Tonyrero's Posts
Nairaland Forum › Tonyrero's Profile › Tonyrero's Posts
Hypertracking 24/7 ![]() |
@Osho3mtech, why do u ask questions dat u have answers to already? If ur uncle cannot provide d statement den 4get abt d family reunion, it can't work!!! Then if u wanna apply thru a College or uni, look up schools in Google and begin to apply. U think say na small race? Embassy alone na 4-6 months. So start something fast. |
ChriGo leave me oooo, na u make dem ban me b4....u don start again bah? ![]() |
@Kclexa, wot more can I say or do jare. So wot did I miss? Anyone gotten a Canadian Passport ![]() |
Pheeeew! I'm back! Oga Justwise I see ur work ![]() |
Mayb u guys didn't see previous seasons, how muscular and big dose guys are, but now, the flair n excitement is gone. |
Who's watching? I just watched for three days and it was so dull.....I think it should be scrapped totally. *My Opinion* |
Kclexa....Lol, dat na clue oooo, make I go begin look 4 d documents 2 ma neighbour land ChriGo oya wen make I come collect d moni ![]() |
@chriGo....SOA fit dey read 20M make d moni nor b spendable one LOL.... ![]() |
@sparta, I'm heading to Humber, but its May 2014? And u? |
@chrigo, see rich guys in the house! Some people here fit even pay all the tution for 4yr course at once. Me na just scope we dey apply....no much moni like dat. But dat canada we must enta. |
@kclexa, if na TRV dat one sure cos God dey but paying for one year dat is abt 2.2M naira. Anyone wey go lend me I go appreciate am and God go bless am ![]() |
@earthgreeners, so is there nothing one can do to convince them to pay for one semester only? I am broke now oooo, make dem help us pls...... |
This one wey CDHC dey request person to pay for one session when d sch actually wants one to pay just for a Semester, na wah oooo, moni nor too dey like dat oooo. Hmmm God help us oooo |
@newacca...I think its too late for Jan2014 cos of d processing time required at d CDHC, try ur best to meet up May den. |
@newacca.....so wot course are applying for and wen? |
E b like say dis VO's head don dey corret small small, medics dey show up dis few days and very few stories of denials, tho many peeps still dey wait 4 d medics and it'll surely come......BELIEVE!!!! ![]() |
...What ideas do u plan to share bro... Well, basically if already in Canada and at humber, let's know wasup over there in toronto, if existing applicants let's knw wen u applied, ur course, duration, type of program, documents etc and if aspiring to humber let's get details |
Anyone attending already or applying to humber college Pls let's share ideas |


