Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 2:37pm On Jun 23, 2009 |
Ewwwww. . . Gabby tell us what we don't know Is it what I'm thinking?? |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by teissys(f): 2:34pm On Jun 23, 2009 |
sylve11: Every body good morning!  Ya blindness don reach advanced stage |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 2:24pm On Jun 23, 2009 |
No change d topic guys. Where's dat loser Romade, I wan pound him like yam Benji no be poor. He dey rich at heart |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 12:35pm On Jun 23, 2009 |
Kai!!! Hold me before I commit murder ryt this minute |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 12:31pm On Jun 23, 2009 |
romade: na by force oh u get hidden agenda See wetin una mind sabi do, wicked thots dey harbor. Man, you need a replacementBen10 I no lyk rat pie, you wan buy me lunch? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Has Arrived USA Finally - See Pic Jo by teissys(f): 12:25pm On Jun 23, 2009 |
Aunty |
Jokes Etc › Re: Baptizing Drunk Ben Infidelity by teissys(f): 12:23pm On Jun 23, 2009 |
Is she of any use to yahoomail?She dey spam itself |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 12:02pm On Jun 23, 2009 |
Go for lunch |
Forum Games › Re: ╚►Who's Neҳ̸Ҳ̸ҳt?◄╝ by teissys(f): 11:26am On Jun 23, 2009 |
Ewwww. . . That's cheating
@OP Sexyleammon, Swit D, Phemour, Bbeee |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 11:24am On Jun 23, 2009 |
~Tongue Error~ |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 11:15am On Jun 23, 2009 |
Na wah |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 11:03am On Jun 23, 2009 |
tytylayor: woman wrapper  Na who be dat one? |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 10:57am On Jun 23, 2009 |
Aunty Lolla am here, you wan pinch my ears?? |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 9:37am On Jun 23, 2009 |
tytylayor: yes nw, for Mombasani  tatafo, ya boyfie still dey sleep in your room jare. Go tell him to go out and hustle  Ben20001: I'm less concerned Because He Lives |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by teissys(f): 8:22am On Jun 23, 2009 |
Recession still dey?? |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 8:20am On Jun 23, 2009 |
Ewwwwww. . .  |
Celebrities › Re: I Really Hope Eucharia Learns How To Use Her Money To Look Better Than This by teissys(op): 8:18am On Jun 23, 2009 |
Lol. I like ya keenness, I never took tym to discover that the mental illness being talked about was sickle cell |
Romance › Re: Guys Pls Say The Truth Can U Marry A Scarred Girl With Burns On Her Body by teissys(f): 8:16am On Jun 23, 2009 |
acidrop: IYEME! wetin concern me inside now? pls ooooo  LWKM  Acidrop no mind d bobo. You know him naw |
Forum Games › Re: Between Your Legs: by teissys(f): 8:13am On Jun 23, 2009 |
American Pie Between Your Legs |
Forum Games › Re: ╚►Who's Neҳ̸Ҳ̸ҳt?◄╝ by teissys(f): 8:12am On Jun 23, 2009 |
Huh.?!
GeeCee, Phemour, goodass, Bbeee, Amigoz |
Forum Games › Re: What's On Your Mind? by teissys(f): 8:02am On Jun 23, 2009 |
End of the month and ca$h |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 7:52am On Jun 23, 2009 |
Dickele come for a ride in my new Subaru, you idler. Jobless corner no good for small boys like you |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Aplication by teissys(f): 5:53pm On Jun 22, 2009 |
See tatafos |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 5:53pm On Jun 22, 2009 |
Siz, wia ave you been? I've been looking for you since morning |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 5:37pm On Jun 22, 2009 |
Lol. Phemo ya teeth are multiplying at a very fast rate. I hope you are not a monster o  |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 5:19pm On Jun 22, 2009 |
I was not born wit manners, I came out into d world alone |
Celebrities › Re: Who Is The Most Down To Earth Actress/actors In Nollywood: by teissys(f): 4:57pm On Jun 22, 2009 |
No allow Mr. Brashy catch you Omo  |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Has Arrived USA Finally - See Pic Jo by teissys(f): 4:36pm On Jun 22, 2009 |
Where the hell is lysaa2 (f) |
Jokes Etc › Re: Tytylayor, Lysaaa, Teissys, Wed Phemour: Tomorrow by teissys(f): 4:30pm On Jun 22, 2009 |
Ben20001: I'm bored Wetin be d probs Benito, you are hungry? |
Celebrities › Re: What Is Wrong With Genny's Legs? by teissys(f): 4:21pm On Jun 22, 2009 |
Men wit skinny legs? Kai!!! Dem look lyk toothpicks |
Jokes Etc › Re: Meet Clemcykul by teissys(f): 4:16pm On Jun 22, 2009 |
Ermmmm. . . Am I interrupting somting? I no lyk budging on ya' lover's nest |
Jokes Etc › Re: Ben20001 Has Arrived USA Finally - See Pic Jo by teissys(f): 4:00pm On Jun 22, 2009 |
lysaa has spoken her mind jare |