TOMMYS's Posts
Nairaland Forum › TOMMYS's Profile › TOMMYS's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 (of 21 pages)
nigerian youths no dey read, we no no history, once aboki always aboki, b4 election bois fey argue say bubu no get moni 4 inec ticket. I tell dem say bubu got get atleast 12 prado n benz.Say hausa general go b f**king rich man. Na lie. Anybodi wey say no be lie na idiot . |
klexycole:. as una dey come ACC n FIN make una buy brand new cost accounting TeX t book by DR fagbemi. if una c am buy b dat o |
HA! Guy i dey hungry pieces o.
Wetin we go chao na
I neva chop since yst nyt
As i dey so. I no get #5 4 pocket
Wen (sch II) bois come( betting bois)
D next tin 4 ur front e go open wallet
Comot #1000 naira note
Say OYa make dem play betting |
khassy:*Smh* Wetin dey Work u... In short i don vex.. Unilorin must enta dis list today Bcus worwor girls full ur faculty Guy fyn babes dey accounting and finance. DePt o |
Doctor20002:Abeeggi. Na. 2day.. All hail faculty of management sciences Depts of Accounting and finance Na we get am |
lucrownt:Na true hello TaLK o.. Helloo i c u |
khassy:Hee!!! e neva reach like dat na.. Bad as e bad. unilorin babes try small o. |
Donabydeco:Alhaja chicks wey dey form holy con later go dey bleep ( guys wif beards wey dey form alfa) just bcus say dem parents no wan make dem marry xtian. Fine chicks dey LAW n history and PFA sha. But ilorin gals mumu. Na just some underdog babes dey. D Remaining dey form alhaja. |
jaybel:TommyLEE in d building.. ACC and FIN 300L. We dey here. |
I gree say our UNILORIN no get fyn babes but wer una con put UNIBEN na? |
opeyemix:. Wahala dey o |
Y e be say na every yr we dey get 1 or 2 pesin with too much grammer 4 dis forum. See any pesin wey dey cause trouble here na. SS3 student 2015. Aka (pre- JAmbite). UNILORIN no like grammer. If u no fit read and stand. ( START TO DEY LEARN HOW TO CRAM) |
Will dere be anoda batch? I'v not seen any text or email yet o.... I need money pieces.. Make dem no go dey do anyhw o. @successful candidates. Did u all get both sms aNd email messages |
Wats d date pLs. Cus i'v not seen any message yet |
Stalites.. Pls wen convocation go apen... I nor wan miss am... |
Sunmax01: EINSTEINPG is the Version2 of Alhassan.. @sunmax01 u been dey here last year?.... unilorin been catch u abi.... U SURE SAY NO BE ALHASSAN IN DISGUISE BE DIS?. !abi na hin broda sef.. |
Haha. All hail the new alhassan 2.0. >EINSTEINPG.. ... Abeg who been dey here last year?... Bigups 2 NAIRALAND... Abeg I no fit laugh.. Unilorin I rep.. |
cheap and affordable accommodation available @ SANRAB, very close 2 UNILORIN main campus.. @ just #1000 only.. Water and power supply available. Maximum security guaranteed... Call 07062187689. 07087034629. |
Naphye: Accounting aspirants here o.....pls how was ur p.ume like? Much of biology?I had like 6 questions on biology. more of english , say 25. d remainin were a mixture of maths English n biology. |
Wow... Supp peeps.. Was here last year n got admitted 2 study finance.. Any accounting or finance aspirants pls signify... And ask questions pls its very important.. |
Gbogbolet: opy am DE finance too, not cleared o.. Please drop numberholla, jambite finance fresher. cleared. @gbogbolet haba dem neva clear u... |
OmolaraParis: Eh! Wetin dey wori ds one? Why wil he talk abt clearance? Na im gv u admission? U beta pack ur files and go to comsit 2mrw or u wait til eazyboi kom help u.hahahahahahaha. Y b say pple wey dem ouse near yaba "left" plenty 4 hear. thumb up to nairaland... no offence doh. |
wats up wif d hostel fings na. heard dere's only 1 boys hostel... haba! unilorin una no try, at all!.. abeg punctual freshers wetin happen 4 campus 2day. |
pls has anybody done d portal reg?. i'v been tryin to login wif ma jamb reg but its not givin me access |
pls has anybody done d portal reg?. i'v been tryin to login wif ma jamb reg but its not given me access |
na 2day i knw say my enemy mumu small.. i waste 2 waec cards .. 1st. i do mistake 4 d yr. 2nd i scratch d pin commot...oboy i tire o.. |
how much be management science(finance dept) school fees. i need reply A.S.A.P.... |
pls who has paid d acceptance fee?. wat documents are we to upload... is original wace result needed. |
Gbogbolet: 08093426278me own na 07087034629. |
Gbogbolet: 50, first choiceacceptance fee tins on ma mind. abeg who don pay o?. |
Gbogbolet: i dey here oooha!! na only me n u dey here. were d odas na. oboy samma me ur num. |
Gbolasky: yes igot 62 in postume. first choice |
Can't Wait To...
