Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 238 pages)
Remman:i laff at your ignorance bro, if USA and nato get advanced weapons as you claimed why didn’t they attack Russia, Russia is no Libya or Syria, Putin dealt with nato/USA in Syria, he’s the reason why Assad is still alive today, if not for him west for don kill am like Gaddafi… stay away from cnn , you can do your research too, information is free… No sane country will go to war with Russia, I repeat no sane will do that… you dare not go to war with a country with largest nuclear arsenal in the world, ordinary Kim na only sanctions dem dey throw give am, even ayetolahs in Iran, you hear say USA wan invade Iran wey get nuke, dem no go do that, not to talk of country with the LARGEST nuclear warheads… mass suicide be that… you fit verify my points anywhere… This matter na Diplomacy dem use settle am laslas, Putin and Zelenski don Dey prep to meet and I hope it happen soon sha, I don’t know if you will get that kind of info on Twitter or cnn o, I don’t follow em, I use RT, Sputniknews, southfront… if you have a curious mind e no go hard for you to reflect…. Peace |
AtlanticB:nah your papa be mugu, ogun kill you wherever you Dey in that shithole called Naija… you sure say you see food chop tonight, oloriburuku Your data go soon finish, typing shit from that your 3rd hand used tecno phone… no go find better thing to do with your life… Slave !!! poverty stricken bastard
|
Great0ne1:how will they watch it, most of em use 50mb data, and some na ppl Dey on Wi-Fi for em, after Buhari don frustrate their lives, no job, no food, no light, dem go need somewhere to release the aggression
|
franchasng:do you have any proof , can you show me the pictures of the 12k soldiers that were killed, even pentagon says Dey can’t verify that claim…. Next pls |
AtlanticB:how would you know if Russia denied it or not cos you won’t see it on Twitter or cnn… lemme epp you if you get curious mind check Sputniknews, rt or southfront… I’ll let the insult slide this time |
ken6488:nah true I hear say over 12k sef don die… don’t mind those stupid lamestream media…. |
OneKinGuy:nah wetin e go do laslas be that cos propaganda don’t win wars….how can you be winning online and getting your ass whopped in real life, no be juju be that… |
Norwichsailor:don’t mind the kid…. |
SmartPolician:issokai… I don’t have anything to say, it seems you sabi pass nato/USA wey no want nuclear war…. |
SmartPolician:which world are you talking about? Russia has the largest nuclear arsenal and one of the deadliest on this planet… it’s Eu/USA v Russia not the world ooo… we be spectators ooo…. GOD FORBID NUCLEAR WAR, It’s over, you won’t see anything at all, no cnn, no Twitter no nairaland… you should be scared of nuclear weapons… Zelenski is on his own ooo, the best dem fit do na sanctions….
|
Themandator:you sound funny bro, nuclear bombs no be like other bombs, what’s NATO? If one land on Uk, USA go collect too and e go Dey go like that ni till total destruction on all sides, since it’s a world war, other countries go wan settle old scores too… God forbid na end of humanity be that, unlike this current war in Ukraine, you no go see anything watch oo, Twitter gone, Facebook gone, cnn bbc gone, even nairaland you no go see… na helterskelter everybody go Dey run oh… the few ones wey go survive go Dey wish for death… there can never be nuclear war….I’m sure of that , na just threat and deter NATO / USA, but at the end of the day na mouth dem go use settle this matter
|
eedhrisademola:All of the above
|
Slymonster:defence bawo, paredes or wetin be his name, against the likes of Modric and Kroos at Bernabeau… that guy na joker… make dem quick sack am make e Dey go man utd… |
Enemyofpeace:craze Dey worry your papa |
donforeign:see wetin he put for midfield sef…. That guy is clueless…. |
Poch is clueless asf…. He should go to man utd |
If you have free time, read this….. https://www.foxnews.com/media/flashback-2014-washington-post-column-henry-kissinger-russia-ukraine |
NigeriaZoo:at least we agree on that, na wetin Dey deter em be that, NATO/USA v Russia( Russia get friendly countries too, wey hate USA, nah full blown world war be that, but this time dem go launch codes lol) if not for Putin , NATO/USA go don kill Assad like Gaddafi … nah him safe am… You see what’s happening in Ukraine is heartbreaking same as what’s happening in Palestine, Syria, wetin don happen in Libya, Iraq Afghanistan and so on like that…. I’m not a war monger, let’s be clear on that if Putin unleash full Russia military strength on Ukraine, there will thousands if not millions of both military and civilian casualties, i mean they have those weapons not talking nuclear here, dem no go use foot soldiers at all, dem go rain hell from the sky, that’s the honest truth, I’m not saying you should believe but you can do a little research… God forbid full scale war even the small one wey I Dey see civilian casualties it’s hard to take in , cos at the end of the day na mouth dem go still use settle am, but how many ppl go die before dem sit to talk…. I hope they talk soon ooo… I’m not hailing or rating anyone, I hope you understand I’m just stating some obvious truth which is easily verifiable… |
Awesometouch1:I get your points bro, do you know Russia no go feel USA oil ban cos na just 4% it’s inconsequential, and USA sef no get mind, there was no total ban on all Russia energy imports, they exempted “uranium”…. Why didn’t he cut off gas supply to Europe in retaliation? I’d say that will be too harsh and European economy will crumble if he do that, I still believe he’s gonna hit back but I don’t think he’ll ever cut the gas to Europe sha…there will be counter sanctions, even the sanctions nah both sides dey feel am, but e go different sha… The World na global village, you can’t completely isolate a country cos we all need each other, I mean resources…not even oil Russia and Ukraine are the largest global supplier of wheat, without Russia’s uranium USA go get energy problem, though they have the resources but they ain’t mining cos of climate change… you see nah… |
