Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 420 pages)
Hakuna matata! ![]() |
Yinkalink, why your jokes always dey long? ![]() |
^^ Any psychiatric home around? Bashy needs immediate attention. ![]() |
El Guapo:I don come back, wetin you wan do? ![]() |
E be like say you dey high on ogogoro. ![]() |
El Guapo:Element! No pay El Guano anything! The guy na thief! I've never had anything from him, the guy come dey write pure water. No let him use im Ibo man sense decieve you. You are smarter than that. |
^^ See im mouth like better price. Shey na that ya negative account you go take pay her? Foolish thing. |
No. Are you a student? |
^^ You fit wash im pata. ![]() |
Where is Lysaa? |
Same answer. Do you shovel snow? |
I don't drink alcohol. ![]() |
Yes o! Imagine the amount of snow I had to shovel this morning, not funny at all. ![]() Do you want to relocate to Naija some day? |
Yes, the official wear for the Badosky Snr. ![]() Did it snow last night over there? |
Cow, I can see that you've not been milked. Konji dey hold you, but no be me go be ya victim. Mschew. ![]() |
No. Are you wearing a skirt? ![]() |
![]() |
Odunnu. |
This Lysaa take style wicked o. ![]() |
No. Do you remember "Queen's Primer" from Nursery school? ![]() |
^^ Google wetin? Abeg, help a fellow human being out na. ![]() |
[quote author=bashy_demy link=topic=528425.msg7513374#msg7513374 date=1294813752]Efe me spoil abeg no implicate me ooo me wey i still be V****N and Tanimz and Kunbee dey trip for me you want make them loose interest in me cos am spoiled beyond repair? LOL am a saint i dont even know it the thing they be self can you explain to me in Camera?[/quote]Are you alright at all? Who get interest in you? ![]() [quote author=bashy_demy link=topic=528425.msg7513397#msg7513397 date=1294814163]hmmm so na all of una no get facebook make una stop that una lie jor na studio or stayo una think say una dey lie for mscheww[/quote]Some people just don't like accepting the truth and facing reality. ![]() [quote author=bashy_demy link=topic=528425.msg7513397#msg7513397 date=1294814163]lol Taminz you know me now you know i've got a good taste so that can't be even you self as you hot reach i still dey put you on condition now[/quote]You are a cow! ![]() Na me you dey put on condition? See im mouth like 'condition' sef. ![]() |
No. Are you? |
Studio CFR:You see your life outside? Must you let people know that you come from the bush? ![]() lysaa:Lysaa, come gist me. Wetin dey happen? |
I'm willing to take the risk, I need that second one. |
Idowuogbo:Me too homie, ain't got one either. ![]() [quote author=bashy_demy link=topic=528425.msg7511868#msg7511868 date=1294784895] Pls dont take it too personal remember we are on joke section LOL [/quote]Bashy don dey mad - e don tey! ![]() Why you no wan tell people say na your girlfriend be that? Ain't you proud of her? ![]() |
That isn't a yes/no question. Anyway, BoboYekini, are you Igala? |
Zamunda. ![]() |
Shior. ![]() |
![]() |
I'm glad you're happy. Oya, call me. ![]() |
Thanks. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 420 pages)







