Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 11:58am On Jul 06, 2009 |
Free my bros o. Wetin b d problem wit carrying 10" |
Romance › Re: My Girl Gat A Tatoo On Her Private! by teissys(f): 11:55am On Jul 06, 2009 |
You don't strike me as d fasting type. Lil' Sylve come let's go out for lunch |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways! by teissys(f): 11:51am On Jul 06, 2009 |
Tell him, Lil' Sylve  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 11:41am On Jul 06, 2009 |
At a very high rate  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 11:39am On Jul 06, 2009 |
Who say my bro Sylve is shrinking?? Free him abeg, he's growing longer |
Romance › Re: My Girl Gat A Tatoo On Her Private! by teissys(f): 11:36am On Jul 06, 2009 |
It was a blessed one, I went for a crusade |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 11:34am On Jul 06, 2009 |
Na ansa be dat one |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 11:30am On Jul 06, 2009 |
Wrong |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 10:54am On Jul 06, 2009 |
romade: y r u sleepin in d library Maths no reach home, I nor fit balance chem. equations so allow me to sleep jor |
Romance › Re: My Girl Gat A Tatoo On Her Private! by teissys(f): 10:47am On Jul 06, 2009 |
Phemour: this Teissys guy too have it oooooooooo  Na wah for you Phemour. Na u sabi lie jor. Wia is d snake?  Phemmy nor mind d tattoo, juz continue pounding harder |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 10:44am On Jul 06, 2009 |
Order!!! |
Jokes Etc › Re: Why I Fired My Secretary by teissys(f): 10:38am On Jul 06, 2009 |
Buahahahaha. . . I nor fit shout. Male instincts at work  |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 10:07am On Jul 06, 2009 |
Nor cry little sylve. It breaks my heart to see you cry  |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 10:04am On Jul 06, 2009 |
sylve11: i feel sey na u get ibeke self  You mean he get ikebe? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 10:00am On Jul 06, 2009 |
I can't sleep wit d noise around here |
Jokes Etc › Re: Nairaland And Facebook LOVE AT FIRST SIGHT by teissys(f): 9:57am On Jul 06, 2009 |
Na real wah |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 9:55am On Jul 06, 2009 |
Yes na, winches still dey |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 9:51am On Jul 06, 2009 |
When?? |
Jokes Etc › Re: Secret Relationship Btw Tonye-t $ Lolabbey by teissys(f): 9:45am On Jul 06, 2009 |
You went on recess for five days |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways! by teissys(f): 9:43am On Jul 06, 2009 |
Not far, just beside you |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 9:42am On Jul 06, 2009 |
Woke up feeling so very tired. Methinks deaz a winch around here  |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 9:36am On Jul 06, 2009 |
sylve11: Good afternoon everybody. Ololumi how r u? Uncle teissy how was ur nite?  Good evening to you, baby. My nyte was nor bad, I ws up 4 d whole nyt. We had night vigil in church |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 8:24am On Jul 06, 2009 |
New wifey, you dey laff?? Is is my bro' Sylve or is is Oluwafemi?? |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 7:21am On Jul 06, 2009 |
Little Sylve how far bros? |
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways! by teissys(f): 7:16am On Jul 06, 2009 |
I just dey. And you, how ya pikin? |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 7:07am On Jul 06, 2009 |
No break ya forehead, Arsenal will try not to let you down come next season. If they do, you can join is in Barca |
Jokes Etc › Re: Application To Be Nairaland's Moderator! by teissys(f): 5:09pm On Jul 04, 2009 |
no worry, you'll also get agidi |
Jokes Etc › Re: Naija Abbreviations by teissys(f): 5:01pm On Jul 04, 2009 |
After locking me up for two weeks, I nor blv you at all |
Jokes Etc › Re: Hapi Bornday Teissys by teissys(f): 4:57pm On Jul 04, 2009 |
of Hakimi Street ghetto |
Forum Games › Re: Answer A Question With A Question. by teissys(f): 4:57pm On Jul 04, 2009 |
Do I laff or cry? |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 4:44pm On Jul 04, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Nigeria Airways! by teissys(f): 4:40pm On Jul 04, 2009 |
Ryt behind you |