]() |
Who cares? ![]() |
^^ You are free to do so. ![]() |
Efe, didn't I tell you that she was trying to make you join the club? |
^^ ![]() Dyt, I no go waste my typing time to reply you. If you have nothing else to say, I'm out. |
Sorry, I'm a size 6. ![]() |
Dyt:You no dey tire ni? ![]() |
Dyt, you are taking this too far and I am not finding it funny. ![]() |
Okay ![]() Make I call now. ![]() |
^^ She don talk am already- Studio |
Hehe. . . make I call am. ![]() |
Mo gbe! Dyt e don do abeg. What is all this nonsense you are talking about?! ![]() No provoke me oo. . . ![]() |
^^ You like am? ![]() |
Efe, please ignore whatever Dyt says if my name is included. ![]() Dyt, abeg I dey take whatever you respect most in the world's name beg you. No spoil my name. I be peacemaker. ![]() |
Efe see as Dyt dey insult me untop say I dey defend you. ![]() Henceforth, I shall hold my peace unless I am called upon. ![]() |
^^ No embarrass the girl like that na. ![]() |
Say hello back to. |
Dyt:You this woman, e be like say you no dey hear word. ![]() Efe talk say she no dey interested in your ex-husband. Why you dey force her? Se tipa ni? ![]() |
Efemena_xy:Leave that to me. ![]() |
^^ Abi na? You no know the kind person I be? ![]() |
Which foolish ego? Make the yeye ego swell, I go use my hand burst am. ![]() |
Efemena_xy:I lie ni? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 420 pages)
