Temidayodamoye's Posts
Nairaland Forum › Temidayodamoye's Profile › Temidayodamoye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
dapsondou: Won't believe any hear-say until UI releases an official statement....datiz it bro,even d infos are kinda contradicting...for instance nw akin nd sum1 said senates r already having meetings(yday nd today ) on d much awaited list..anoda person said waec will be used in picking d cut-off marks..if truly senates r havin meetings den d use ov waec will be irrelevant cos sum ppu r stil yet to upload deir rslt nd it'z certain dey will al b on dis same list with d senates...so wich 1 are we to bliv?...1 tin i note abt #land is dat ppu post what soothes them..my advice is jst dat dnt put 100% trust in ani info nt displayed on d skul web. tho,dey mite turn out to be true....peace |
Pls which of d federal unis is currently selling her pre-degree form...south west skuls like unaab,unilag,lautech,futa or ilorin |
Good morning peeps...pls i need info on oau'z pre-degree form..is it out or wat? |
Strolls in...i sabi wetin happen dat year nw.u nd mikebis waka reach ouse frm ui dat day ni |
Akby: u dey mind that Pau guy loooool.... make ASUU call of jawe mehn CBN go sweet die. Tobi nko ur sweetheart lolz...pappy,dis one wey u nd leget dey trip for tobi ehn beta dey una lane o..pet gals rnt available until part 5 o...u knw say na jst 2 we get |
SOA93: abeg!whc one go comot 1st,cut off mark abi admisn list?..cut off mark bfor d first list bt likely to be on d same day |
Peeping... |
Akby: No think am papi... I get mouth pass u na lolz. U dey from Maka and Femi ni? Maka don turn BIGGEST boy I tell u. Hope u seeing my gunners sha #TeamArsenal...laffin in greek,akin pappy i don miss dat una room fight o nd al dose famzin wey leget dey do for us...B18 aye |
prince CEE: is it for only putme or putme + Jamb |
prince CEE: is it for only putme or putme + Jamb...pume alone was considered for admixn last yr bt u knw ui is unpredictable so i cnt say for nw#if goin by wat DVC said in klas dis april ni,pume alone ll be used bt i dnt really put 100% trust in ppu |
ishowdot@gmail.:...ishow dnt u think dis yr's no ov passes is quite more dan last yr's own....#my view tho |
Mesopotamia: I learnt that the cut off mark for PHILOSOPHY last year was 46.7.How true is this?...na u talk am o,bt as far as i know 50 was d least cut-off point for last yr |
Fynestboi: then how are we to kwn that wen the result is private ..... how i wish its the last year method ui fall my hand gan.i knew it wud be private checking since d names ov dose wu took d exam was nt uploaded bfor d exam..dnt wori u'll soon knw d statistics nd d highest score |
Anibody wit d statistics ov dose with 50 nd abv in d exam? |
akanji2013: Mine is 59, jamb score 275.....Petroleum engineering...congrats bro |
Akby: U abi? If I catch you ehn lolz....akin Pappy |
Wishing u al success in today's exam,the sky is ur foundatn..#goodluck |
Dr.'Hesjay:....i dreamt ov d inequalities ov u guys score dis afternoon..na like dis i see am o...70< nairalanders<100 |
AmiableJay: Na ASUU strike mess things up....no wori by GOD's grace dem go kum for clearance,them no go escape dat one aro,weda ASUU likes it or not.....i jst dey slip nd wake for ouse ni jare,shey dat ur guy don land? |
AmiableJay: Enroute UI, anybody in school should drop their number.. Gaz see you guys....ore mi liar sori lawyer..u sha make sure u enta dat skul ehn,smh 4u well oya go dey do 'aro' for dose guys as dem do us last yr...lol |
Sadeluhv: Thanks,i think i'll do dat in Ib,dis Lagos Island photographers are olodo....na ui dey confuse ppu jare,dat specified size(5.2cm by 5.2cm)nd internatnal passport,visa lottery passport size are d same...naxo me sef dey cari ruler up nd down last year rejectin al d passport dey snapped for me in d name ov i want 5.2cm,wen ma money finish na normal wait nd get i tender for dem in d hall(lol)...ui can use d last energy in sm1...it is well |
"Emi ni iwe":...bro u fit leg am nw*winks* |
Amb Fitsaint: Pls, gimme UI's address as in from Iwo road. Thanks...take a taxi or cab frm iwo road to OJO..frm ojo take anoda bus goin to ui..datz al |
Sadeluhv: How will i measure d passport pls?...cos i hv some passport wt me bt i don't knw d size...jst tel d photographer u nid an international passport size |
Harrisonn: what makes you think so bro.. take it or leave it.. i had 312..312? Na u be d 'u' wey dey insyd pUme o..it is well bro,78% isnt bad bro..so shal it be for u |
To dose dat might find it helpful...frm d maingate,take a cab to science,wen u drop u ll see a sign board wich reads 'dis way to d dean's office'with a leading arrow..trek down dat road..there we have CBN,NPL,FLT nd father-foley lab...chikena |
iamliljozy: Nobody seems to be paying attention to me.Pls help I can't find my teller....go wit d rest ov d required docs,ui is nt dat daft,u cnt be invited without purchasing d form...bt d bitter truth is u r too careless |
Ekuorire o |
Fynestboi: fipa nla......fipa keh?na play i dey play o boss |
See how text msg turn admixn letter for some peeps mind....chai,i jst hope some ppu wont start lukin 4 a way to print out d sms |
Is d status:scholarship awarded really true? Cos almost evribody dat applied nd wrote d test got it in ma skul,moreova all d 9 shortlisted applicants includin me got d same status in ma dept mst ppu I saw today at d exxon mobil veneu @ ikeja also had it as deir status...bt a frnd told me dat dere site might be faulty or so sha..pls ppu wu hv won it bfor is dis hw almost evri applicant win d scholarship or has anione status reads scholarship not awarded? Pls lerrus know.. |

