Tbaba83's Posts
Nairaland Forum › Tbaba83's Profile › Tbaba83's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
who be dat chic wey one yabb me 4 there? abi u na no dey look face
|
ugly boys like me done post pix tire. fine boys like @#$!$% done post pix tire. so far its been very obvious that the guys dont suffer from any inferior complex. anyway 9ja babe will always be a 9ja babe. |
Mr omo ibo if u are waitin 4 gals 2 post pix then u are on d long tin. So far d thread says pictures of nairaland members and not pictures of nairaland babes (dat is if we have any babes seff). if u dont like our pictures u are welcome to open your your thread. cheers. |
@ magz cool pix bruv. nuthin do us |
and dis is a pix of me my exgalfriend made after i jilted her, lol, disappear, TADDDAAA!!! |
na me be dis on a bad day. no quid 4 a gillette, lol, whops honey i blew up my pix |
ghenghen ; |
me |
anyway sha make i dey do my tin dey go. nuthin do me |
Ziggy_mama:post ur own may we see. |
@ luv polis. nuthin do u. i'll be sure 2 pass it on, cheers |
@ luv polis. no mate not my gal. just a friend. |
its t.baba again!!!! GONE |
men all dis babes 4 nairaland 2 dey form. abeg broda caspapa if u have any chic 4 me i no go mind. i serious o. i one marry soon.cheers bro |
men ur wfe fine o. pls are the flowergals abi maid of honour taken. me seff one marry soon o. oga link me up, looooool |
@ binhozie environment no worry next time na 4 under oshodi bridge i go take pix ![]() |
mtn abeg boys dey wait 4 call o |
ahhh eyin boys we still dey post, lol. ok may i find picture post. maybe i might get lucky n get a call from mtn 2 do advert, ![]() |
mr omo ibo if u start dissin d guys do u think any chix will put up pix. free my guy abeg. |
ya rite. keep tellin urself dat. profile page no pix. thread no pix. nawao did dat big rat in una house swallow d camera, ![]() |
men u gals are spoil sports o. no picture yet? im beginning 2 bliv u all suffer from low self esteem. if u wowo we no go laff. scouts honour ![]() |
the same people that produced the phrase "smokers r liable 2 die young" are the same people that smoke in majority. What i am trying 2 say is d oyinbo people that put a stigma against smokin have no stigma with it. Me personally i aint got a problem with a chic who smokes n drinks. BIG DEAL!!! |
haa eyin omo eko. u na no try o. seee trips. na u be dat anyway i dont know why ladies are afraid 2 post pix. its not like we have any sociopath stalkers in 9ja. ( last time i checked we didnt) |
@ DaPhoenix. why dat pix. is it me or d packs of kfcs that u are admirin, . anyway thanx. Any chance of u postin urs![]() |
thats all folks, thanx |
and finally. |
and another |
another one |
heres mine. abeg ladies no yabb me o.looool |
@ poster how old are u exactly?? |
pictures are bloody hilarious. The nigerian police are a bloody joke. Even their uniforms are funny. Just goes to show how desprate d naija police are for a quick buck, hehhehe ![]() |
I am lookin for nigerians as friends in sheffield. So far i have seen only 8 black people in sheffield since i arrived 2 days ago. Remind me 2 never again ask a white man 4 directions. The dude just ignored me. Anyway i am 25, male and a student of Sheffield Hallam. I just arrived 2days ago. Cheers |

no worry next time na 4 under oshodi bridge i go take pix