Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 238 pages)
Laurene:no be juju be that, the weyreh fit no get passport like that…..haaaaaa mad ooo
|
AbdulHakeem44:nah Brazilian football Legend be that…..
|
AmazonTopaz:shey na true say nah naija you dey, …. D way I Dey read your posts, I think say you be USA citizen ni oooo…. Nah mad ppl full this nairaland… instead make you dey analyze apc and pdp wey go affect you directly, una power grid Dey blow , plus fuel scarcity, insecurity, police wahala just to mention few …. Oga oooo… you no well …
|
I never see the news on RT yet, I no believe until I see am there….but I do pray make dem meet very soon and settle with diplomacy… Make dem stop the WAR!!!! |
AbdulHakeem44:He’s clueless asf…. Don’t get your hopes high |
FERNANDEZISBACK:….lala go soon move another Russia thread to FP, so you go fit self-service….
|
FERNANDEZISBACK:Nonsense nah your papa’s middle name…. |
ArmaniUhuru:you say…. Abeg make dem stop the war… e don do
|
FERNANDEZISBACK:you too fast kid, you suppose wait make I type finish…. Now Goan read it
|
FERNANDEZISBACK:you Dey burst my brain I just Dey laff here, nah Zelenski first talk say e go prefer to meet in person, say e he no want that to happen anywhere near Belarus border, ….. I pray make dem see d matter resolve after the meeting and stop the war |
richeeyo:nah ogun go kill your papa and your mama join, in case the miserable fool don die, thunder go scatter their pathetic graveyard cos Dey fail to teach your morals….for the rest of your miserable life na pain go full am, agony and premium tears, incurable diseases, you go beg for death you no go see am…. May thunder strike you dead wherever you are in that shithole called naija … when ppl around you dey rejoice and celebrate good things in life, na unlimited sorrow go be your portion … f00l na wetin no concern your generation you Dey put mouth…. May Sanpana strike you dead, you shall never know peace from now till the end of your miserable life. Don’t ever quote me again else you go chop more curse… |
Igbofam:this is why I curse most ppl on nairaland, you fit express yourself without throwing “shots”, abeg no pass aggression reach my side cos I’m not responsible for whatever is going on with you. if you express your view politely shey something go do you ni… I was simply polite wen I replied you, I won’t insult you back, I just wan clear you… Now stay off my mention pls… it’s a beautiful Sunday afternoon here… Safe |
Igbofam:do you wonder why dem Dey fear Putin’S threat of nuke, if they already have the defense mechanisms, I only choose to ignore you with my last reply… pls stop quoting me bro… have a great day Ps: even this hypersonic USA no get am… I attached a screenshot from foxnews read carefully, we are here to learn,
|
Igbofam:i don hear you |
Igbofam:bro no defense mechanism fit stop Nuclear weapon, if dem send am e go reach it’s destination and wreck havoc…. |
Quality20:lol , na perfect meme ooo |
I no dey go church….the last time I entered church nah 2015
|
Bandits don take over
|
..
|
Tall guys lives matter
|
Immunity don expire
|
Bachelor’s degree I Stan
|
…of the Greatest IFE , articulate IFE…. Oba Awon University….hope to visit when next I enter 9ja… that school na world on its own…
|
Before nko , when no be say nah Abba Kyari cell he Dey… nah bigfatlie
|
Ezedon:nobody owe sh1t in life…. Goan make money so you can empower the youths… the other day he gave out over #250m to charity, so make e Dey empower all of una now, is he The President ![]()
|
Slurity:I go add more curse for you, if you don’t fvck off my mention…. Next time read wella before you comment on ppl’s post, nah curse go Dey reset una brain here and I get am plenty, if you think say na mere words, pay close attention to your life henceforth, even Jesus go Dey shake head for you…. Nonsense |
Dead and Buried
|
osazsky:May amaodia strike you dead, you and your miserable family, unfortunate son of a deranged mother…. If Boko haram bomb your ass how e take concern me, do I know you from Adam. E no go better you, modasucker… May thunder strike you dead, wherever you are in that shithole call naija, as power grid Dey blow na so your life go dey blow gradually…. Don’t ever mention this moniker again till you die else you go chop more curse You dis frustrated soul, you lack a functional brain, cos the thread was about America’s inflation not the war in Ukraine, Before your 50mb daily finish scan thru my messages here, you no go ever see me hailing Putin for killing Ukrainians….. For making shalaye this early morning, when ppl around you dey rejoice and celebrate good things in life, na unlimited sorrow go be your portion … una no even get light in naija sef heard una power grid don blow, una no Dey passionate about how to hold your own government responsible, f00l na wetin no concern your generation you Dey put mouth…. If the post was about me hailing Putin for killing Ukrainians, you think e go receive 100likes and still counting….you don buy market this morning, if you think the curse won’t catch you don mess with the wrong moniker… |
Slurity:nah ogun go kill your papa and your mama join, in case the miserable fool don die, cos Dey fail to teach your morals….for the rest of your miserable life na pain go full, agony and tears, incurable disease, you go beg for death you no go see am…. Don’t ever quote me again else you go chop more curse… May thunder strike you dead wherever you are in that shithole called naija … You dis frustrated soul, you lack a functional brain, cos the thread was about America’s inflation not the war in Ukraine, Before your 50mb daily finish scan thru my messages, you no go ever see me hailing Putin for killing Ukrainians….. For making shalaye this early morning, when ppl around you dey rejoice and celebrate good things in life, na unlimited sorrow go be your portion … una no even get light in naija sef heard una power grid don blow, una no Dey passionate about how to hold your own government responsible, f00l na wetin no concern your generation you Dey put mouth…. If the post was about me hailing Putin for killing Ukrainians, you think e go receive 100likes and still counting….you don buy market this morning, if you think the curse won’t catch you don mess with the wrong moniker… |
Nah una vote for change nah… can’t eat your cake and have it
|
Dem still Dey test microphone….. Long live PUTIN !!! I double STAN any day twice on hump day
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 238 pages)


