Taylor90's Posts
Nairaland Forum › Taylor90's Profile › Taylor90's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)
Starsign:Nigeria will never be great till we match to the pooling unit without tribalism and religion Make una dey play |
this one you’re reporting good news today They don hack your account? |
Monumental and generational failure That’s what Tinubu is |
obembet:UK will deny them even arrest them join What God can not do does not exist They called obidients that we wished Nigeria evil Who’s more evil now? Vote wisely una no hear see where e land us now And you wan run |
Any one that voted Tinubu and plans to run away may the almighty God deny you visa May the embassy chase you away Seyi law that was ranting during campaign don close mouth since everything went sour But he’s abroad oo and be dictating for us who will rule us Eniola Badmus and Toyin Abrahim that was shouting track record and on his mandate two of them don go sit down for 750 per liter keg of fuel Una carry urine device wey dey lick microphone keep for Aso Rock |
Soldiers that feeds on daily N1200 meal wan go war Nigerian soldier are the most badly treated soldiers by any government |
![]() |
![]() |
Meeting abi going to war Shebi Ebola don declare war yesterday what are they still meeting for Rubbish |
OP body parts missing from a a corpse shouldn’t be described as mystery That’s the norm No be today |
FreeStuffsNG:Egbeligwe gbagbu kwe gi |
FreeStuffsNG:Na so Land wey una don sell finish pack go Ogun state go live Ikwerre people even better pass una at least they sell some and build on some for their residence Una own na to sell both land sea and swamp then come back years later to shout pack and go your region |
madridguy:Free and fair abi through rigging? |
Funsho Williams That name rings a bitter bell RIP sir |
Chop raw garri |
Nyne:I am so happy that Rivers State doesn’t share any boarder with Niger Na Hausas go receive this hit When it happens the north should hold Tinubu responsible This fight might even turn against us and you see Hausa and Yoruba fighting because of Tinubu Hausa elders don tell you say e go affect them you carry DJ woofer and speakers block ear |
Tinubu leave Niger matter alone Pikin wey dey dance for road side something is beating drum for him inside the bush Don’t invoke the anger of PUTIN to Nigeria Ever since you snicked to Aso Rock through the widow you haven’t done anything good to better life of Nigerians You carry Niger matter for head just to please the west while your country people are dying of hunger and hard times Is it how female students of Chicago use to do? Dollar is almost 1000, economy is in shambles, hunger is biting harder and all you care about is your western validation make them see say you be human being Asari Dokubo threatened a sitting Governor you do face like say you no hear because he’s your thug. You no send DSS after him rather romancing him with kids glove You’ll forever be in the history for the worse president on planet Wear adult pampers dey waka everywhere You should have specialized on Cocaine and leave governance alone
|
Haaaaaaa This is becoming serious oo Una wan go scatter Buhari hide out |
Candidlady:See advice |
You get google voice for sale? |
Everybody with him own wahala Others dey prepare for war your own concern na anus Wetin you been dey do gan gan wey make your anus tear Better get ready because you go carry that anus like that go war for Niger |
Olosho is your calling No dey waste time on girlfriend |
![]() |
![]() |
IconicR:And when I post my own here on Nairaland una go call DSS to arrest me Why should the mods delete the thread? Because it’s boomeranging post that turns back to hunt APC Na me fit una for this forum As una get bad mouth I get am double I pity any man that will marry you Old layer |


