|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (3 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 7:26pm On Mar 04, 2017 |
Arsenal sef, der mind day 2day and Tuesday game
Una never see anytn  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (3 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 7:16pm On Mar 04, 2017 |
Dis arsenal team na big disgrace So dm rest sanchez? Of wt need? If dm nor beat bayern for second leg, dm dey mad if dm nor sack der useless coach wey dey disgrace england and london If dm born any assnal fan here make e dey shout pride of london again Useless team mumu fans  #teamCHELSEA |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Arsenal (3 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 7:11pm On Mar 04, 2017 |
Adminisher: Arsenal has never had a balanced team ever in history. Only strikers.That is what is killing them. Liverpool breaks up their moves in midfield and punish them. only strikers? Who come dey score for dm b4? Keeper? Or defenders? Oga na wenger b der problem, der problem dey for bench oooo |
Politics › Re: Ben Bruce, Amaechi And Fayemi Hangout Together (Photos) by Tjohnnay: 5:49pm On Mar 04, 2017 |
Well I'm not surprised, all of dm na dsame ttn And some nairaland broke niggas dey agrue and fight bcus of dis ppl National cake na him dem wn go share so All smiles  |
Politics › Re: Ben Bruce, Amaechi And Fayemi Hangout Together (Photos) by Tjohnnay: 5:49pm On Mar 04, 2017 |
And some nairaland broke niggas dey agrue and fight bcus of dis ppl
National cake na him dem wn go share so
All smiles  |
Crime › Re: The Police Squad Who Tracked Down Vampire And Killed The Notorious Criminal (Pic by Tjohnnay: 3:50pm On Mar 04, 2017 |
D first tym I ll hear news like dis on nairaland
9ja police kill kidnappers?
Hmm instead dey ar busy looking for our fellow G boys up nd dwn
Dis is wt shuld b done by d police, ppl dat kill ppl |
Crime › Re: I Have Raped Up To Seven Women – Kidnap, Fraud Suspect (pic) by Tjohnnay: 3:33pm On Mar 04, 2017 |
Choi
Bet why? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 3:26pm On Mar 04, 2017 |
Pogba na scam
D guy career don finish  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 3:22pm On Mar 04, 2017 |
666
Una be anti christ?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 3:19pm On Mar 04, 2017 |
wapadunk: Man UTD what's all this nonsense nah? Should we forget Fourth place? U say? U dey gv ur sef hope? Tar |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 3:18pm On Mar 04, 2017 |
Manure fans how market??

Useless team |
Fashion › Re: Brazilian Lady's Butt Explodes After Her Implants Were Infected (Graphic Photos) by Tjohnnay: 2:35pm On Mar 04, 2017 |
Choi
Instagram galsss na waooo
Gals juz like to dey stress der sef sha
Nyash dm go stress, face dm go stress, make up evrywr, hand chain, beads for waiste
Leggins
High heels
Weytn b una problem
If u r nt natural, sorry I cn date u, if u like paint ur face no mata wat, na her character go determine
I hate fake gals abeg
Omo na she sabi oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Bournemouth (1 - 1) On 4th March 2017 by Tjohnnay: 2:09pm On Mar 04, 2017 |
AndrewFarms: oya awon haterz (chelshit, arsenal, man shity and liverfool fanz) food don ready ooooh Abeg comot chelsea for der jare Weytn concern us, we no dey worry abt maure if dm lyk make dm win or make dm beat manure 3-4 Check tables oga |
Politics › Re: Obasanjo Receives Sule Lamido & Kwankwaso In Abeokuta (Photos) by Tjohnnay: 1:51pm On Mar 04, 2017 |
K |
Car Talk › Re: Porsche’s First Station Wagon Supercar (Photos) by Tjohnnay: 12:15pm On Mar 04, 2017 |
It is well, I go buy dis car next week
Amen |
Celebrities › Re: Oge Okoye Disables Comments On Her Instagram Page After Dog Theft (Snapshots) by Tjohnnay: 11:59am On Mar 04, 2017 |
Choi
Shame |
Politics › Re: Muhammadu Buhari Vs E. A Adeboye: A Nigerian Compares Their Age by Tjohnnay: 9:29am On Mar 04, 2017 |
|
Politics › Re: Ferdinand Dozie Nwankwo Bags Chieftaincy Title From Two Ancestral Communities by Tjohnnay: 12:21pm On Feb 01, 2017 |
Let me deactivate my account and save my data for reasonable tinz |
Phones › Re: Help A Sister by Tjohnnay: 12:12pm On Feb 01, 2017 |
Encrypted: You're sick!
I'm sure you'ld not give that same advice to your sister. and u ar mad U must b very mad for quoting me I think d madness runs in ur family£ Nw run to yaba left nw u son of a b__tch Quote me nd die by fire |
Phones › Re: Help A Sister by Tjohnnay: 11:55am On Feb 01, 2017 |
No dey complain jor
Go do runz, u get d body to do runz jare, U can earn like 50k in a week if u do runz
Calculate it, within 2months u ll be using an iphone |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 3:33pm On Jan 29, 2017 |
Lutherprospi123: THANK ME AFTER WIN
WhatsApp 07067423317 C d time wey u dey drop ticket Kip on deceiving ya self  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 3:32pm On Jan 29, 2017 |
EmoBoy: Bros, I'm not saying they don't play but they rarely do. Nothing is certain in football. Na u sabi. Barca juz spoil my day Na hu go come cheer me up nw  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 2:56pm On Jan 29, 2017 |
EmoBoy: Why should you play Osasuna vs Sevilla u4.5? That's a terrible mistake man.
Some teams don't play over 4.5 for example chelsea, man u, rangers, inter milan, bayern away, barca away. There are many teams that always play under 4.5. You can find them in these leagues - spanish second league, french second and third league, Turkish leagues, greek league, israel league, na u dey keep for dm abi? una nor wn gree say ntn sure for dis futball I go quote u one day wen d teams for dat league go score pass 5goals for dat matcg |
|
|
Romance › Re: Check Out This Beautiful Osogbo Pre-wedding Photos by Tjohnnay: 3:37pm On Jan 09, 2017 |
Afonjas dm  I tot dey wr doing sumtn crazy Osogbo weed comes to my mind 
|
|
|
Phones › Re: Unboxing The 8 Million Naira Phone by Tjohnnay: 2:17pm On Jan 09, 2017 |
D phone don dey jumia? Waiting for jumia blac Friday 
|
Christianity Etc › Re: 21 Things You Need To Stop Doing This New Year by Tjohnnay: 11:41am On Jan 09, 2017 |
Nice 
|
Events › Re: I Celebrated My Birthday With The Orphanages by Tjohnnay: 11:38am On Jan 09, 2017 |
FuckTheMod:
 U rili need to go look for dat fvck man Cus its ue fvckn business I dnt gv a fvck if u quote me Fvck! Am out |