NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:15pm On Oct 21, 2014 |
Ayomax: I can see how the kiss dey sweet you. enjoyment tinz why d kiss no go sweet me wen 'my one nd only' is d one kissing me |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:06pm On Oct 21, 2014 |
Taiye4Christ: *pulls her close and places a soft gentle kiss on her forehead* dat was needed my love Ayomax: I think she won't mind having it on her lips  wetin b ur own?? Aproko....lollll |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:53pm On Oct 21, 2014 |
Taiye4Christ:
 THERE IS ONLY ONE “WE“, my love- trendiitee and taiye4christ... “and the two shall become one flesh“. hmmmmmmmm... ***Head-swelling mode activated*** |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:45pm On Oct 21, 2014 |
Nabs swtie tanks 4 being dia...how re u 2nyt??
Niceeric and mogenerous,,una go pay nl for uniting both of u oooooo...ehnehn!!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:32pm On Oct 21, 2014 |
Marshiro: Welcum bk Trendiitee and taiye4christ(couple of d year) and am so happy 4 u tanks dearie |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:58pm On Oct 21, 2014 |
Taiye4Christ: An apology wouldn‘t be out of place here. I hereby tender my unreserved and sincere apologies to the entire house.
Our “disappearance“ from the thread was of utmost necessity (albeit an undesirable one), just as our coming back was as imminent as it was unevitable. Sometimes, you ‘ve got to dig deep and find strength even in your weakest moments. Sometimes, you feel the immensity of an overwhelming storm and you need that “extra“ that would put you over. Now, the storm is over, and I‘m glad it is! (what do you expect from a sucker for happy endings?... “and they lived happily ever after“ ) I am both proud and humbled that we made it out unscathed.
For all the love, concerns and “mentions“, we say THANK YOU INFINITELY. God bless. you and who ooooo  All dis 'we' and 'our' |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:03am On Oct 21, 2014 |
Claroo: Congrats namesake and welcome bk tanks dearie Ayomax: trendiitee congratulation!!!!! tanks a lot |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:59am On Oct 21, 2014 |
dstnd: ma baby of lifee!dania30 neva grree 4 mi ooo na me b dat ooooo.. Dania30 abeg gree for my brother in-law now I take God beg u. niceeric: okay oo...mind,i wont!....im very fine thanks! tanks!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:44am On Oct 21, 2014 |
Horlawoomey: Em so happy for you IYA IBEJI, welcome back to the house. tanks dearie niceeric: So our dear Trendiitee forsook (I hope say d English right sha) us because she didn't see her call up number........something the elders (me inclusive) saw a long time ago.... Well sha!!!!!.....it good to av u back!!!!!!..and welcome (officially) to batch c'14!!!!! lolll... Don't mind me jawe...how re u doin? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:40am On Oct 21, 2014 |
khordistic: congrats dear, abeg wia we go do our camp shoppin 4 lag,m yet 2 buy anyfin oyeludef: welcome back sis.congrats emmytayor: CongrAtz, testimony@last, can remember ppl telin u wat wil b wil b. Never lose hope became ur watchword! So glad u r a ladokite!!! Omo ladoke.owo loke...e fese rajo*sings in olamide's voice* much tanks to u all. dania30: Trendiitee is officially back!!! Good to have u back ma'am. Welcome  Hoping to see Taiye4Christ soon  Tanks dear.taiye will be here soon sojiboy: what caused ur initial problem and how did u get it solved. I am beggining to run out of patience Jonathan. I am yet to see my name,reason been Jamb registration wasn't on my name in jamb office but my school sent the corrected version to them but no news yet. somebody help d issue I had was my surname was misspelt and it was rectified.. Did u pay d 4k? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:06am On Oct 21, 2014 |
fulfillment2020: Congrats sister, am happy for u finally. I can't stand to see any ardent member of this thread not to be mobilized for C14. Congrats once again. navistar: #whew... congrats Tanks dearies |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:51am On Oct 21, 2014 |
Goodmorning house,, **eerrmm, how do I start?** ok,I'm sorry 4 going AWOL witout informing anybody.. Mehn,I was scattered wen I cld not find my name on sch's list.. Anyways glory to God my number was sent dis morning.. I want to appreciate all of u dat checked on me while I was away. Taiye4christ, my boo of life,u re just too sweet (he refused coming here cos of me) Nabsprada, my sweet bestie,I tank God for aving u in my life sodiqyinka, always encouraging me like my dad..God bless u real good taiwoliu, tanks for d calls Hawdi, u went extra length to get my number just to hear from me,,u re so xtraordinary Ajgentle, d calls nd d pings were appreciated,,u re amazing sabiguy, noordean, dstnd, niceeric, Anugod dania 30 niceeric jennyesh and all dose who checked on me while I wasn't arnd.. May we meet @d top.. I love you all.
Trendiitee is officially back. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 3:16pm On Oct 13, 2014 |
Titiluvly: Trendiitee, wats up na? Any news? Nothing yet my dear.. Ayomax: I have good news for you, a frnd of mine paid the 4k n didn't receive any mail or alert on his phone concerning his call up number, guess what? he got his call up number today on campus when it was pasted. so just relax you will get your call up number in your school (remember I keep telling you this) hmmmmmm.. Tanks dearie,,let me relax as u ve advised.. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:09am On Oct 13, 2014 |
Taiye4Christ: Good morning, house morning my sun and stars... Stop browsing @work oooo.. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:15am On Oct 13, 2014 |
@jaylord1 u re sighted.... BTW I saw ur pm,,replied it and u haven't sent ur own reply... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:56am On Oct 13, 2014 |
Anugod: Morning housemates. Hope y'all had a restful night.
