TemitayoMark's Posts
Nairaland Forum › TemitayoMark's Profile › TemitayoMark's Posts
Red card already no doubt. Thank Goodness game is almost over |
This team no improve at all, this is not the team that won nations tournament. What's really missing. Them just dey play like sey them no train at all |
I wonder why you go collect ball for midfield and still pass go back some players no get sense of football game I swear |
Osoala no play anything today. She just dey hide behind opponent players |
Saved. Good keeper |
That is a senseless tackle in the 18 yard. Don't you watch football? Common |
Penalty oooo |
Gullah:Thanks bro. We need that girl. We need creative midfielder |
Second Half underway. Go Nigeria |
Why ajibade no dey for this team, where the girl dey abi she get injury no, please anyone that knows about her should let us know why she is missing |
That previous tackle on osoala na same wey casemiro take collect red card oooo but referee skip am. Ok we still get VAR sef wey remain silent |
Half time. 0-0 |
orohbiro:E be like sey na yesterday you just start to dey watch these girls play, I'm telling you they play very well more than this before. But no single dribbling abi na from osbro you dey watch your own match? |
The game play has improved. Let them continue attacking. Common girls I dey una side today. But why some neighbor dey always play loud music for night wey everyone don sleep. Some people no get manners at all. Con see loud music when we no dey club |
APC2:Sorry bro which area you dey stay, light dey here 24/7 make I give you small for bucket bro...lol |
E con be like sey the coach dey work against us because this girls no play like professional players. No single accurate pass. I wonder which kind of training they have been doing since before the games started. They wait for ball to get to them instead of them to go meet the ball, na only pull out the ball instead to pass to another player. I no trust white coach at all |
successmatters:Just like seun kuti |
So make we start to dey run up an down because of am abi wetin be your headache, you forget wetin buhari for when he was there. Oga Sahara desert go sleep abeg |
Anybody that take this mumu seriously na the oga of mumuric. Nonsense and ingredients. I wonder why this mumuric guy hasn't been arrested for causing unrest on social media |
Some angel of devil really hate to hear good news,they see good news as bad omen in their life. Well any news wey come under this present administration will continue to favour me whether the agent if evil like it or not |
Metrix147:OP failed to mention the particular tribe since you can her them speak and make calls because some people here have been saying Tinubu sent his agbero boys to the SE to terrorize them over there. So be specific enough to tell us if it were Fulani or Yoruba or any other tribe that kidnap you. Thanks |
slawomir:So the damness of all Niggar can say something positive for once. You are truly damned and condemned Nigga |
nex:Please where can one get this type of cylinder, it's really scarce out there because I never see anywhere wey them dey sell am for my area at IKORODU |
Right move long overdue |
Korea scores. Very useless team I don't know why they are waiting for penalty shootout game wey them supposed don score finish game. |
The game is on at 27 minutes and it's 0-0 Nigeria is playing well and so the Koreans too. Lovely and mature football game |
Roma Goal |
For anyone who is thinking of joining the NPL, this is the time to learn deeply if it's what you really want in life. Look well before you leap. |
I have a cocoa farm that I bought last year and I started planting from scratch so I've been spending much money for the weeding and pest prevention, I have to pay people for that and monitoring as well. I'm actually broke and I need money to continue because it's my legacy to go into farming and I have other farm ideas I want to explore as well but money dey do ojoro right now. I really need help |
Why do you have to keep insulting someone who didn't offend you. If you check very well, those people that are passing insult to that lady are really suffering from psychology disorder. They are depressed and hopeless hence they pass aggression for no just cause. Imagine the level of insult to someone that don't even know you or have any business with you, I'm pretty sure they have bad parenting when growing up or they failed to learn from their parents. Bunch of crazy mofos |
Just Ibadan because my business have been so bad recently and I'm counting my loss. I only need a little help to push forward but in this naija, only God can help. 😔 |