Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 47 pages)
niceeric: shuuu! no be Wetin dem ask me I answer ni?......if na my life history I wan write,mods go ban me before I finish cos e go finish up this thread remaining space I swear lol.......Or wait!....ure secretly feeling d boy!....ah ah....dats it! lolfeeling which boi ![]() |
Feyifahm(bestie) nd Taiye4Christ(swtie),, both of una wan destroy my chrch abi I go close eyes flog both of una with holy koboko oo cum add holy ghost fire join am |
niceeric: okay ooo....Oluwaseun ni oruko temi....okay before non yorubas go chop me,i'm Oluwaseun, a graduate of Lagos State University, studied Electronic and Computer Engineering and was supposed to be in d batch b boat but was thrown out cos of our student affairs unforgivable error.....but dats history....I'm a batch c hopeful now is d newsahnahn,,we didn't ask for ur life history nw.... Lolll.. Welcome on board dear,,u'll luv it here |
Taiye4Christ: Mmmmhmmm... “trendiitee and friends‘ lounge“, we ‘ll create that room in this house very soonna so ooo. |
Taiye4Christ: Welcome to the family...yeah,,she's a frnd |
tocynnys: M Tosin, an environmental biologist from LAUTECH.welcum dear |
satope1: ema binu o . Eyin iya aye... I thought my greetings and idobale had gone round. Accept my apologies please.na me be iya aye abi,, shey una dey hear ooooo.. He's callin me pastor, iya aye |
Taiye4Christ: Thanks sweet. You are an angelNow I'm blushing.. ***kisses*** |
Feyifahm: na wa 4 u oo,se na e-love make u join ds thread#SMH4U#abeg,help me ask him oooo... satope1,u jst cum dey talk to ladies here anyhw, witout consultin me d pastor of dis thread....na holy cane plus holy koboko I go take flog u |
Taiye4Christ: Thanks, I will get byokies,,,incase u nid company,,I'll b dere ok? |
Taiye4Christ: Wow, sounds nice...Awww, sowie swty.. |
Taiye4Christ: Dem dey dia with you ni?Yeah we re 2geda.... How's ur day gonna be? |
Taiye4Christ: My regards. So, what‘s up with your day?nofin to do ooo my dear...jst stay home all day gistin wif feyi nd dayo |
Taiye4Christ: No mind her. Na she do opening prayer, me come do closing prayer.lolllllll.... lacreamzy is fine |
Taiye4Christ: Swear say no be you talk opening prayer for meetinghahahahahahahaha,,,upon say she disguised hersef,u still recognise her ..mehn,u too much ooo.. |
Taiye4Christ: You are welcome. Hope you slept like a baby?with u by my side,,yes I did.... |
Taiye4Christ: Trendiitee sweet, good morning.morning dear,u re jst so romantic nd caring....Tanks dearie **kisses** |
olasmith10: u wan go? make I quickly do online registration for u now now.. u get passport?guy,take am easy nw...shuo!!!!!! |
Taiye4Christ: Yeah, hope that‘s better now?yeah,,tanks.... Buh hope u re ok sha,,mke I no go choke u wif my big body. lolll |
[quote author=Taiye4Christ][/quote]tried calling u nw buh d ntwrk is hell |
Taiye4Christ: How we go do now? Oya come snuggle with me for bed to reduce the cold *winks*u re jst so caring. ***joins him on d bed*** |
Taiye4Christ: Imagine that!!! You go fear where cold dey make you lose weight. Na for this whether you suppose even add weight seflollzzzz... Na over cold dey worry me |
dstnd: finally I done get e.boo she is in this honouranle auz.taiye4christ u sabi her selfoya nw,,, I'll b waitin to bless d e-marriage ooooo.. Mke ur intentions knwn bro. |
Taiye4Christ: Like seriously?tanks darlin,,I don dey lose weight sef, d cold don dey make me lose weight,,hahahahahaha... |
Taiye4Christ: I am dey jare, had a fairly free day yesterday and hoping for same today. You?I've always bin gud..jst dat dis cold is finishing me..lolll. Morning dearie |
Feyifahm: This is to wish urchbabie and claroo Gods best in their bar finals.success deariesUrchbabie nd claroo,, go and conquer dis bar finals...waitin to hear ur success story...luv u loads nd miss u guys a lot |
Taiye4Christ: Ok dear. How far with ‘twisted‘?twisted,I'm tired of d movie jawe.. Pendin 4 nw.. Hw re u doin? |
rashfat: My e-pastor, abeg no ve. Moti dobale, ejo emabinuDat's better.... Ur sins re 4given as 4 u fweshblacboi, cntinue ur bachelorhood or better still go join rev. Father.. E be lik say ur head no want e-boo. ***tongue out*** |
Taiye4Christ: You are more than a darlin... lemme watch you eatlet's eat 2geda swtie,, its better dat way,,,we cld watch each other while eating |
Fweshblacboi, shdnt u b lookin all arnd 4 ur e-boo velounie?? U re here beginning to lik my bestie,,chaiiii... Holy ghost fire go fire u oooooo. @rashfat,,ur aproko don too much,,na holy koboko I go use flog u |
Taiye4Christ: Yam and scrambled eggs with hot teaaint u jst a darlin ***kisses*** fweshblacboai: I never see person wey observe reach feyifahm.....she can obseeeeeerve,chai!!wetin my bestest bestie do u ooo?? |
Taiye4Christ: Hmmm, I trust. Hope you prayed for me sha?yes I did.... Wat's 4 dinner? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 47 pages)
