Tjskii's Posts
Nairaland Forum › Tjskii's Profile › Tjskii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 121 pages)
bidexolumanish: its nt dress but sack.oponu ayirada.be lik say dem dey worry u from village ba ![]() |
Mscheew do u kno ow uncomftbl it is to sleep all cuddled up |
is that a dress desmond has on, ![]() |
See him head ![]() |
Pls help,363879312AH |
Please help,36169090DE |
36625265IC abeg o,I don beg tire for dis thread,hian |
Haba iv bin beggin sinc page 12 of this thread,help me na 366252651C |
tjskii: 366252651C,abeg help me check my resultHaba no response still,abeg I'm waiting o |
366252651C,abeg help me check my result |
Ooohhh I just love d lemon greeen,dt color pops out evrytime |
Come ow many birthdays does dis babe av sef,iv seen at least 2birthday threads that madde FP this year alone ![]() |
^^you can't advertise here,you can only do so in the fashion/clothing market ![]() |
Ahhh my dear if dt pain hook u,u won't be bothered bout d smell,infact if ure told to eat cowpoo,u go rush am lik candy ![]() |
I no dey lik to dey hear Ex matter,I totaly agree wth evrythng poshdiva said,infact somthn similar is hapnin to me...I dey com mak I go open thread on my matter ![]() |
k2039: [color=#1E90FF] THE TRIALS OF BROTHER JERO by Wole Soyinka[/color]U dey live inside my mind ni ,that was d first book I thot of wen I saw this thread |
Lmao ,wetin com be ur own na kandi |
Ugly pics ![]() |
nice hair,wish i had d liver and energy to sit down and do this kind of hair |
Ooooh lovely dresses |
Why is she lookin lik dis na ![]() |
@sexyshe,amoxyl is safe in ppregnancy,had cough all thru my pregnancy wth my 1st kid,I drink amoxyl tire,but d cough refused to go,my baby turned out ok anyway,and wth dis new prgncy tis typhoid iv bin batlin wth and of course tis amoxyl iv bin takin,so feaer not,amoxyl is safe though I doubt its eficacy |
Pls wat exactly is this number portability about,cud someone enlighten me,and uh cud we get anoda link to watch d video apart from youtube,d last time I viewed smthn on youtube I lost ova 1,500 credit and iv vowed since den never to return ![]() |
Agree wth u 100% |
Oooh love her green outfit,wud av been perfect if it was below d knees and she didn't use dt hideous piece of jewelry |
dakolo stil dey,na wa o,he had better stop singin dos save d children songs and join d bandwagon of shake ur boootiess and ur waist peopl,so he can becoome relevant ![]() |
really pretty you |
Money no dey for celebrity weddin ni thyr cutting their coat accordung to their cloth,I blame dem notamber222: y are all dse celebrities going 2 ikoyi registry? |
Wen I heard bout this yesterday,I said it cudnt be true haba flying abroad cos of minor injuries,now that its confirmed,all I'll say is living in dis country is lik living in a twilightzone,unexpected and bizzare happnings are d order of d day |
![]()
|
I'm 26wks along,avnt felt d pain today though,pls wats rlp |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 121 pages)



