Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 238 pages)
dreamchaser13:I never include that in my response for you asshole... I fit help you cunt, but with this attitude of yours you may never find a helper in life, na so you go dey fight em ... I'm still capable of sending few cash that will feed you and family (if you have one) for three months.... #AggressiveBeggar wa pe n be... |
dreamchaser13:this is how folks like you die prematurely...you dey make mouth for persin wey fit end your miserable life in a jiffy.... beggar... I'm not surprise its in your lineage...ride on poor boy... |
Shezkid:how will that change your life, even if na lie, let him enjoy the moment... I don't know why you con carry am for head. make he snap the ticket so you can beg for some... are you one of the beggars here...... p.s... don't quote me I won't reply |
dreamchaser13:change your moniker to "Dreambeggar13"... go and look for job brother, na alabi go chop the money if dem fund you... |
andrew444:oga your grammar no be here o. abeg type in pidgin..no dey disgrace your ancestors.... Chelsea/manutd turn Madrid fan over night... "someone that won... " I dey my house come and beat.. don't quote me pls, cos i won't reply |
Bensonjayjay:well, there are a lot of scammers on NL, claiming to have problems and need help, at the end of the day they'll spend the money on drinks and pvssy, feeling like dem don blow... how do we know you're genuine...I can help but I don't trust easily...sorry bro.. wish you well |
oh boi pepper don take over my online account oh... shara shara ...the thing don clear for my eyes...one of those bloody weekend... #nevergiveUp |
Nasty22:Frankfurt don lose form, besides hamburg dey avoid relegation...think twice brother |
Una case be like fishermen wey dey beside sea, wey wan share the fishes wey one of them caught(the lucky one)... dem forget say dey can get lucky too only if dey go back to sea and hunt... This una money issue don dey annoying...and na even stipends no be say 50k go reach individuals.. abeg make una resolve am jejely... |
Countersam:Monaco don cast...since Dem chop 7... |
chukwuma0000:I played throughout last season I no win biro... fast forward this season I don win over #1.5m... the thing be say.. if you get mind and don't give up... persin wey win #42m no just win am over night...everybody gat a story...no shortcut bro, you gotta lose before you win... its a game of chance...na death sure pass |
upset go continue tomorrow.... avoid teams wey no get anything to lose... some teams injury don cripple them... avoid Bayern Munich, Bayern Leverkusen, Leipzig... avoid classico....run from Villarreal vs Valencia... don't near Austria Vienna they are stupid...don't go near Poland league they are ruthless anybody fit win...their craze is out of this world. . don't go near Monaco abeg... I don't know why guys still dey carry games less than 1.20 odds.....wth... but at the end day.. if e wan red e go red, if e wan green e go green... good luck fellas |
chukwuma0000:keep losing bro...you go win one day... good luck |
DonPiiko: |
seueh:something is missing there, the previous match before the one they played recently (2-1)...it ended (0-1) brondy won... Copenhagen not strong like last season, so all these h2h na wash... but anything fit happen sha... |
joeeee240:this is only market I understand...I have screenshoots of my winnings...na death sure pass bro... I've never play "12" and I will never play it...Kai na hypertension market... PS: nothing is safe is football betting....not even 1.11 odds e.g Dynamo Kiev |
joeeee240:lol...I don't need it bro...no be pride...na your money, you don't owe me anything... pls I just drop with no strings attached |
stake responsibly, no be fixed games oh...abeg no be go carry pad play am... we just dey try noni...all na risk...no risk no reward. You can edit to suit yourself like jiddena... goodnight good luck fellas
|
seueh:Copenhagen v brondby fit end 0-1.... |
I'll advice you guys to stay away from "straight win" this weekend oh.... a Yoruba adage says "a Saturday that will be good, we go sabi from Friday" ... PSG, Istanbul man utd...don't know if Braga don equalize.. in other news...food is ready... 15 double chance(Win or draw)... games... |
JamesRiley:na so brother... |
JamesRiley:I'll drop my DC games for this weekend by 10pm for anyone interested... stay tuned boss |
Countersam:bro I swear none is genuine nowadays, they are everywhere on every social media platforms. if you want to help the needy, visit orphanage homes, or those road side folks or better idps...these ppl are bloody scammers |
MrJames007:boss I no dey yab am...but its obvious, na his type go spend such money on drinks and pvssy, say dey don hammer, dey form yahoo boy. they're all over NL, always having problems ..everybody get problem now... I no dey get chill for them...cos they are lazy and dumb.... I'll give to the needy any day but not these set of retards.... |
joeeee240:guy go hustle...if the nigga dey beg like he no go win shit... even your format sef no dey convincing...he's not running charity...go talk to your pastor... Nigerians and begging like 5/6.... don't quote me cos you won't get reply |
joeeee240:double chance.... I've won over #1.5m with it this season...if not for one game wey cut my last 10 games...I suppose don buy car now... but I never quit sha... iBet till the end of the season |
nuggarito:I go like be your VP....��� |
Funnyman:brother I can't access pm...I don't know why...if I click the thing wey dey pop up sef I no no... I don't even remember the mail I used during the reg, I don tey for NL ... since 2009... I don't forget those details oh... we fit relate here or probably WhatsApp bro |
Funnyman:I'll advice you to stop...gambling can be addictive, and also suicidal if persin keep losing ... I don shop small this season...bet9ja bought me iPhone 8plus new... but I don suffer from "one-game-cutz" too much lately... 10 consecutive games... look for a market first and try your luck... don't bite more than you can chew... meaning bet responsible..... #_myonekobo |
ChickenPox:don't mind em bro... they should check their dictionary for the meaning... legit hustle ko remit hustle ni.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 170 171 172 173 174 175 176 177 178 (of 238 pages)