Kwestionair:UK no Dey supply anything, same way Poland refuse to send after several news claiming they’re gonna do this and that… me just want this war to end… it wasn’t supposed to happen sef…make dem settle am behind the scene…one of my friend wey still dey Ukraine (Odessa, to be precise) he dey tell me today say e go comot o, say internet connectivity just dey crawl like snail, I was surprised when he told me he still dey pay rent and other bills… |
Awesometouch1:unfortunately, sanctions won’t hurt a big country like Russia for a very long time, nah to find new markets for their products which they will and already dem don calculate every possible scenario, if to say China no back em ni, I’d agree with you that Russia will go down, but that’s not gonna happen and they will even be bigger … |
Awesometouch1:bro it’s not about powerful here, we are talking about the country with the largest nuclear arsenal in the world… nah why dem Dey fear to introduce NFZ or engage directly all dem Dey do na proxy war, I mean the west… God forbid nuclear war, you no go Dey online sef to read the news as dead men tell no tales, there will no be news sef, who wan show am and how … those wey go dey alive sef go dey pray for death… God forbid…. Make we dey observe how the thing Dey go jeje |
SeeThisLoser:you watch too much American movies… even USA no reach… laslas na Mutual Assured Destruction, but as for EU/NATO those ones go be like desert after ICBMs land on them… God forbid nuclear wars. Russia possessed the largest nuclear warheads in the world, and far more advanced and deadly… God forbid nuclear war, na end of civilization if not humanity…no more cnn, Twitter or Facebook everything go vanish within seconds, the internet will be down, na like end of the world, those wey go survive am sef go Dey pray for death, you have to fear NUCLEAR WEAPON ooo, no shakaboom ooo… nah wetin dem dey fear be that gangan, na his plan be that threaten em with nukes dem no go misbehave… at the end of the day na mouth dem go use talk am, only God knows when and how many ppl go die on both sides… make we just Dey observe… PS: you see say I know insult you in my post o, let’s be civil..
|
Appleyard:Well, I’m not surprised bro, they’re programmed idi0ts nah the same set of folks voted for bubu and still supporting him blindly, in real they’re frustrated, lives in abject poverty na NL be the only place dem fit vent their vituperation, on their cheap phones with 50mb… you can’t convince em they’re living zombies, nah to Dey observe… make dem Dey wallow in their ignorance Source of the image na Foxnews…nah one user with a functional brain Dey be that…
|
This match I no get predictions ooo |
Appleyard:bro no Dey stress yourself … leave em shebi na 12k die, even na 40k die sef, like this Ukraine don Dey attack Moscow, Russians don Dey leave their country dem dey seek for asylum….
|
One deranged fella here Dey call me “fool” cos my views no align with his, I swear na 1diots full here, I go put intellectual aside and enter street mode, internet make it safe for most of una to Dey insult ppl wey you no fit talk to their face in real life, nah curse I go Dey dash you and your parents wey fail to teach you morals… I Dey wait for the next unfortunate soul wey go insult me… what nonsense, if you no like wetin person yarn, drop your points, no be compulsory say make una agree, read and ignore or counter with an indisputable facts…not resort to personal attacks…
|
preciousmetals:your mama na pig… I roast the bitch…. Thunder fire your ass… your 50mb go soon finish… fvck off my mention |
preciousmetals:nah Sango go strike you dead…. Fvck off my mention…. Weyreh Dey concerned about Ukraine, unfortunate fellow your papa never reach airport b4, make you face Buhari and apc, brt folks wey Dey drop una like ants and those police wey Dey molest and harass una… get a job and get busy with your life… once again fvck off my mention…. You don chop today so?? Heard food don cost in the shithole…. ogun keee you wherever you Dey in that shithole, with that cheap 5th hand used tecno wey Dey take type nonsense
|
preciousmetals:nah your papa be fool, thunder fire you and your entire family |
If anyone believe this crap, you need to lodge at Yabaleft …. If Ukraine don kill 12k and really winning as the western empire of lies Dey yarn, why call for negotiations, why ask for peace talk, why are ppl fleeing… ever since I don grow up I never see a winner call for truce…. It’s good tho Ukraine Dey win online… amazing… If you’re tired of being brainwashed, check RT, Sputniknews and southfront… you go see better news with day to day videos from the battlefield not the ones you Dey see on Twitter, many if not all nah old videos and some doctored… Diplomacy is the only way out of this mess. Propaganda don’t win war. Ps: una see say I no curse anyone on this post, if ogun no wan kee your entire generation no insult-mention me…. Believe whatever you want na your choice… Once again, If you can’t express your opinions without insult, ignore my post cos I go curse you and your generation… nah curse go Dey restore sense for una empty brains…
|
rottennaija:wetin concern me with 50mb, brah I no dey 9ja |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 238 pages)
Why did your God pootin ban all the independent madia house in Russia, 15 year jail tearm for anybody that called what is happening in Ukraine 'war'. Continue as$liking ,