Tayoxx's Posts
Nairaland Forum › Tayoxx's Profile › Tayoxx's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 65 pages)
yes. ...lol |
Subom1: My dear just some friendly advice. I know Nigerian men very well. They can pretend to be the best thing since slice bread. You need to be very careful, they can say anything and everything to get into your pants and once they do then you will be telling us stories that touch.Jezzz. ...you must have dated the whole guys in Nigeria for you to know them this much.....stop generalizing pls....just because you've had issues with one or two doesn't mean the whole country is like them......we've got good guys down here....wetin self...it is said' man shall not live by bread alone'.....man shall not live by one pucy alone Na joke o |
[quote author=benizu][/quote]Na God o |
well it all depends on the type of person... |
10yrs |
abeg I no see apkororo o |
tope24: Haa TAyo, omo buruku lo fe ya. na this American Gorrilla you wan fight. Forget say David kill goliath ooo. thiss na realitybros no underate me o...na me dey yarn o...Lol..ma no lie sha I go join d guy beat the girl self...if no b stupidity y she go go find dis kind guy trouble |
Na who you wan kill u dey find abi |
naijaboiy: Please get your facts right firstWhat other fact do I need...there are some really posh gehs o but most of these Abuja babes are hungry. ...na packaging dem dey use cover up |
Guy bone dat tin...we go dig am together. ...him b man and I b man |
eyahh sorry o...kpele |
70% of Abuja girls na hungry girls. ....If not more self... |
YOMITEWIN: oya advice me na dats y am I hereforget her or better still look for back up Cus she's definitely not gonna b d same girl u used to know when she comes back for holiday....abeg o shay osha ti doh sha |
marieolae: haha just joking shaI know.. |
bros if I advice you eh you won't like it |
marieolae: even with me as ur wifeI'm sure it won't. ...in short it's not possible self....na y I go leave shawdy like you den go hit another geh na...am I mad |
marieolae: ehn I'd rather nt tek d risk shaGood....in this case I don't believe my self o...don't know if I'll hit or not.... |
marieolae: I swear dwnyou self no go wan take that kind risk |
marieolae: I will! Definitely for sure. My husband should love me inside and outif I hear |
if dem go ask you question wey get k leg nko. ...dat one no good o...I no go try am o |
only if you'll pay for my advice |
my house is free o |
put the ring in weed for her |
What is this |
Enouwem: https://m.ak.fbcdn.net/photos-a.ak/hphotos-ak-xpa1/t1.0-0/10580119_684605098276559_4237161353859526329_n.jpgsee efa sand that mouth wey u do like pig own eh you go arrange am back well....nonsense. ..see how e do mouth like virgina |
yes o..pls return it...and also everything achieved with it....you bsc, resign from your job and return all your salaries back.... nonsense |
see her abs.... |
nonsense |
I dey one corner dey look o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 65 pages)
Na joke o
tht can't be possible