₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,107 members, 8,429,377 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:18 PM

Toggle theme

Teryila5's Posts

Nairaland ForumTeryila5's ProfileTeryila5's Posts

1 (of 1 pages)

CelebritiesRe: Stella Damasus' Impersonator Dupes Client Of $5,000 by Teryila5: 7:23pm On May 10, 2016
Dat man no well,5,000$?official price almost a million #995,000 market price 1,590,000 eyah
PhonesRe: My Experience In The Hands Of MTN Nigeria Whatsapp Care [see Pictures] by Teryila5: 12:07pm On Apr 30, 2016
Na so dem do me,I lay a complaints since 2weeks ago but I have not hear from them yet

EducationRe: Top 5 Student Visa Interview Questions And Answers To Study Abroad by Teryila5: 2:28pm On Apr 20, 2016
Me I dey ask sey na hw much go fit carry me go US bt nobody dey answer

Christianity EtcRe: 25 Born-Again Christians Return WAEC Certificates by Teryila5: 3:44pm On Apr 18, 2016
Dat one na nonsense,funny people with funny news,if sey waec get expirin date i for talk sey e don expired or if sey dere time don dey over dem for carry am dash dere children,na wetin dat wan com mean na kissDat one na nonsense,funny people with funny news,if sey waec get expirin date i for talk sey e don expired or if sey dere time don dey over dem for carry am dash dere children,na wetin dat wan com mean na
RomanceRe: Ladies, 7 Signs To Know You Have Expired In The Life Of A Guy by Teryila5: 4:24pm On Apr 17, 2016
Some of una here una mouth get gas inside make una no carry am go near fire
SportsRe: John Ogu Dedicates His Goal To Wife And Unborn Child With Funny Photo by Teryila5: 1:22pm On Apr 17, 2016
Abeg I dey ask na how much go fit carry somebody from Nigeria to USA, I mean everything, processing of international passport, Visa and flight ticket, angry

1 (of 1 pages)