Tommyex's Posts
Nairaland Forum › Tommyex's Profile › Tommyex's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 117 pages)
cook |
yes,i am a good analyst ![]() You? |
lol shame 2 u |
back to d sender. Even if i marry quick,i no go wan born quick,I no wan share my wife jugs with kids!! ![]() |
yea,i love good music you? |
ok,have u be doing YIM at alls?I have not spread loving oo. i is love my work so far,U nko?who r u spend love with?family? |
Ok BUSTA bust ur joy is my duty me sef dey flow abi?SLY ok,maybe wives but i neva born oo,I neva build my own house oo+i love the discovery of cds ![]() SLY d super chairman ![]() |
I have try when he ask how is me does today?felt me? |
i hav seen it Hey sweetie i was wished to peck u 4real. Missing yous and my baby babe |
I wonder where u went then,all of una jus run comot,I was feelin u guys sha Me go soon leave work jare. Hope u happier now?as in u were down before |
I go smack ur ass now,Olodo wetin be ur own now? I wont get u a bf no mata how hard u try(kiddin) |
No,i laff at der directing,i am sure u watch it>i prefer yoruba films sha,they make more sense u?? |
USPRY i went thru ur page sometime ago,though i dint make a comment,i was actually moved,Take ur time dear and when u done You will date an older guy,I should be trying 2 date ur kid ![]() Dont worry by then i ll hook you up 2 a nice 9ja dude,we have some cool guys ![]() |
Not really u? |
my baby mama |
lol, and ur man sef lyk am abi no be so? |
Mother ghana i dont know urs oo,I ll rather report u 2 ur husby SLY all d grls don run go do vals oo,i go ex soon ![]() |
funny dude |
OK EFUAH i knw i aint on ur mind oo,so tell me d people who r?? U meant busta's backside??or. . |
lol SLy I ll deny it,actually it was my 15th wifey punk! |
abi oo BUSTA we havin fun ere oo am still waitin 4 Toyint oo,d ice cream dey melttttttt,hmmm ice creammmmmmmm ![]() |
I dont see that nose as big anyway |
dis site sef i typed c u m,it translated come,fork it! |
BUSTA shit as in?i no sabi ur slangs jo.translateseems lyk a yab 2 me anyway Sup wit u n Debo sef?i dey feel una oo SLY lol,i dey feel u. Efuah na toyint i want,Go bring am Ok tell me who u want sef,time is going!!!! |
Gucci sales girl |
Give her a condom and tell her to use it outside ur relatnshp |
Sweet T lol,lol Efuah u sef knw say Busta bust 2 dey get fans,i beg arrange another chic 4 me,its been long i wnet 2 da gym ![]() Busta tell d guy say ur size na 100 so him go free u now! Naja dey analyse God n devil oo.funny sha |
Nice lecture guy. I love d time u spent,at least i wont force no babe 2 kiss anymore,lol But this SIMIBRAZIL sef,every1 seems to respect her,was she some angel or what??I beg some1 answer oo,every1 will be lyk 'if simi was ere. . .'.na so she good reach? |
I dnt really have a VAL,but if say i get i go trip am and get gifts no probs,but if she no gimme gift,i go so beat am up and take my gift back Our grls dey always feel say VAL na another happy birthday for them. So why u dey run now? |
Why not put this in the jokes section?,punk ass |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 117 pages)


me sef dey flow abi?