Tovzigyfilter's Posts
Nairaland Forum › Tovzigyfilter's Profile › Tovzigyfilter's Posts
1 (of 1 pages)
Hmmmm see life,u ar one step away 4rm marriage if u ar stil stayin in dat apprt.guy leave d house,but pray she doesnt swear on u......Nd if u ar afraid of curse just go nd meet ha jejeli nd explain ha.bt dat ur fuckin tin go cus wahala oo |
Rubbish. abeg weytin concern us with ini edo's hacked acct.......my own 2go acct wey dem do ark since nko,i no carry dat 1 kom BBC or aljazeera.........dis celebrities go just bring dia entire life kom public,later we go hear say dem kidnapped dem. IRANU |
Rubbish. abeg weytin concern us with ini edo's hacked acct.......my own 2go acct wey dem do ark since nko,i no carry dat 1 kom BBC or aljazeera.........dis celebrities go just bring dia entire life kom public,later we go hear say dem kidnapped dem. IRANU & ABASHA |
funny,just leave there nd wen she calls u with 20 missed call tel ha u knw another club house for singles.......mtchew |
Xomtin fishy.. |
1 (of 1 pages)