Tonyrero's Posts
Nairaland Forum › Tonyrero's Profile › Tonyrero's Posts
BELIEVE!!!!!!!! |
Tobst: Wow is 5 month and 4 days, notin from CDHC, ave bin in the north all dis while, but i try to visit VFS site for track and is not opening, pls guys are they aving problem with dare website?Here is the tracking web link bro: https://www.vfsglobal.ca/CIC-Global-Tracking-Zone3/TrackingParam.aspx?P=221%247%2444%2421%24227%24195%24228%24120%24228%24113%24154%24114%24232%2420%24203%2467%2446%2476%24241%24129%2492%24213%2466%24207%2496%24199%2421%24195%24116%2434%2474%2480 |
Huzzie: LIST OF MEDICAL HOPEFULS (WINTER - JANUARY2014)All dis people wey dey dis list, u sure say most of dem neva 4get abt dem application? Or hv been denied and dey nor wan talk |
osho3mtech: Gurus in the house. I hv a uncle in canada. Same surname, he is a citizen I need info on how to migrate . Either through family class or tru invitationOga 4get all dose invitation or family class/reunion even with same surname, e nor dey work 4 canada oooo, dem b mad people.......just use study package jeje. BELIEVE!!!! |
kclexa: Awww tonyrero; You done carry your Ukraine stunt come Canada bah. Abeg no naked pack snow before immigration give you first class ticket to MM2.Nna mehn, Na hustle/moni make me nor knw wetin I dey yarn again..just can't wait. ![]() |
ChriGo: .....Hahahaha....guy na ur own go dey different ...which one be unclad body ooo....na hustle mission we send u no be suicide mission biko....as for me and my Sarnia , I go pack snow for winter and clear bush for summerI like snow nor b small..... (snow fight, snow ball, snow man) Too sweet abeg ![]() |
ChriGo: ......Wagbayi padi mi...omo pack ya snow and kip making money ojere....As for me I go pack snow from Sarnia reach Alberta as a hustling studentI go even pack snow with ma naked body...stay dere dey dull ursef @Kclexa. I trust ma ChriGo e go pack hin own and miss bon own join ![]() |
ChriGo: ....hehehehe....see as Nairaland cold pass canny weather....CDHC don deny us all what we know how to do best here...Storming noniChriGo I dey find moni oooo |
miss bon: They said this coming week it will be sent ooMiss bon......believe!!!!!! ![]() |
efex49: hello everyone i applied for my canadian student permit on 29 august 2013 thru vfs and i track my application online then i saw this message on my application status Your processed passport is ready for collection Lagos, on 13/12/2013 at the Canada Visa Application Centre. To know more, please call VAC helpline number or visit VAC website does it mean is time for my medicalsI don't think so bro, it's more on d refusal side, but go pick up ur package. God can surprise u.....Believe!!!!! |
oluwadartey: humber college don send me admission letter... abeg who dey go/who dey humber college for this beautiful house?Cool, PM me fast.....na me be Humber Principal 4 here ![]() |
ChriGo: ...chrisgolex@gmail.com....my email is watching u in 3D ChriGo: ....How the mail no go fail to deliver?....you quoted my name wrongly and I also quoted my email wrongly ...my name na chrigo not chrisgo so do the correction on the email....hope I got u on this....winksThis guy is sick....he's real sick!!! ![]() |
I like ur spirit @Anointed111.....U neva stopped believing.....Believe evry1....BELIEVE!!! |
ChriGo: ....For real ?.....Hmm!!...dis is funny...that money is way too much mehn....Let's hear from Anointed tomorrow to know the outcome of his storming....ChriGo was right afterall ......believe!!! |
moneybag100: Hello....house please can a family friend sponsor my study in Canada, I mean showing his bank statement and like how much should be on his account for tuition like 7k per session?Just say na ur Uncle.......atleast dat 1 dey reasonable.....believe!!!! |
ChriGo: ....Withdrawal form never finish for Embassy....You can still WithdrawGod forbid!!! We dey dem go give visa without instruction, dey watch nah......believe!!!! |
ChriGo: .....Mehn!!! dis na Yawa sha....so no show for jaye jaye boy like Tonyrero....am sure dats his plan....Thanks for that piece bro.....i wonder why Naija boys over dia dey spoil tins 4 we wey dey cum.....God bless NigeriaChoi!!! Na wa ooo......ChriGo wetin I go con do now? , na u and miss bon go sustain me 4 dia b dat oooo |
ChriGo: ....Guy two TRV's are better dan one....miss bon neva chop am so i neva chop TRV too jareTwo trv's, one medix(mine) is beta dan anytin in dis world.... ![]() |
Quantumfisika: I decree at least 10 TRVs n 10 medicals btw now n Dec 23!!BELIEVE!!!! |
