TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:53pm On Mar 18, 2017 |
machinegundammy: As for me dej way over nicki.
Dej loaf is my number one bae, @1bkaye can play second fiddle nicki is good but dj loaf na killer.. I for like Remy ma base on the energy wey she de use drop but too much censor de her songs.@1bkaye na name of rapper nii? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:38pm On Mar 18, 2017 |
machinegundammy: You should start checking out DEJ LOAF's musik if u haven't that girls rap no b here oo... my playlist na her songs plenty pass.. followed by jcole |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:34pm On Mar 18, 2017 |
toseen7: no be only you bro... I no no wetin de guy smoke b4 him sing thats song |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:31pm On Mar 18, 2017 |
I hate this nepa don bring light song sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:28pm On Mar 18, 2017 |
Nawa oo who do jazz for davido for this song.. d person try oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:24pm On Mar 18, 2017 |
Dj get sense naa I take God beg u |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:18pm On Mar 18, 2017 |
That this kind dj de dey beat for party.. wetin b d meaning of all this nonsense wey e dey play |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:04pm On Mar 18, 2017 |
Ohema wor b d Mata |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:01pm On Mar 18, 2017 |
This dj and dat tayo wey perform last Sunday na family members oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:59pm On Mar 18, 2017 |
Wetin b dis nonsense na.. which kind mumu dj b dis.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:54pm On Mar 18, 2017 |
See old men de shout I'm a big boy. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:45pm On Mar 18, 2017 |
D dj like wande coal oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:43pm On Mar 18, 2017 |
Wetin dis dj de play soo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:11pm On Mar 18, 2017 |
Debbie can make up for Africa eh.. no matter how u make reach your face go still de down |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:03pm On Mar 18, 2017 |
Opeyemiebun: Wait I just noticed tboss has piercing in her gun. Jesus!!! This is demon at work ooo Piercing on a gum holding your teeth Nawa ooo Na real WA o looks cool on her tho |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:01pm On Mar 18, 2017 |
TTLHORLA: I pray tboss dances...so it'll be her last dance ntor she no go dance |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:45pm On Mar 17, 2017 |
adonismuller: seriously?
Tboss for the money? nawa, na real wa we no come southy come count bridge naa |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 7:27pm On Mar 17, 2017 |
Tboss for the money .. we no de shout.. Na till we deliver d money b4 we make noise |
TV/Movies › Re: Tboss' Family Denies Marriage & Child Rumours After These Photos Went Viral by tayoxx(m): 11:02pm On Mar 14, 2017 |
She never marry jor |
Politics › Re: FG Slams 90-count Criminal Charge On Peace Corps by tayoxx(m): 9:56pm On Mar 14, 2017 |
40k doñ go sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United FA Cup (1 - 0) On 13th March 2017 by tayoxx(m): 9:59pm On Mar 13, 2017 |
tayoxx: Singing ***agolo agolo ko wole ooo ngolo Kate omo dale Dale ru |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United FA Cup (1 - 0) On 13th March 2017 by tayoxx(m): 9:57pm On Mar 13, 2017 |
Singing ***agolo agolo ko wole ooo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United FA Cup (1 - 0) On 13th March 2017 by tayoxx(m): 9:55pm On Mar 13, 2017 |
Kante |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Vs Manchester United FA Cup (1 - 0) On 13th March 2017 by tayoxx(m): 8:41pm On Mar 13, 2017 |
Man u wan park bus abii |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 4:06pm On Mar 13, 2017 |
PrincessKab: Are you sure you're not Tayo Faniran? You're now forming for us here. Which kain song you go sing for the whole world watch yesterday nau! That's not cool  iffa catch u eh. I go tear your yansh |
Celebrities › Re: #bbnaija; BBA Tayo Faniran Comes For Those Who Criticized His Performance by tayoxx(m): 2:34pm On Mar 13, 2017 |
Mm |
TV/Movies › Re: BBNaija: Bisola Switches To Balley While TTT Slept & Got People Hating On Her by tayoxx(m): 2:31pm On Mar 13, 2017 |
Alan SHEARER |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Steps Out To Worship God In This Outfit (Photos) by tayoxx(m): 10:05am On Mar 13, 2017 |
Seun see opportunity ooo.. she don free.. reason her Mata na.. I blive u gann |
Car Talk › Re: Long, Brown Snake Crept Out Of Lady Car's While She Was Driving by tayoxx(m): 10:54pm On Mar 12, 2017*. Modified: 9:51am On Mar 13, 2017 |
I no talk am.. anything wey get snake must enter front page... lala the snakeman..
Make I continue my song sha *in R.kelly's voice. Move your body like a snake man |
Politics › Re: At Least 5 Front Page Daily News On Apostle Suleiman On NL What A Blackmail! by tayoxx(m): 10:47pm On Mar 12, 2017 |
All of una de mad for head... wen everything about mmm matta de enter front page una no talk oo.. e don b bother sule now una de talk abi.. . |
Romance › Re: Cucumber Vs Watermelon: Pre-Wedding Photo by tayoxx(m): 10:18pm On Mar 12, 2017 |
Woli sule and otobo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:18pm On Mar 12, 2017 |
This guy don call you know like 5000 times |