Trak25's Posts
Nairaland Forum › Trak25's Profile › Trak25's Posts
1 2 (of 2 pages)
Leave them naw back In the days was of osama bin laden the news was like a season film witout episodes. Nw niga don start nw any where wey bomb blast or dem shoot knockout na nija#babanwthatyouarethere let us c the change o abeg u don finally win atlist the boys go rest no b like the time wey u lose wey almost hundreds of people die. |
Leave them naw back I the day was osaa bin laden the new was a season film witout episodes. Nw niga don start nw any where wey bomb blast or dem shoot knockout na nija#babanwthatyouarethere let us c the change o abeg u don finally win atlist the boys go rest no b like the time wey u losse wey almost hundreds of people die. |
Change na em una want and na change un go get#babanwthatyouarethere.dark cloud for nigeria for the next four year una never see anytin |
He is like God I thank you o atlist I get more years to enjoy buhari my man congrat o atlist those names wey u call me de go call u too make we c weda ur remaining heart go fit carry am |
Osibanjo is like"make una beta gist well nw o bcus dis week una no go get this time to gist again and buhari is saying see this guy em no no say wit power person still get extra 20years to live? |
Chai nigerian politics don surfer o c ur dirty handwritting wey u take de. Write ur own result for ur room |
Pls if we talk of change let's start by correcting some little tins we do dat we feel its right for us and wrong to others.those truck drivers are as currupt at their leader atiku and buhari so if we are to change this country we should support the man in power together and nt divide dis country wit critism...PDP or APC we are 1 Nigerians and together we shall defeat boko /are/ rams |
Dis guy don de use opportunity de promote this him gaysm o like play like play em don de grow small time we go c him gay partner wit am say dem de mumu dem selfs |
Havilah93:ihanacho chidebere musa are nt there bt new ones are gona be discovered |
Manu garuba I believe nigeria all the way bring bak our pride guys |
U r just being tribalistic cus I dobnt c what they are dragging in the music industry naija artist are one weda yoruba ibo or hausa u won't notice it I just wish we can live like the naija artist one family one nation...phyno and olamide,tiwa don jazzy and many more abeg rest ur case. searching4love: |
Don't you know getting the contacts of your ex after marriage is trouble?let's just hope the trouble ends here cus such story must have season 2 make we pray say ur ex no cari belle o bcus na there yawa go gas...and make em b say dat ones wey una do no go make u go bak again bcus nw its a psychological thing.jst tell ur wife nw bfr one woman go cari big belle come ur house o bcus na there the casego worse. |
A coach that coached arsenal and has gone to the uefa champions lig finals,a coach that has lifted the epl trophy and fa cups and his yet to win more trophies such as champions lig and club world and here u say wenger is not a great coach...if na so na em be say keshi na great coach!! along side with mourinho and trophiless rodgers na em dem take de compare wenger |
There is no comaprism naw jim is far better than kcee abeg c as kcee be like aba business man wey just hit |
Chei imagine this gal saying wizkid can't afford her lol she tink say if wizkid de look for him caro na her type? ![]() |
If they like they should dress like goats I trust my nija army naw dem go flog the goat comot for their body till they turn to human |
Like some one who is learning how to smoke |
I see another upset today |
;DThe jornalist is just the actor in this action film watch out for season 2 on channels as he gets his promotion |
1 2 (of 2 pages)

