Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 47 pages)
hawdi:God save u...I don dey wear my boxing kit,,I for crush u wif dis my big body.. Hahahahahaha. BTW I'm a product of pure nd applied biology,,,u? Beboy23,,,u re welcome. |
hawdi:I smell sarcasm in dis ur 'pele dear'. And to tink dat we re both ladokites...hmmmmmm Na me nd u wan fight dis night,,oya!!!!!! |
jennyesh:my dear...I'm highly disappointed in some people here 2nyt... Make we just dey watch jawe,,as we await our call-up numbers. |
[quote author=sodiqyinka post=26976455][/quote]abeg come bbm make we chat jawe.. |
sabiguy:change am to fight/quarrell/abuse/insult. E don do u nw...na only u nd nysc dey give me high bp...make una no dash me hypertension abeg. |
Make dem no evn kill me with all dis dia fight... E don do jawe.... Wetin b una problem sef?? I feel as if I'm in d wrong house,,,,,why won't u guys kip quiet 4 each other.. Dis is a display of sheer immaturity... Mtcheeeewwww |
Sabiguy,,,,u don start ooo. If I talk nw u go say dem misunderstand u... My koboko stii dey intact for u. **on a lighter mood** pls dnt pick up fight abi na quarell dis evening |
taiwoliu:my dear,I dey ooooo.. Anyting abt statement of result?? |
Temmytea70:wetin I go do nw,,my name don turn to patience buh EJ no dey my own **lolll** tanks dear. |
jennyesh:we still dey 2geda ooooo |
dstnd:meaning abeg? |
noordean:tanks a lot dear.... seriously I'm worried ooooo. |
SageNaruto:walahi,,e be lik say na u dem send to me make u cum make me cry abii ***crying mode activated*** |
Ayomax:sch ke?? Why I cum pay 4k den?? Make dem no craze ooooo. Walahiii,,d tin just tire me jawe |
Ayomax:I don check am tire.. Even checked my spam folder... |
dania30:tanks dear.. I'll try sabiguy:leave dem to deir own opinion jawe..mke anybody bliv nd talk anytin wey dem lik...meanwhile,,I dey try smile..even though na fake smile. Heineken:I dey try smile buh d smile no gree show... ***chaii I evn miss my smile sef*** |
[quote author=jennyesh post=26915121][/quote]I'll try not to...... How has been ur day ![]() Akerry,,abeg resend ur numba to me. Sabiguy,,,shey u don fight finish abi u still wan fight cos as dey never send my call-up number nw,e do me make I fight pesn and e b lik say na u b d available pesn..oya make we start....... |
Nawa ooooo.... All dis words-trading u guys re doing here is sumtin else. Make una no add join my high bp jawe abi wetin dey do una sef ? If una no keep quiet now ehn,,,my holy koboko still dey corner oo, I go just flog all of u. **loll**@jennyesh,,I don even comot work go house sef. Na to cry remain 4 me nw **hahahahahahaha** |
jennyesh:my dear,,I never see my own too oooo. Infact,I no fit concentrate on work again..I just dey sow jargons since morning. BP don high tey tey sef. |
I guess d reason why I really enjoy dis story is because I imagine evrything as I read...kip it up peter.. U always rock!!!!! |
Akerry: pastor adufemy oga no vex I take God beg u. |
Taiye4Christ: We keep each other smiling. I love that girl!I love u too boo. Nabsprada swtie,work has been so demanding dis days.. Taiwoliu darlin, apy betday to u. May d world celebrate u ijn. Evening house,,,how una dey oooooo |
Taiye4Christ: Trendiitee misses you so much more. She will be here very very soon... sooner than expected. We love you too.... Tanks my world. Nabsprada sweetie, I missed u so very much. Following ur diary bumper to bumper. Mr oga, because I no dey somebody don dey call u sweet@ abi I reserve my comment |
sodiqyinka: Oga o.ntorrrrr. hahahahahahaha. u abi, u don enter am 2day. u Neva knw anytin |
sodiqyinka: I go advise mk u no try am o. Cos mo bad gan otaaaaaa!!!!!!! no dey tell me dat kind tin. |
navistar: Re-read some of the posts and I think I took her outta context! M being the bigger person here.. am sorry, nt just to you but to other members of the cult *lool*errrr house for causing an form of discord directly or indirectly. But pls, beg your indulgence.. if your contact is still asking for jamb number, try to convince him or her to at least akt around if it can happen with Jamb and mat number. I wouldn't want a situation wen we get our posting letters and we would starting hearing things likewicked human being. chaiiiii. |
navistar: Loool.. no mind me, I have a very short fuse when it comes to things like this. Come FCT naehnehn oooo. I no come fct ooo. Na lag I dey go me and sodiqyinka |
sodiqyinka: No sir. Its too late for the contact i have. Maybe others can. But I cant anymore.by force, fire and thunder u go help me runz am to Lagos oooooo. |
sodiqyinka: Please read well na. Shey i vex ni? Abeg make una read dat post again na. Abi.go sit down jooorrr. u and dat navistar that is forming superstar . if I carry dis my big body sit upon d 2 of u. una go knw say God Na just 1. *** ntoorrrr*** |
sodiqyinka park well my friend. you go just dey vex like sango olukoso. ****oya abuse me back and den display my details **** vexi vexi boy, u come dey form champion, if u try dat next time I'll make sure I beat u very well. |
Akerry: wow!@boldedHahahahahahaha. why u dey wow |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 47 pages)




