Tommyex's Posts
Nairaland Forum › Tommyex's Profile › Tommyex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 117 pages)
lol Mr Jayz signature later i dey ex |
Ok oo they all d same 4 me sha,i wan ex jare,ciao |
dats a wicked number oo,for no reason 1 |
NO,i love her do u like toyint? |
yea,have u heard frm sanatan,no diff betwn dem sef,same voice n na chad krueger all of them dey copy i still love dem sha |
lol we go see later sha,akoko lo ma gba.,na time e go take ![]() |
aint that wat d thread says?funny thread sef |
lol,i love dat song have u noticed that 2 new groups sound lyk nickleback i.e santana n chris daughtry(how dem dey spell am sef) |
love-vendor |
ok any Seal henry song I love guys with good voices |
sharap there. . . . . happy val ko. . .bobby valentino ni. . . . . .hiss ![]() una go still marry unaself,na so love dey start. . . . |
I am so sure you love all beyonce songs,abi? |
do you live in finsbury park?Image is nothing!!! Naaa, i am an arsenal nuts fan,i will be der when i get 2 d UK.Its d youth team ground |
cry cry baby ![]() |
Kronk its ok oo,i am jus seeing it oo ![]() |
aha! I couldnt get across 2 u now,shebi your num no dey go again now,+u dnt do YIm again,how was your own val?and give me every single gist oo,Dnt be shy!! happy belated valsssss,lol |
crying baby |
i weka jo,will u watch arsenal vs Manu 2moro? |
ehen BUSTA na d joke wey u go spin be dis abi?u wan dey do sexist joke abi? anyway funny |
Ikechukwu----wind am well I beg Donjazzi dey do beats+nice video with d grls n koko master |
will u still let us know WHAT?? |
SLY i no believ sha honestly,at least i knw u wont want ur pals 2 see u with her ,see as una dey use d grl/guy catch trips sefDynamite she dem dey hold d guy ni? |
lol what a reply |
My val was ok jare,work +NL chat,missed u,i was with SLy,busta n co, I chilled after work sha for few hrs b4 getn home Even if sly said funmi i guess he was jokin or mayb he wanted 2 do a quick 1 with her which is even appalling.anyhow sha e jo ma fa ooo |
ibk's bf |
I like my grls with them sha,it makes d room have a real cool homey look, i mean corect teddies oo,no be those 1s wey be lyk dracula wey dey cry 4 nite,lol ![]() |
T, if that is true I'm embarrassed for him I expected better. ![]() i beg. . . .that aint true ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo. . . . i want to live long ![]() i know, i gave him my pastor's number. . . he needs the holy ghost fire ![]() The way u guys use ur words in a funny way kills me. Anyway NIKE is used 2 such impossible jokes,i beg no let d guy swear 4 u oo,anyhow she o wa pa sha?heyy wer is Busta bust?? |
lol,do i need to be ready sef? |
ever noticed many HOT girls round cultists on campuses?yes oo,at skool level that is. |
because the thread requires us to ask,I want to know what what is,can u brief me? |
aha!NIke God 4bid,i reject it 4 him oo, Jay u beta join MFM n pray hard make this thing now work oo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 117 pages)

