TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:50pm On Feb 27, 2017 |
UjSizzle: Oga tell me na base on say dem get immunity na.. so big brother jus say make e run small tin for them..see am ehh that place wey dem de so na paradise like this .. the other housemates no geh levo reach them na |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:31pm On Feb 27, 2017 |
UjSizzle: Can someone please explain why Bally and Bisola are isolated? big brother de quarantine dem.. e b like say de get lassa fever.. U no see say na isolation ward dem de |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:59pm On Feb 27, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:52pm On Feb 27, 2017 |
ammyluv2002: Kemen is smart your boyfriend go smart like kemen.. say amen oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:43pm On Feb 26, 2017 |
dominique: Apologies about the locking of the thread. It wasn't intentional, it was due to a faulty device. The screen got badly cracked and it has been pressing itself randomly. Next time you notice the thread is locked again, please mention me on any of the other big brother threads.
Hope I'm forgiven  no... U gats bottle us oo.. 1960 na my brand |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:37pm On Feb 26, 2017 |
Vote tboss.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:05pm On Feb 26, 2017 |
Ermm how do people outside Nigeria vote biko |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:01pm On Feb 26, 2017 |
amigos: Come Sunday you'll b surprised she has many fans, trust me her fans are not on NL we'll shock them. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:45pm On Feb 26, 2017 |
wapadunk: Why you come get small bodi for ya dp? That won't scare the mod.  I de workout naa... make I catch am for street naa.. we go know if him no de fear |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:43pm On Feb 26, 2017 |
peeparty: Just wished Tboss envelop could read evicted... your envelop go read evicted |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:37pm On Feb 26, 2017 |
Shhh Tboss in the diary room |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:35pm On Feb 26, 2017 |
wapadunk: By the time #BBN finish; we would have reached 10,000 pages and lalasticlala will be like bandwidths don finish. That's he dey close the thread every now and then. make una warn lala oo.. I de kee pple for fun o |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:31pm On Feb 26, 2017 |
Big brother don tire for uriel |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:26pm On Feb 26, 2017 |
Wetin b this naaa. . Who de close this place. Na so this afternoon dem close here... make una de get sense oo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:58pm On Feb 26, 2017 |
#teamTBOSS |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:35pm On Feb 26, 2017 |
frankfiny: #Team Tboss
We are ready...100 votes no sharing
#Team Tboss yes ooo. We'll vote but on wechat and sms too |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:29pm On Feb 26, 2017 |
smarteez: tayoxx I placed her on detention before cuz I was annoyed with her but now she gatz stay in the house. #teamtboss #teamtboss. Please don't rely on Wechat biggie needs money. yes oo. She gats stay .. free airtime for anybody wey vote for her.. as long as u can provide prove say u vote |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:26pm On Feb 26, 2017 |
#teamtboss |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:23pm On Feb 26, 2017 |
Tboss go win hoh  make I go buy glo 2000 take vote |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 8:17pm On Feb 26, 2017 |
Chei my baby is up oooo |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 2:37pm On Feb 26, 2017 |
1bkaye: Definitely, thing that got me was when she was saying something like even if he doesn't want to be her friend he can't get rid of her. Jesu gba ogo I swear. The tin jus weak mee.. o su mi gann.. she just de use her own hand friend zone her self.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 2:30pm On Feb 26, 2017 |
frankfiny: Lol yeah for the guys na bassey be the best...he talks alot of sense and only talks when necessary yea.. Na him b the real big brother |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 2:28pm On Feb 26, 2017 |
1bkaye: The thing really pained me to watch but I like bassey for not taking advantage... assuming na kemen de bassey shoes |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 2:24pm On Feb 26, 2017 |
1bkaye: Debbie why? Actually volunteering herself as Forewoman of Friend Zone cooperations. Fix it Jesus abi sister zone |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 2:19pm On Feb 26, 2017 |
frankfiny: Dey where u dey ...e beta ..lol lol.. but i de like the way wey bassey de yarn... him no de mumu like kemen |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 2:13pm On Feb 26, 2017 |
Chei I jus de like bassey the more. . But I'm still with tboss |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 10:01pm On Feb 25, 2017 |
Ahh burst my brain. Basey na my guy weh weh |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:55pm On Feb 25, 2017 |
HandsomeJude: u dont go to a farm and form rest abeg , I no sabi pour water inside basket take ur nonsense tots below and far away from my mentions come e b like say your head de shake abi |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:54pm On Feb 25, 2017 |
Wetin de do kemen.. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:51pm On Feb 25, 2017 |
HandsomeJude: why is she seated? why cant she behave like a human being some of us don't know how to dance.. meseIf de go club and i no go dance althrough... so wetin b your own. Is it your dance? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:42pm On Feb 25, 2017 |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Naija 2017: Live Thread by tayoxx(m): 9:38pm On Feb 25, 2017 |
Ryt from day one I never like this ttt guy. I've always felt him too do |