Tanimz's Posts
Nairaland Forum › Tanimz's Profile › Tanimz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 420 pages)
I think so o. Or maybe they don travel. ![]() |
kc. ![]() |
Oya, no vex. I no go bother myself next time. ![]() |
Na advise I dey give you nau. ![]() |
Koolchicco + Patwhizzy. ![]() |
![]() |
[quote author=chi-baby link=topic=580436.msg7531968#msg7531968 date=1295013827]Exactly wat am doin . Any plans for da nyt?[/quote]Just me, tv and popcorn - nice combo for a party, innit? ![]() Idowuogbo:Pele dear, you for siddon now. ![]() |
![]() Anyone. ![]() |
[quote author=bashy_demy link=topic=528425.msg7532067#msg7532067 date=1295014878]@Tanimz how was your night jare?[/quote]It was fine, yours? ![]() KDK:You promise to be with me alone, yet you want to have a child with your 'sweet' Efe. ![]() [quote author=Efemena_xy link=topic=528425.msg7534316#msg7534316 date=1295036952]You don start dis your talk again - abi? ![]() shior? una 2 never tire for me sef? lol! ![]() Tell me your joking KDK So, you wan dump me your sweet mamalet? Chei!! No more JIGI-JIGI for you - 'n I mean am dis tyme [/quote]Efe! Leave us alone! ![]() Why I dey bother myself to reply you sef? ![]() |
Yes. Are you happy? ![]() |
Lyssa darling, how far? ![]() Badosky, what's wrong with your green face? ![]() [quote author=chi-baby link=topic=580436.msg7531912#msg7531912 date=1295013262]why i no go reply u, wen i no deh mad ![]() oh yelz TGIF mehn. moi holiday starting yday sef. Life is good [/quote]You be good girl. Keep it up. ![]() Your holiday started yesterday? Na first class enjoyment be that. Utilize it to the fullest, you hia? Life really is good. ![]() |
Sorry baby, you missed it. ![]() Roki/KC/GC/Jammy. |
She replied me at last! What's up sweetie? TGIF, right? ![]() |
^^ ![]() |
No. Will you be following the ACN primaries? |
^^ ![]() |
Boss Ttdiamonds:Bros, wetin nau? ![]() |
Boss Ttdiamonds:You know my taste love, anything from you would be great. [quote author=bashy_demy link=topic=528425.msg7530051#msg7530051 date=1294994262]Oh, sorry i forgot your favorite is Beatles[/quote]Go siddon for one place jore. Boss T dey buy me better car. ![]() KDK:I thought our new year resolution was to get rid of Efe in our lives. ![]() |
Mama's home! Who missed me? ![]() |
Nice one poster! ![]() |
Mu-wetin? ![]() Who tell you say I dey drive cars like that? ![]() |
Are you asking me? You still dey follow the primaries? |
In simple and plain English - YES! ![]() |
I guess GEJ. ![]() |
Sarah Jubril. ![]() |
No be you go take me out. No bother yaself. ![]() |
^^ And that is your idea of a nice treat? ![]() |
Whatever. ![]() |
Yes, it's crystal clear except the useless mic that's echoing. You can't open the link? ![]() |
Mschew. ![]() |
Oya, hit me for YIM. ![]() |
You wan make I die with you? Lailai, ko le shele mehn. Go find another person. ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 85 86 87 88 (of 420 pages)







