|
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 2:14pm On Jan 05, 2006 |
sermon........dts d best I have ever heard.......u be chris okotie brother? |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 2:14pm On Jan 05, 2006 |
u think say dem dey pay for world bank to speak pidgin...............na the grace of God oh!.....no dey do copy cat u hear? |
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 2:12pm On Jan 05, 2006 |
u wey dey call person mumu.......u no d meaning of dt mumu? en?
no be u dey tocking agbada inside pant wear am go church...........hun? |
Family › Re: A Guy Dating Me And My Sister by thelastdon(m): 2:11pm On Jan 05, 2006 |
atomic bomb...........nairaland go know me dt day |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 2:10pm On Jan 05, 2006 |
I don dey go sleep........na so una do me morning reach.......en!
as for the person wey dey insult me.........when I wake up.........7th world war |
|
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 1:57pm On Jan 05, 2006 |
nnna which one be wafi...back to d sender oh! |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 1:56pm On Jan 05, 2006 |
u look like monkey.....so I bring other monkeys to come flog u  |
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 1:55pm On Jan 05, 2006 |
queen2: I like Lastdon's siggy  good madam girl ! gba sibe |
|
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 1:53pm On Jan 05, 2006 |
I sabi ur house.........I go find u come there tommorow |
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 1:51pm On Jan 05, 2006 |
i go break plenty ppl head for here oh!.......... to ba lo ng bami du iyawo |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 1:49pm On Jan 05, 2006 |
emi ki yo ku bikose yiye.............. and if I die......... na Oyibo dem go bury me so na double wahala for dead place.......... Seun dey hear oh!........if I die peren |
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 1:46pm On Jan 05, 2006 |
na u go tell them? en? if dem like.......make dem hear |
Forum Games › Re: The Rhyming Game by thelastdon(m): 1:43pm On Jan 05, 2006 |
babagana!....hun!.......... I reserve my comment for u  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:41pm On Jan 05, 2006 |
make una all come help me chike hotspice oh! |
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 1:32pm On Jan 05, 2006 |
wt about mine......... |
Romance › Re: Why Do Girls Avoid/Ignore Me? It Is Impossible To Get A Date! by thelastdon(m): 1:29pm On Jan 05, 2006 |
why d  ? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:07pm On Jan 05, 2006 |
see ya......... I go win u.......... dem go give u to me for free.no bride price |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 1:06pm On Jan 05, 2006 |
If I no sleep nko ?
I won go before.........but now..........I no dey go.......I go die for here |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:48pm On Jan 05, 2006 |
ori e ma jabo |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 12:41pm On Jan 05, 2006 |
IF I win ur heart, wetin go happen? |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:30pm On Jan 05, 2006 |
don and don |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:29pm On Jan 05, 2006 |
tell dem to stop responding |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:27pm On Jan 05, 2006 |
my problem is I want to sleep right now |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 12:26pm On Jan 05, 2006 |
dt one no work abi?
una dey hear..........nobody must jam tlk oh!........ I won chike hotspice now.......
hotspice...just dey response |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:22pm On Jan 05, 2006 |
why u dey roll, u dey yo ahon, u dey moju |
Nairaland General › Re: Whose Forum Signature Do You Like Most? by thelastdon(m): 12:22pm On Jan 05, 2006 |
Do u beleive in dt Jesus?? |
Family › Re: A Guy Dating Me And My Sister by thelastdon(m): 12:21pm On Jan 05, 2006 |
come call me dt day.......... I go bring Iraqi Soldiers come....... we go turn am to sharia Law |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:09pm On Jan 05, 2006 |
nope
cos I am who I am |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 12:05pm On Jan 05, 2006 |
nothing to qualify the real me |