Celebrities › Re: Wizkid Changes Seat To Prevent Lady From Taking Pictures With Him by Tjohnnay: 8:39am On Dec 31, 2016 |
Gals and forming
I knw say dat gal don dey chat with her friends say im sitting nxt to wizkid
Her frnds wil blyk take a selfie with him and show us
Nigerian Gals and der useless stup1d act |
Celebrities › Re: (photo) Is It By Force To Buy At Shoprite, See What She Bought At Shoprite by Tjohnnay: 7:14am On Dec 31, 2016 |
kilode100: What is wrong in buying one item from shop rite? I do that too.
One day, dem go shift your jaw for you in a sexy way.
Aproko! Juz say u do dat juz to take pishure Gals and der wahala sha |
Celebrities › Re: (photo) Is It By Force To Buy At Shoprite, See What She Bought At Shoprite by Tjohnnay: 7:11am On Dec 31, 2016 |
 Gals and forming sha I wonder hu she dey impress, cus some gals too like to dey form and show Me i nor snd una ooo |
Phones › Re: What’s So Special About This Infinix Hot 4? by Tjohnnay: 7:06am On Dec 31, 2016 |
|
Romance › Re: Lagos Big Boy Shares Naughty Bedroom Photos With His Girls by Tjohnnay: 9:42pm On Dec 30, 2016 |
BlackDBagba: Old recycled dirty rubbish  Na al dis hungry bloggers dey cus dis rubbish na Especially d onces wey juz start blogging Craze ppl |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman's 50 Prophecies For 2017 by Tjohnnay: 9:24pm On Dec 30, 2016 |
Weytn happen Na so so bad news everybody juz dey list sha
Na wao |
Phones › Re: Is Infinix Note 3 Pro Available In Nigeria? by Tjohnnay: 8:53pm On Dec 30, 2016 |
All dis ppl juz dey deceive der self |
Jobs/Vacancies › Re: N-power- I Just Received My Stipend. by Tjohnnay: 4:19pm On Dec 30, 2016 |
K |
Phones › Re: Is Infinix Note 3 Pro Available In Nigeria? by Tjohnnay: 2:38pm On Dec 30, 2016 |
oscillation55: I sold limited quatity of Infinix note 3 pro. It actually entered Nigeria For how much? |
Celebrities › Re: Emmanuella May Never Make Her Hair - Mark Angel Reveals (Video) by Tjohnnay: 2:26pm On Dec 30, 2016 |
amokeme: I really don't believe she is 6  Den how old is ay's daughter?? |
Family › Re: My Brother's Girlfriend Has Finally Charmed Him, Help Me Ooo by Tjohnnay: 8:04pm On Dec 29, 2016 |
Odi egwu
|
Crime › Re: Man Throws His Wife Off A Storey Building In Lagos by Tjohnnay: 7:28pm On Dec 29, 2016 |
Mmmm |
Sports › Re: It's A Gunners Party! See Photos From The Arsenal FC Nigeria Day Celebration In by Tjohnnay: 5:13pm On Dec 29, 2016 |
Specialist in failure I wonder weytn dem dey celebrate,club wey dey 1st position nor bother celebrate na dm way dey fourth position get mind celebrate Craze ppl  C dm c dm
|
Politics › Re: Photo Of Suzette Wike And Her Children by Tjohnnay: 4:23pm On Dec 29, 2016 |
I juz tire for mod for nairaland oo Weytn i do wey una ban me? Una wn carry dis stup1d character enter new year?  |
Events › Re: Photos Of A Make-up Free Bride At Her Wedding by Tjohnnay: 4:00pm On Dec 29, 2016 |
|
|
Jokes Etc › Re: 10 Funny And Weird Pictures You Can Only See On Lagos Roads by Tjohnnay: 1:39pm On Dec 29, 2016 |
Lagosian and wahala
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by Tjohnnay: 11:52am On Dec 29, 2016 |
47xxx: how we win in my whatsapp group.. anyone will drop just one of his surest game(nor be by force to drop. If no game sure u, no drop to avoid casting). No matter the odd... then everybody go come select the ones e wan play, imagine if everybody dey drop just one surest game, not all these bookings we dey drop anyhow wey dey cast. We dey chop for the group wella. But the members have reached max, so we're starting another one. Interested? Mention me with ur number. I've stopped posting here, i'm now focused on the group. So i'm bringing the opportunity for u guys. Peace 08063356384 |
Gaming › Re: Official Football Manager Thread For PC by Tjohnnay: 9:04am On Dec 29, 2016 |
olayinkajnr: I've replied your pm Hello, i didn't get d mesaage kindly resnd it |
Gaming › Re: Official Football Manager Thread For PC by Tjohnnay: 11:47pm On Dec 28, 2016 |
olayinkajnr: Send me a pm, I'll reply you Already sent ur pm Hw can i get d game? |
Gaming › Re: Official Football Manager Thread For PC by Tjohnnay: 11:43pm On Dec 28, 2016 |
timidapsin: You can send me an email lets chat, gotta go Bro i neeed dis game asap ad u pls 08063356384 |
Properties › Re: Building On Fire At Saka Bus stop Ojo Lagos by Tjohnnay: 5:35pm On Dec 28, 2016 |
E dey always gt person wey dey talk negative things for background why?
Dat man self gt bad mowt
Nigerians and bad mowt
|
Crime › Re: We Robbed To Celebrate Yuletide Like Rich Men — Suspects by Tjohnnay: 12:40pm On Dec 28, 2016 |
C as dat guy big Wasted bouncer choi  |
Culture › Re: List Of 371 Ethnic Groups In Nigeria by Tjohnnay: 12:34pm On Dec 28, 2016 |
Choi 338  |
Celebrities › Re: Between Runtown And A Twitter User - See Hilarious Tweets by Tjohnnay: 12:22pm On Dec 28, 2016 |
Casted  like alabi ticket |
Celebrities › Re: Queen Christy Daniel Celebrates Christmas Season With Amazing Photos by Tjohnnay: 12:21pm On Dec 28, 2016 |
|
Technology Market › Re: Clean Used Htc M8 For Sale by Tjohnnay(op): 11:52am On Dec 28, 2016 |
|
Technology Market › Re: Clean Used Htc M8 For Sale by Tjohnnay(op): 11:52am On Dec 28, 2016 |
pochoo: Did you say clean? No OMO  If u wanna buy buzz me asap lets deal, 50k last |
Phone/Internet Market › Re: Clean Used Htc M8 For Sale by Tjohnnay(op): 11:51am On Dec 28, 2016 |
|
Phone/Internet Market › Re: Clean Used Htc M8 For Sale by Tjohnnay(op): 11:50am On Dec 28, 2016 |
|
Technology Market › Re: Clean Used Htc M8 For Sale by Tjohnnay(op): 11:50am On Dec 28, 2016 |
Stil available |
Celebrities › Re: Queen Christy Daniel Celebrates Christmas Season With Amazing Photos by Tjohnnay: 9:54am On Dec 28, 2016 |
Mod una wn carry dis kind character enter new year? Weytn i do wey una ban me for d past 2weeks ehn Make una calm dwn o,  Merry xmas nairalanders sorry it came late |