₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,212 members, 8,510,677 topics. Date: Friday, 30 October 2026 at 07:58 PM

Toggle theme

Tolustx's Posts

Nairaland Forum › Tolustx's Profile › Tolustx's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 88 pages)

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:33am On Apr 30, 2015
Noordean georjay sleekyonyx sparkleRed gracyel richybanky walexsammy
tolustx:
[size=25]I am a proud YOBE corper. [/size]
I reserve dis space so that all of una go fit see d wonder wey happen for ma life ni. *Singing oh sing o sing o, praise da Lord*
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 1:10am On Apr 30, 2015
[size=25]I am a proud YOBE corper. [/size]
I reserve dis space so that all of una go fit see d wonder wey happen for ma life ni. *Singing oh sing o sing o, praise da Lord*
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:46am On Apr 30, 2015
My one million dollar question now is "What the hell does nysc expect me to be doing @ home till 2nd June"
NYSC › Re: Yobe NYSC 2015 Batch A ...let's Meet Here! :) by tolustx(m): 12:17am On Apr 30, 2015
Abeg, who make me come post for this thread in d first place? Ah don enta am. N yobe dem throwe me o. 007. Osun turned Yobe. Who does dat?
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:04pm On Apr 29, 2015
mayorsweet:
Akure,Ondo and Owo make sense bro...Donno much about odas
Eehneehn... So u and noordean hack nysc website, com put ondo for una name. I go slick d 'report' button now and I go report u to DG. Wait and c
NYSC › Re: Yobe NYSC 2015 Batch A ...let's Meet Here! :) by tolustx(m): 9:56pm On Apr 29, 2015
noordean:
Ondo. Try use firefox,ur Yobe is loading...
Ah nur dey go yobe jor! Na osun ah dey go. I go confirm am to u 2mao.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:42pm On Apr 29, 2015
Wale. This tin neva show for me o. Make person help me adjust d antenna o
NYSC › Re: Yobe NYSC 2015 Batch A ...let's Meet Here! :) by tolustx(m): 9:10pm On Apr 29, 2015
noordean:
To get redeployment frm all insurgent states such as borno,yobe,adamawa... is automatic. Just fill the form and u will get redeployed to whereva u want.
You sef, whr dem post u na? Me neva see am check o. "Load report failed"
NYSC › Re: Yobe NYSC 2015 Batch A ...let's Meet Here! :) by tolustx(m): 9:08pm On Apr 29, 2015
Doublezero7. Abeg where dem post sleeky and gracye.l
Education › Re: A Guide For First Year Engineering Students In The University by tolustx(m): 2:00pm On Apr 29, 2015
jerome263:
. practice engineering drawing very well
I mean I could give helpful info to engineering students. I'm a graduate.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 12:19pm On Apr 29, 2015
megawax8:
na thread i dey see o.....na onli if u carry RPG i go fear u o.....u sef kontinu
When d tin enta ur eye finish, then u go knw weda na thread, air, needle abi na stick. Wait and see.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:07am On Apr 29, 2015
doublezero7:
Eya...I for show but she no invite me! Have fun bro! smiley
[size=16]Person nur fit follow una joke again? U don sharperly take me serious. Ah dey enta dr school buh na anoda business me dey go for. U nur c say I nur mention her real moniker.[/size]
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 11:00am On Apr 29, 2015
megawax8:
*i don dey look u with one eye*
[size=16]https://www.beardjuggling.co.uk/content/variations/l/1/307.jpg U see am? Na wetin ah go take chuk dat ur eye be dat.
Maa ba bo. Contunu.
[/size]
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:37am On Apr 29, 2015
doublezero7:
Welcome home bro! cheesy
grin grin grin
I wan gbori wole enta mispetit convocation ni o. Plenri to eat and drink. #OnMyWayToYaba
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:35am On Apr 29, 2015
akannium:
Considering the public holiday on friday, those getting their callup letters from their skus av just got today and thurs before showtime on monday
Call up letters can still be collected in school till monday. Even probably tuesday.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:27am On Apr 29, 2015
femolala001:
u never see anything....
LOL. I sabi b4 now. I'm just being reminded of dat right now.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 10:16am On Apr 29, 2015
Lagos traffic sucks too much. *very angry*
Politics › Re: Buhari And Osinbajo Taking Breakfast Tea With N35 Milo (pics) by tolustx(m): 9:46am On Apr 29, 2015
His pix made FP long b4 election. Why is dis coming again.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 9:40am On Apr 29, 2015
Luchiana1:
tongue Man on duty.

Mornen
LoL. Morning how was ur night. Oh I almost forgot I know a bit abt dat.
Politics › Re: Jonathan, Sambo, Others To Get 3.24bn Severance Pay by tolustx(m): 8:01am On Apr 29, 2015
Severance pay. What was severed
Education › Re: A Guide For First Year Engineering Students In The University by tolustx(m): 7:53am On Apr 29, 2015
I just may ve an input
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:38am On Apr 29, 2015
Odunharry:
cool finally im good to go
Who dey lie for u. If u go anywhere, na inside ur room u go.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:34am On Apr 29, 2015
sleekyonyx:
Ok o beta teach am o, My professional Colleague Luchiana1 slept like a Queengrin don't know about the rest grin
No she didn't. She cannot deny dat. Not in my presence.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 7:08am On Apr 29, 2015
sleekyonyx:
lolzzzz which kian Shoki be dis, morning dear.
grin I teach d guy how to dance shoki. So I think say he go fit represent me well but obviously, he don fail me.

Morning ma'am. Hope u slept well sha. And not like luchiana1, owliver, erisegun and noordean
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:55am On Apr 29, 2015
noordean:
infact o ga funwon ju! C14 own no worst like this nah. U no some pple like tolu go dey start dia journey by sunday,cos dia place go far gan,bi 48hrs journey. Them don suppose knw dia fate by nw
Baba which one be 48 hrs na? U nur sabi mathematics again ni. Shey na Abeokuta to Ede u call 48 hrs. Abeg go carry geography textbook and atlas o.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:52am On Apr 29, 2015
noordean:
rest?? For duty?
Baba which work u gimme nau. Abeg ah dey travel dis morning o. Abi u wan make I sleep pass bus stop ni. Leave me Ooº°˚˚°ºoo
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:49am On Apr 29, 2015
theorbiters:
Hehehehe.... You wey I don see ur name for Adamawa..
We sha c. Thank God say my fone get screen grab and my computer get snipping tool.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:45am On Apr 29, 2015
Me ah nur get any problem.

NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:36am On Apr 29, 2015
Luchiana1:
aaahan i want to check the nysc na
No way! Nothing to check.
Check back during working hours. We are offline now.
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:34am On Apr 29, 2015
grin
noordean:
Infact mayorsweet too dey here. Baba vigil dey?
grin
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:33am On Apr 29, 2015
Luchiana1:
3.30am Call up Letter don show? Owliver nd other night walkers
Baby go back to bed. We'll answer all questions in d morning.

Ciao...
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by tolustx(m): 3:32am On Apr 29, 2015
noordean:
The face wey u neva see na him u dey mark,pele o. Na here i go first here the news. Leave that email like dat make e dey rest,i no want take any risk.
Ok. Oya, sha go sleep. U don try. Odaaro

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 88 pages)