TemitayoMark's Posts
Nairaland Forum › TemitayoMark's Profile › TemitayoMark's Posts
FLYFIRE:I'm pretty sure one of your eyes has stopped working to see the contact right? Well I know your team is not moving forward or backwards, just stayed stagnant like omi adagun 😂😂😂😂😂😁😁😁 |
Winner90:Oga na only Grammar you just dey misyarn for here. Go to the point and stop blowing grammar. Fela is known to sing afrobeat. It's that simple. Na war for you ooo |
Some people will wail till thy kingdom come. Please continue to challenge the outcome till he finishes his tenure. We are enjoying the drama. But I believe some people don go cue for 2027, this is season film we no go watch am finish. Ehehehehehhehehe😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 |
Reading some comments here makes me feel like them waste money to send some people go school. Some dey even read with their brain in the bucket. Nawah ooo many people for here get mental health disorder I swear |
Everybody carry him cross for PL. Man Utd still dey mourn their coach and players sey we buy shitty players and they play like indomie children, but Chelsea bought fake designer with outrageous expensive amounts but still can't convert a penalty and one still even caused expensive penalty. Chai, let see which team will come out of the dead soon. I hope it's Man Utd |
It's easy to get back your money since you have all the evidence and his bank details. Just go to your bank and tender the evidence to the customer service, they will debit his account and credit your friend's account. Just seek other help like police statement too |
The tutorial was awesome on WhatsApp group. If you want to learn more DM the Mod. His WhatsApp contact is on the forum. Get it and DM him on his phone |
Game rules done change, complain and collect yellow card. So better keep shut |
As a Man Utd fan, I will be sincere to say Chelsea of this season is different. They play good football and attack more, control the game and increase the tempo. That's football. I'm enjoying the game ✌️ |
This game na still 1-1 nah, e be like sey mod dey watch women world cup abi I no understand |
Offside. Good game let's go there. Sweet football game |
Chelsea 2 up Weldon boys. Gooooooooo |
Chelsea goal. Jackson Weldon |
Gjwnc28:If na true you dey win millions no be you go come here dey do advert. You no nice reach that level, so just let your poor subscribers breath😁😁😁😁😁 |
Offside. Good relief for Chelsea |
Goal salah. It's 2 up. Keep going please |
Gjwnc28:Who go dey pay for your black market, payment before game is oja okunkun. Black market. Lol |
Liverpool first goal. Luis Diaz |
Chukwuemeka that leg too long nah. Take am easy |
The game is on. It's going to be a good cracker. Every team dey hot now. No vawulence abeg just watch ball without sentiment. Man UTD for ever |
Anyone watching Tottenham match, they have improved dramatically and the coach is doing a good job. Well composed players and tactical formation. They should be beating Brentford already. Good football game |
How this sluggish Nigerian team beat Australia still baffles me. This Australian team na real cracker wey sabi play. I just hope our team will improve in the next match. We no play good football at all, underperform and no technical display |
To guarantee qualification we need to score at least one goal. This Ireland fit score with set peices so we need to score first |
Plumtre is blank like sey she don smoke and her brain dey skip, before she process wetin dey happen for field day don break😁😁😁😁😁😁😁 |
That Plumtre gurl na chronic otu, she no fit think she no fit pass she no fit use her head to control ball she is just blank and I keep laughing with the way she plays. Even girls for my street sabi play pass her. We get bench wey sabi play pass her sef even that Ebi sabi play pass her. I just tire for this selection I swear |
Sometimes I no understand why coach dey gamble with selection. Why ajibade go play right instead of left wing. We saw how she played against Australia and now the selection no dey pay us. Which kind coach be this. Ajibade is good on the left wing. Nawah ooo make them no go use gamble spoil this match so |
I dey tell you this our coach no want make we qualify, the Australian coach still dey stand up tall to his players as them dey even play us. But our coach just sit down like dummy dey look. I'm very sure with this coach Nigeria no fit qualify go anywhere because the passion no dey his body. Bloody white racist |
E con be like sey our coach na set up. The man no dey even correct any mistake on the pitch he just sit down dey look if them beat us e no concern am. Make he just make his money commot. See as our girls dey play no single accurate pass. You con dey wonder sey na men them dey play against? |
pargelenis:If you are just waking up and didn't watch the match from the beginning then you need to go and watch it all over again I'm not here to enlighten you about the referees' decision |
No be honest the referee is not fair and she is a racist. This is not a fair decision against Nigeria |