Forum Games › Re: ╚►Who's Neҳ̸Ҳ̸ҳt?◄╝ by tanimz(f): 5:56pm On Jan 21, 2011 |
 KC/ Jammy. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:54pm On Jan 21, 2011 |
What a shame.  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:52pm On Jan 21, 2011 |
Yes.
Do you think so as well? |
Jokes Etc › Re: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by tanimz(f): 5:52pm On Jan 21, 2011 |
Mr.Kpekus, wetin I do?  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:51pm On Jan 21, 2011 |
Like I said, your doctor needs to see a doctor. Una two don dey mad.  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:46pm On Jan 21, 2011 |
^^ Your doctor needs to see a doctor. Una two don dey mad.  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:45pm On Jan 21, 2011 |
Yes.
Do you? |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:45pm On Jan 21, 2011 |
A wild baboon is on the loose.  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:43pm On Jan 21, 2011 |
^^ Me? Molest you ke? You no know say I still be minor?  |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 5:40pm On Jan 21, 2011 |
Agbo. |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:39pm On Jan 21, 2011 |
Why you go wan spank my butt?  |
Jokes Etc › Re: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by tanimz(f): 5:38pm On Jan 21, 2011 |
dani1luv: It isnt a easy something 
Where is ben. .I learnt dat u kidnap him  We still thank God.  As Mr.Kpekus mentioned, Ben dey train for Big brother Ajegunle. I no kidnap am. I no dey into such businesses, I too gentle for that.  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:36pm On Jan 21, 2011 |
Haven't seen it.
Do you like mama put? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:35pm On Jan 21, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:27pm On Jan 21, 2011 |
No.
Do you watch Papa Ajasco? |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:25pm On Jan 21, 2011 |
^^ Na every time you dey piss. Which kind bladder you get sef?  El Guapo: Tanimz You don dey above Greeting naa?
Na em i dey signal You and u just dey yarn Gibberish
Even a muscle prefect Dani no big 4 your Eye ni talk less of me naa Me? Above greeting? Which kind talk be that?  Gibberish? El Guano, you sure you dey alright like this? You need to see your doctor.  dani1luv: Forget about it. Ahn ahn nau, Danny. Why you dey do me like this? E no good o.  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:22pm On Jan 21, 2011 |
No.
Do you club? |
Jokes Etc › Re: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by tanimz(f): 5:22pm On Jan 21, 2011 |
Thank God for your life, you don finally own dunlop slipper!  |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:20pm On Jan 21, 2011 |
You sure say you well like this?  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:19pm On Jan 21, 2011 |
No.
Do you like chicken wings? |
Forum Games › Re: Second Vowel Letter Game. by tanimz(f): 5:18pm On Jan 21, 2011 |
Ubuntu. |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:16pm On Jan 21, 2011 |
Why nau?  I missed you terribly.  |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 5:12pm On Jan 21, 2011 |
shakara4u: lol,
only slap? You dey try me.  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:11pm On Jan 21, 2011 |
^^ Trust me, I've been good.  Where have you been all this while?  dani1luv: Apparently, this is not the first time  Ahn ahn nau Danny, talk to me.  |
Forum Games › Re: ╚►Who's Neҳ̸Ҳ̸ҳt?◄╝ by tanimz(f): 5:10pm On Jan 21, 2011 |
Wrong!  Jammy. |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 5:09pm On Jan 21, 2011 |
No.
How about IBB? |
Jokes Etc › Re: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by tanimz(f): 5:08pm On Jan 21, 2011 |
^^ Na mess be that for ya village? Bush rat.  xynerise: Kpekress!  Kpekus, wetin dey? Anything for mama?  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 5:06pm On Jan 21, 2011 |
dani1luv: Though you were ignoring me?  Why I go ignore you?  D1KeleVra: hehehe how far? hope say u no dey behave like studio nowadays o  Aw, my sweet potato! How I go behave like Studio? Na falling of hands be that na.  How you dey?  El Guapo: Tanimz Self hmmn. . . Kids of these days
@Dani,abeg finish that statement
@Stud see your life,u don dey work with emm. . . These towing van pple them na em morale to hijack come dey full your Nyansh E be like say if you no mention my name in a day, you no go make progress.  |
Jokes Etc › Re: ::::::::: All Jokers Offtopic Bar Joint:::::::::::: by tanimz(f): 4:41pm On Jan 21, 2011 |
^^ Brosman, you no sabi greet?  |
Jokes Etc › Re: Yes Or No by tanimz(f): 4:40pm On Jan 21, 2011 |
Not really, I seem to like him.
Do you think Obasanjo should be in jail? |
Jokes Etc › Re: She Farted During The Cutting Of The Wedding Cake. by tanimz(f): 4:38pm On Jan 21, 2011 |
Kpekus!  |
Jokes Etc › Re: Funny Pictures by tanimz(f): 4:38pm On Jan 21, 2011 |
bashy_demy: wowww this is how it should be sorry Tanimz jare shakara4u: knew it, wish u guys well Some people need to be slapped.  |