Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 420 pages)
^^ He no dey beg me, e just dey find touble. ![]() But no worry, I go deal with am! ![]() |
Cheiii:Please stay away from me. ![]() |
Dyt:Shior, no dey embarass yaself for public. ![]() |
Efemena_xy: ![]() My sister, na wetin she dey do be that. ![]() blacksta:And to whom are you referring, Mister? ![]() |
Abi? ![]() |
You just quoted and edited. |
Insulting me. Let my husband catch you first! ![]() |
Efemena_xy:No wahala! ![]() Madam Dyt, e be like say you no know wetin you go take ya time do, abi? ![]() |
^^ Abeg help me shout am for her ears, 'cos e be like say she don dey age. ![]() Dyt:Woman, wink and wrinkle are two different words with different meanings. ![]() |
Efe, as for the slap, I no wan do anything violent on this beautiful day. Make we still dey look am, if she continue to misbehave I go give her her rightful portion. ![]() |
Efemena_xy:Thanks sweetie. No mind am, I just ignore after I see say she no ready to shut her mouth. I advise you to do the same. ![]() As for not supporting you, I did and proof is below: tanimz: |
Dyt:And you suppose smile and wink after the sentence. ![]() |
^^ Hehe. . . no mind am, she wan make you be like her so una go form Studio's happy ex' club. ![]() |
Dyt:Shey na because I never slap you before you come dey run your mouth like tap. No try me oo ![]() |
Thank you for understanding. |
Hehe. . . the part III- ![]() |
Make we talk about better thing jare, any gists? ![]() |
Dyt:You create good sentence, come spoil the end. You too dey disappoint person sef. ![]() |
Dyt:Dyt, whatever in heaven's name are you saying? ![]() No be Studio wey dey lust after me? After I no gree answer am he come do wetin he do with you. ![]() Abeg no spoil my name, I get reputation to protect. ![]() P.S Efe, If you are interested in Studio, he is all yours. Don't mind that Dyt, she doesn't know what she is saying. |
Thanks Efe, Dries tears with the scented tissue. I'm done crying. He dare not come back to beg me. I do have a pre-nuptial agreement. Thanks again. |
Dyt:Ewo! |
Efemena_xy:My sister, na so we see am oo. Na 32 babies dem born, and the guy just walk commot their lives (including Dyt's). ![]() |
Thanks love. ![]() Sobs uncontrollably on Efe's shoulders. |
Efe, you no know say Dyt be Studio ex-wife? ![]() Dem even get 32 babies together. ![]() |
Don't mind him jare. |
I said I don't! |
No, I don't. |
Why should I marry you? |
No for the third time. |
Because I can't live with you in the Evil Fowest. |
No again. |
Thinking. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 420 pages)





