Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 7:38pm On Jan 25, 2011 |
Who dey house?  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 2:06am On Jan 25, 2011 |
See goat o, so na every living thing with bia bia deserve respect?  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 2:05am On Jan 25, 2011 |
Pharoh: ^^
Tanizm how i take dey make you vex . . just joking with you.
You know how i take you and who you be to me . . so make you arrange ya face for me. 
So how you dey and wetin dey happen for ya side? . . Mschew, you no even sabi spell my name again. I swear, I dey vex!  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 1:42am On Jan 25, 2011 |
^^ You like to dey vex me all the time!  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 1:17am On Jan 25, 2011 |
Shior.
Do you think Achebe is a pedagogue? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 1:10am On Jan 25, 2011 |
No. BoboYekini, please go and look for your playmate elsewhere.
Do you think Chinua Achebe ought to win a nobel prize? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 1:05am On Jan 25, 2011 |
KDK, will you?  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 1:03am On Jan 25, 2011 |
Pharoh!  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 1:02am On Jan 25, 2011 |
No.
Aren't you supposed to be in bed now? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 12:57am On Jan 25, 2011 |
Efe, I dey o. How ya side?  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 12:56am On Jan 25, 2011 |
Yes. Are you happy?  |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 12:55am On Jan 25, 2011 |
*Ignores Efe's comment.* KDK, please forget about Efe, will ya?  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 12:53am On Jan 25, 2011 |
Hello passerby and confusionist!  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 12:52am On Jan 25, 2011 |
I don't see a yes/no question.  Efe, can you follow the rules of the game? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 12:47am On Jan 25, 2011 |
Yes I have.
Have you read Uwem Akpan's Say you're one of them? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 12:39am On Jan 25, 2011 |
No, you don dey mad.
Do you know that you are mad? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 12:38am On Jan 25, 2011 |
I don't think I've fallen in love before.
I have no business with your plans. |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 12:30am On Jan 25, 2011 |
No, I can't. Human beings have their different ways of expressing/showing love.
I'm not a love expert, so I can't tell you more. |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 12:28am On Jan 25, 2011 |
No.
BoboYekini is a goat, don't you think? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 12:19am On Jan 25, 2011 |
Yes, I do.
Can you respect people? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 12:06am On Jan 25, 2011 |
Love - a feeling of strong emotions/passion toward something/body.
Next. . . |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 11:57pm On Jan 24, 2011 |
You get talk wey get sense? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 11:54pm On Jan 24, 2011 |
What is TDB? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 11:54pm On Jan 24, 2011 |
Yes, thank you better person.
BoboYekini, do you know what 'respect' is? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 11:43pm On Jan 24, 2011 |
I resemble person wey dey watch tales by moonlight? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 11:42pm On Jan 24, 2011 |
Yes, I'd love to talk rubbish about 'her'. Mind you, you don't speak to me with an angry tone. Got that?  |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 11:41pm On Jan 24, 2011 |
Which Tanimz? Tanimz resemble animal? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 11:37pm On Jan 24, 2011 |
Wetin you wan come do for my house? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 11:32pm On Jan 24, 2011 |
Local hunter, you don show. Who be ya prey today? |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 11:32pm On Jan 24, 2011 |
I try not to judge, but most times they can be annoying.
Do you like insane people? |
Forum Games › Re: What's On Your Mind? 2 by tanimz(f): 11:29pm On Jan 24, 2011 |
Who to call. . . Who to call . . . |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 11:25pm On Jan 24, 2011 |
Abeg, no vex me this evening.  |