Sis Trendiitee, I pray you get your call up number today in Jesus name. Amen ooooo,,tanks dear.. How was ur night? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:58am On Oct 13, 2014 |
Make una fight well well..... Jeezz!!!!! Dis is just frustrating.. After una don curse and insult each other finish ehn and den una cum meet sumwia later in life,,u knw how e go be nw.. Anyways,,all of u shd pray 4 me to get my number 2day.... And pls wen u pple re done fighting,,,I'll come back.. I can't stand dis kind of atmoshere,, dat is why I'm always pleading and begging pple who re @each other's throat... Buh I don't tink sabiguy will even listen to me 2day,,so I decided to let him be.
Goodmorning to you all |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:16pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy: I'm sorry jare... Dat dude dey queue to use internet. Na why e dey come on NL once or twice a day! I'm sure the device has been on someone else turn! Na me him wan dey use learn talk! Anuofia boi! please,,not 2day again,,,just ignore him ok?? I'm on my knees ooooo...hope u won't keep me dia longer dan necessary?? Don't respond to him again please and please.. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 2:28pm On Oct 12, 2014 |
sabiguy: I still dey wait for u make we finish our talk!  which talk b dat 1? hawdi: Well, boring, as usual...with you nko?? twas good.. Babaibeji @taiye4christ,,,wetin dey sup nw |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 1:52pm On Oct 12, 2014 |
hawdi: Tolu sweets, Morning..I'm good you?? I'm fine oo my dear,how sunday dey go?? sabiguy: Happy Sunday to you too my e-sister e-friend! Enjoy the rest of your day  U,ehn!!!! I reserve my comment |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 12:29pm On Oct 12, 2014 |
curiouses: Yes boss.....how preparation? You don get your Salubata, Sokoto penpe ati Dansiki funfun? olatoye swty,,long time...how re u doing?? Apy sunday to u all.. Hawdi nd sabiguy,,how re u guys 2day?? |
Dating And Meet-up Zone › Re: Most Handsome Nairalander--- Timothy Washima by trendiitee(f): 12:29am On Oct 12, 2014 |
Boy, I bet u ve not seen naijaboiy, cute face with cute dimple he's got. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:22pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Na why I believe u be that... My mind rest on top ur matter  u and hawdi,,,u guys re sumtin else... Abeg,,I wan go slip..Goodnight dearie(s) |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:07pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Lol... Na from dream dey comment! Talk about e-dreaming  no mind d coward jawe.. He don dey fear ni...he tink say I go crush am to death... Hawdi I no go crush u to death,,I go just break ur bones..#shikena |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:05pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Hehehehe... Is it what I'm thinking #OhLordLeadMeNotIntoTemptation perverted son of a good mother,,wetin u dey tink ehn  ? If babaibeji catch u say u dey eye iyaibeji,,hmmmm.. I no dey ooo. ggirl4real: Na so o. Na new appointment if u realy want mk him go 2 camp wit two eyes o I'll take up d job then.... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:56pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Hehehe... trendiitee baby *eye lashes* wetin?? ggirl4real,,shey na me b sabiguy's special adviser? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:51pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: [/quote][quote author=hawdi post=27064933] shey na me both of u put for middle abi.... Oya line up according to ur height.. I wan use dis my big body crush una one by one.. Now!!!!!!! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:34pm On Oct 11, 2014 |
Hawdi,,,u no serious oooo.
Sabiguy,why u wan sister-zone me now.. And na just/simply FRIEND nothing join oooo. BTW wetin both of una mean by e-konji?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:17pm On Oct 11, 2014 |
hawdi: Err..Tolu?? Iya 'beji??  u like Gbeborun too much,,,hian!!!! Yes na iya ibeji I be oooo... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:11pm On Oct 11, 2014 |
sabiguy: Lol... No be everytime na! Otherwise, d thing no go look sexy again! She dey her mama house as I never do d normal thing (bride price) so na jejely we dey feel ourselves 
Hope u good tho! ok oooo..God help u.. Meanwhile,,I no be ur sister,,if ur sister dey missin,,find her go sumwia else **tongue-out**.. Na ur FRIEND I be. Ok  ggirl4real: I knw say if na sabiguy, him 4 curse my offsprings now. ghenghen!!! Dis guy don enter am... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:41pm On Oct 11, 2014 |
ggirl4real: All dese while u no sabi say u b trouble maker. How com na u go dey involved in any fight wey dey occur on dis thread?
If u no dey careful, u go carry one eye go camp. hahahahaahahaha....abeg leave dis guy alone ooo.. And,don't u know sabiguy is the most gentlest (if dia is any word lik dat) guy in dis world.. E no fit fight ant sef talkless of human being...sabiguy shebi na true I dey talk?? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:28pm On Oct 11, 2014 |
Horlawoomey: I am fine Iya Ibeji, how your side ? iya ibeji is doing well nd d ibejis dey kick wella sabiguy: Na me hail pass...  how re u 2nyt?? U no go dinner/date wit ur babe 2night? |