Princessterry: Hi all, i have been following this thread and it has really been helpful. I applied for study permit via vfs and got a mail today to go for my medicals. I have booked with Asaju medical centre and i was told to come along with my original passport. The thing is that my passport was submitted during the application,please advise on when to go to VAC to get it. Also,is it advisable to go to Asaju medical without an appointment. Expecting ur response. ThanksBaby gurl, pls list d documents u submitted especially the sponsorship aspect, cos dats our greatest challenge here now....thanks dear |
ChriGo: ....No mind tonyrero...Na just mouth e get....No actionGuy u don chop TRV.....dey go make we knw who remain ![]() |
temie fash: Y b say na chrigo u wan wound ![]() |
[/b][b] ChriGo: ....Got medics Oct 7 ...did med Oct 10....got reply from Consultant practice oct 23 confirming to me that my medics has been sent...was yabbed alot by forumite telling me i don dey grow grey hair for here so I vexed.....in other to avoid further yabbings especially from that Big headed Tonyrero dude...I did secret storming on Oct 30....Lo and behold I slapped him with my TRVGuy wetin I do u 2day? Lol....miss bon I go wound ChriGo oooo ![]() |
ChriGo: ....I believe say miss bon go chop trv before you...yes I believeAmen! As long I chop ma own too in d near future.....believe!!! |
ChriGo: .....Tonyrero....sorry TonybunorGuy u dey in love wif ma name kwo?? Its all good....TonyRero nooni....Believe!!! |
ChriGo: ....Tonyrero....Tonybunor……Una be brothers?....make una both BELIEVE!!!!U nor well ......Guy I nor knw 4 dis stormers oooo, we nid info pls.....BELIEVE!!! |
Stormers cum secret stormers update the house pls...........BELIEVE!!!!!!! |
greatheights: Your post used 11mins by my calculation, so patience is anoda word, Mandela spent 27years behind barsLMAO....Make una leave d dude abeg, all man get hin own problem........lol |
[quote author=j-pepper]Been trying to follow, but doing that from part one is quite challenging o,its alot!!! Please i need the consultants in the house to help answer these questions: 1)The four months statement of account: do I have to maintain a minimum balance for this period? Like if I want to apply for my visa in April, does that mean from January I have to have at least a particular amount in my account until say April?or can I have 100k in January, 300k in February and 6million in March ?/2)So how do i determine what to have in my SOA, my school says I need to deposit 20kdols,10k for tuition and d remaining for accommodation which would be refunded when i get there. So after depositing this amount, how much do I still need to present to the embassy to show that I can fund my schooling?(the 10k is fees for the two years,10k is accommodation for one year) 3)So my friend met this "agent" who says I need ielts to get a Visa, even though Manitoba does not require this for Nigerian students, that the embassy might deny visa based on this 4) How soon do i need to start working on my Visa application if i want to resume by September 2014? 5) Then finally, please, is this Manitoba in the bush ??I was checkiing online and they said its 13hrs from Calgary ![]() Please o,I would appreciate responses to my questions, e shanu mi o,biko help a brother, na go dey Ehn ehn, this is my first time on nairaland, praise God!!!Is this the right way to post comments ![]() Brother chrigo,earthgreeners,miss bon,Siga,tonyrero,pls help!!!!!![/quote]1. From what I knw its six(6) months statement of acct and not 4 and it must have a very good cash inflow and outflow of reasonable amount, if u hv 100k in J, 300k in Feb and 6m in April the SOA must be able to show the transaction dat led to dat deposit. Tho closing balance is also very important. 2. To determine ur SOA depends on ur sponsor, if its ur dad/mum den its easier, u can hv 3-5m with oda landed properties, shares and investments. But if its a relative e.g Uncle den I feel from 10m wud do. Payin dat much deposit as requested by d sch is quite alarming, but u can make dis deposit and still fund ur SOA well to convince d VO. 3. U don't need IELTS.... 4. U can apply March/April for Sept 2014 start date. 5. Manitoba nor b bush ooo, 9ja plenty dia and na book u wan go read nor b party.... ![]() |
ChriGo: .....Bro give description of that agent way dey arrange sponsors...am sure maple won't offer dis kinda service.....PM me for more details on dat.....its real ooo I'm serious |
[quote author=nas-jay]Arrange sponsor? na 9ja we dey anything is possible, but ask urself if all na moni, u don see who get moni way no get sponsor[/quote]Lol....na tru sha, but if u pay token to sponsor thru agent and e drop 5-7M 4 hin acct. E beta pass ur parent wey nor fit drop am ![]() |

we still need chrigo....Y not miss bon?? liver-less...
