Toygod2's Posts
Nairaland Forum › Toygod2's Profile › Toygod2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 88 pages)
Pretty joke |
wots wrong with dis boy? SMH......u need rev.*I SMOKE WEED* counseling |
No time for preaching please......what is the full meaning of 1.,MOFO 2.,OP 3.,How can i be unbanned 4.,........i dey come bak pls |
@LAGUSTA,nice approach.....but d tin nor funny nah.If u say i dey criticise,mehnnn i was jst tryin to make d poster stronger. Dat wasnt a criticism,but fact.Twasnt funny atollll......Go check some chronic critics posts ooooo.*names witheld* , me jst dey come frm behind o. |
sickening |
Dis na big question wit a big question mark? |
*faninng himself* abeg dis one no folo |
Now lemme pass...........sick poster |
Abeg, go lick stew......dis no b joke |
if u ask me, na who i go ask |
U must be a joker jokin |
Laff don wake my neighbour....LDWMN.....nice joke girl |
nice short joke |
oh boi.............laffin my prick off ![]() |
JOJO ARMANI,nor be u i see wey dey drink sapele waeter lst night. abi na dat one be ur juice.....lol ![]() |
Haba, wicked wife |
Hahahha, but u could have |
WTF is this........i wish u the 3. the pesin eho intoduced u to NL,shld be cremated and as for u ![]() ? |
rily,this is a serious mata. ![]() |
OGA park well joor..........wot are u feeling like |
Small thing Ogoni man go jump enter water like fish. See olympics go swim, ZERO medal. Hausa man go enter boat dey shout argungu fishing festival. See rowing at the olympics, ZERO medal. Igbo man will run from Sokoto to Aba at the slightest provocation by Boko. See long distance running at the olympic, ZERO medal. Agbero for park no mind pursue bus for road. See 100meters race at Olympics, ZERO medal. Yoruba man will remove clothe, wrist watch and pant to fight at Ojuelegba. See boxing at the olympics, Zero medal Worlarhii, I LIE? |
Bouqee, u r a darling ![]() |
yemorinho(mU r such a fool! Obviously ur brain is so shoved up ur Bottom and is full of poo, wch is y u can't identify a gud post wen u c one! Rot in hell.BECAREFUL, OR I MAKE YOU HATE NAIRALAND FOR LIFE |
If loving u is a drug,i ll take d whole dose of it |
Nice people are designed to b nice,evn wen u frustrate them. OP,jst be ur humble sef |
Hey baby, u dont av to luk like a tomato,for me to adore u.... ![]() |
CORNFLAKES or GOLDENMOURN? which is better? |
I luv this POSTER,hm no dey dissapoint in givin out dry JOKES |
Me like d first one BUT. d second, are u speaking in gilbrish? |
LOL @ kidnapper Police too dey here o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 88 pages)

