Tjskii's Posts
Nairaland Forum › Tjskii's Profile › Tjskii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 121 pages)
I thot she was supposedly pregnant,and dis isn't a photoshoot as it has only one picture ![]() |
Shuuu wetin d prince dey sing,peopl dnt kno dis song yet na,he shud av playd dt one he sang wth dbanj,den dis one,welll sha hez bribed peopl wth d goody bag Ehen see don jazzy swag,but peopl neva sabi all dis dia newsongz ooo,kai I feel so embnarasd for dem,peopl just dey look,nobodyz groovin it at all |
Dis SA babe no bad at all, her mouth big small sha,she resemble yvonne nelson small D zimbabwean boy is hot,though methinks a bit full of himself So werr tonto dike dey na,thot she was one of d housmates,oohh |
Lawd av mercy,dis kenyan chick's breastiess |
Wich kain maryamaka gown dis ethiopian girl wear so,but she fine sha Dis bolt bobo from sierraleone is hot,e resemble micheal jordan |
Enufff wth dis dry comedianz jare,rain wan fall for my area,lemme see al d housmtes befor signal comot |
Na superman cape dis angolan bros wear so,y e no gree hold d malawi babe hand na ,mak she no go spoil him rep |
:Dyippeeee very fine naija rep,melvin in d building whooo whooo,na my cuzin be dt o(though I no sabi am personaly sha,but as e don enter bb so,na to claim reltnshp o)Who be dis kuturu from malawi,see as she roung lik ball |
I realy pray d oda naija housemates make sense o,cos dis beverly girl is givin out an aura of arrogance I don't lik ![]() |
Chineke dis nigerian girl no be am at all,waz all disAnd dis taxi driver from zambia no jus try Dis zambian chick looks so much lik clarion chukwura
|
Mscheeww dis botswana girl no jus try,and shez miss tourism abi wetin Choi mke dis rain no fall o,lemme at least see d nigerian housmates first |
Wich kain dry comedian com be dis ![]() |
Choi dis dellish girl is hot hot hot,dis southafrican guy no just try,weerr r d naija peepz jor
|
Dis sierraleonian boy resemble dose indians wey hunger don wire finish |
Chineke dis pokello waist na die ![]() Dis ghanaian chick is tryng too hard jor ![]() |
StateOfMind: Who are these dry fellowsI tire ![]() |
Rowybest: Tonto Dike and Jim IykeNo dey giv me hope jor ![]() StateOfMind: @tjskii, bba7 thread starter |
Pls o,u nid to take d folic acid,multivitamins or pregnacare original(not d one wth omega3,it seems a lot of peopl react negativly to it),these drugs help ur baby grow properly Pinkydaisy wher art tho |
Not bad at all,me likey |
Was wondering wat u werr talkin bout wen u said painter of garri,I thot people had started using garri to paint houses now , in ibadan here we use congo to measure,and it goes for 250 naira,d tin that we used to getat 170 at d beginin of d year |
Yes o,love beans die,twas wen I served in onitsha I realy cultivated my beans buds therz a certain way dey prepare theirs,almost lik ewa agonyi but diff,they cook beans seperately til its soft and wen u want to buy,they put palmoil and boli ontop and mashh,yummmyyy |
So today is the d-day,pls kip me updated,iv bin on d access bouquet,cos iv nt been around to fully utilize d oda options,now I'll av to wait til d2nd wk in june to upgrade |
Abeg cinema don reach ib ni,werz d location,ow long av dey bin here,kai so iv bin jonzin in d house since,na wa o,dt was ow smone told me last wk dt shoprite has opnd in ib and I didn't kno ![]() |
D pics look lik d 1st couple of scenes in a Indecency flick, |
Coke please ![]() |
Rubbish so wat happens to those of us who make use of weekends to supervise work on our sites,due to gruelling work schedule during weekdays ![]() |
xynerise: Go and verify yourself. *sighs*. shee u don turn cameroonpride ni,wey dey weep up and down NL threadsThese kinda threads av become an epidemic In d romance section and wat iv noticed is that 99.9% of these threads are opened by youngmen,based on this,one can comfortably conclude that men of nowadayz are shallow,self absorbed and constantly in nEed of reassurance , no be me talk am o,na statistics |
Just click modify on your first post,youl be able to change the topic |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 121 pages)


, I see you. You'll get to watch the highlights on afmag\afmov till you subscribe for the other package.