Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 420 pages)
Badosky! ![]() |
On to the next one! ![]() |
^^ Choi! ![]() Badosky, warrido jare? ![]() |
^^ Erm Mr. Gardener, how ya own take be? ![]() |
No. Do you like jazz? |
^^ Shior. ![]() El Guapo:Oga, no vex. I no know say you still wan keep am in the down-low. I still pity the girl sha. ![]() neyshed:Yes, it is. |
[quote author=Efemena_xy link=topic=528425.msg7763572#msg7763572 date=1298152515]^^abi? abeg help me ask am jor you know say last week na the week of love now! besides as KDK get im go dey extremely busy (understandably) [/quote]Efe, I don correct ya mistake. ![]() |
^^ Erm. . . Who are you? ![]() |
Chai. I pity the girl sha. Which kind juju you use for her? ![]() |
Sledge! ![]() El Guapo:I tell you say I no know wetin e mean? ![]() Who be ya new wife? You don go kidnap one girl for ya village abi? ![]() |
Never heard of it. Can you tell me what that is? |
Depends on the artiste. Do you like Tiwa Savage? |
You say you dey where? Espa wetin? ![]() Anyway, as a business woman, I been dey busy with my businesses. You missed me? ![]() |
Which one come concern me? You still dey find visa or not? ![]() |
KDK:Which profile? ![]() [quote author=bashy_demy link=topic=599953.msg7760777#msg7760777 date=1298118038]dont take it too far am only asking if it was the same Barbados bar for back of your house in Mushin[/quote]You well like this? How Barbados take dey for Mushin? ![]() |
^^ Erm Mr. Man, is there anything wrong in spending quality time with my sweetheart, KDK? ![]() |
Pa Kasumo! ![]() |
Greenland wey dey for Greenland. You tell me one time say you wan relocate go there. Abi, you don forget? ![]() |
Ovi store! ![]() |
![]() |
El Guano! Warrido? You still dey find visa to go Greenland? ![]() |
Trailer jam you for dream? ![]() |
^^ ![]() bright007:I don grow. I no be baby again. ![]() Anyway, I dey busy these days. How life? ![]() |
Not really. Do you like kuli kuli? |
![]() |
Kenke! ![]() |
No. Have you been to Cotonou before? |
No, it's not yet bed time for me. ![]() Have you seen Sheri koko? |
You're not a juve, I'm not a sule, let's get under the duvet! ![]() |
You can change me? I'd like to see you do that! ![]() |
No. Aren't you supposed to be in bed? |
Next week, it's going to be just me and you. African restaurant pronto! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 420 pages)








