Tayoxx's Posts
Nairaland Forum › Tayoxx's Profile › Tayoxx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 65 pages)
if I hear |
nabsprada: Birthdays:it's my day. ..happy birthday to me and all. |
Snowprince306: Boss u too funny ohLol...na so na...jus give them weed |
and the last one...WE NEED WEED |
I still get mother o. ...iya mi wanle. ...so make I see the babe wey go wan control me |
weda it's love o or lust...just leave that young man let him focus on his wife...his family needs him more than you...... |
vizkiz: believe me, no fine girls in Abuja...na packaging plenty pass for thereI swear. ..all of them Dan bleach finish.... |
Lol...me too self wan rent my own o |
go wash your head |
..... |
nothing.... |
Ok na shyness dey rain now for this section abi |
Na because them never jam person wey No well..u don buy wahala b dat na. .dem go beat them in front of their sister and nothing go happen. .. |
no need to lie...I can't...the baby is too fragile....abeg my mama still dey alive o....maybe when the baby enter 6months I fit dey baff am |
nonsense |
amem |
Choi....c fresh fish |
no wahala....on a market day I'll take her to where they sell bendown select...."wetin Hennessey go do alomo go do am better" |
Wetin consine me with Facebook |
bridget007: Guess its just an do not become emotionally attached.that's not an excuse. .. |
ewo weyre |
thank God o |
Make I book space down.....if I come from church I go comment |
1one: Ahhh... Turn well as how.. Translation broNo b you dey dig am...na well dem dey dig na.... |
Na una sabi. ..thankGod say I b man |
1one: Repping TeamKhalessiShe don turn well abi? |
bros we dey hack code o |
[quote author=spotit]because it's a CNS inhibitor. same reason most celebrities depend on recreational substances... to their undoing [/quote bros na stimulant not inhibitor o |
rubbish |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 65 pages)

