TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:09pm On Mar 12, 2017 |
Tony jus wan slam tboss sha |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:04pm On Mar 12, 2017 |
toseen7: Na ur name sake now  my own tayo get xx oo.. no b d same oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:00pm On Mar 12, 2017 |
Who b this mumu wey de shout dakun soo.. I on gen con begin see one mumu De shout dakun for my tv |
Celebrities › Re: Apostle Johnson Suleman Bought A Mercedes-benz 450 GL For Actress Daniella Okeke by tayoxx(m): 11:04am On Mar 12, 2017 |
Woli sule ton rebo rebo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:13pm On Mar 11, 2017 |
frankfiny: Lol she dey make effort nw, make una no talk say she no deserve 25M ma baby is bringing the money home oo.. if De no give her ehh.. we go scatter payporte office for abuja |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:11pm On Mar 11, 2017 |
Neptune |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:09pm On Mar 11, 2017 |
E b like say marvis de tell efe say e mouth de smell for that coner |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:07pm On Mar 11, 2017 |
frankfiny: Shebi u dey see Tboss dance? tboss de dance ooo. . U no how many odds bet9ja give her nii |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:04pm On Mar 11, 2017 |
Hailing ma superstar |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:03pm On Mar 11, 2017 |
Tboss de dance.. oh baby she don win d 25m |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 11:02pm On Mar 11, 2017 |
sirfee: Me self na multitask player I be,king Solomon and Spartacus are my role models(lol) hiv is real ooo. . Bassey De give me joy shaa |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:55pm On Mar 11, 2017 |
bibijegede: She don put silicon 4 er boobs,they are standing she doesnt need to wear bra dat much..i believe tboss isnt real,she has piercings on her boobs and tongue,tatoo everywhere,fake boobs and she can't dance,am sure she is a stripper somewhere in romania..i dislike people who say they can't do sometin and aint willing to learn..nobody brought anytin frm heaven nw..its nt an (abinibi tin) in jenifa's voice (inborn)we all acquire knowledge here nw...i wonder hw she wil train her kids? And i pity guys who wants her as a wife... I just de luk u.. e b like say na catarh full your head |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:51pm On Mar 11, 2017 |
sirfee: Lol,without 10 every other position dey useless.Bassey and Ttt are club demons,dj neptune giving us the latest hit track. me I de like multitask oo.. play 10 play4 play 11.. na utility player I b oo.. bassey na my fav go that house... but I b teamtboss |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:47pm On Mar 11, 2017 |
sirfee: If you sabi play 10,na the best position be that for me.You go just dey distribute pass anyhow,dj neptune killing the mix,ttt don high that guy de vex mee jor |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:42pm On Mar 11, 2017 |
sirfee: If you sabi play 10,na the best position be that for me.You go just dey distribute pass anyhow,dj neptune killing the mix,ttt don high ehh bone that tin oo. U don ever cross from 7 enter 11... na murder b dat oo... see as efe package |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:33pm On Mar 11, 2017 |
sirfee: Na normal size,dat wan self dey penetrate wella if you sabi use am. base on doings ehh na to play wing back or 7 and 11 nai de make sense for this one |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:29pm On Mar 11, 2017 |
Anybody wey follow me argue say bassey no b stripper eh ... ogun go fire am. Dat guy na magic mike |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:22pm On Mar 11, 2017 |
sirfee:
Na the most important part be dat... but e b lyk say ttt own small oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:13pm On Mar 11, 2017 |
sirfee: The guy na Roberto Carlos for bed  i de teh uu... she go just de halla... its touching my womb |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:10pm On Mar 11, 2017 |
Make de give tboss candycrush abi temple run make she de play na |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:08pm On Mar 11, 2017 |
[quote author=sirfee post=54498586][/quote]Chei bally na OKOnkwo oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:02pm On Mar 11, 2017 |
sirfee:
Na the prayer be that but I don't want kemenisation sha. lol. Make we see video watch naa. E don Tay small |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:59pm On Mar 11, 2017 |
Debbie give me that yansh. Camera man focus the camera for Debbie yansh |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:56pm On Mar 11, 2017 |
That girl she gat it |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:50pm On Mar 11, 2017 |
Make una high again con de finger unaself this night oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:39pm On Mar 11, 2017 |
Neptune... Abeg play ohema for me na . Make mind drink coke abeg |
Celebrities › Re: Threesomes With Apostle Suleman: Daniella Okeke's Page Stormed By Nigerians by tayoxx(m): 12:32pm On Mar 11, 2017 |
Aunty somebody said apostle have lay pipe under u ooo |
Business › Re: How Aliko Dangote Became The Richest Man In Africa by tayoxx(m): 7:26am On Mar 11, 2017 |
Metcheeww |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman Exposed His Private Part To Stephanie Otobo - Keyamo Chamber by tayoxx(m): 10:53pm On Mar 10, 2017 |
fluxmind: You're gąy as fück, nigguh! is it your gay? |
Agriculture › Re: How To Test Your Raw Cashew Nuts For Kor,nut Count,moisture Level,defective Rate by tayoxx(m): 10:34pm On Mar 10, 2017 |
keoplus: 1000kg is just one ton, it's not even up to a trailer load. It shows that you are either new to the business or you just want someone to call you. If you need information send me a mail or call me. Best of the day to you. good evening... pls I'll b needing more insight in this cashew nut thing...I would love to well informed about it |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman Exposed His Private Part To Stephanie Otobo - Keyamo Chamber by tayoxx(m): 9:18pm On Mar 10, 2017*. Modified: 9:47pm On Mar 10, 2017 |
Upload it naa. Make we see pastor prick |
Romance › Re: I Earn 30,000 A Week For Been A Male Stripper by tayoxx(m): 9:13pm On Mar 10, 2017 |
See business oo. . Make I go watch videos on how to strip |