Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 47 pages)
Taiye4Christ: Good evening house, how una dey?hy swty I'm jst here oooo.. sodiqyinka: fine dearie... Pm ur bbm pinall dis bb pin u re sharing **clears throat** Oya all of una,pm ur bb pin to me ASAP |
Heineken: pastor wassup? Its like sodiq don pass that sickness reach me o. Pray 4 mesickness ke Mke sickness park well oooooo. D lord is ur strengthIdboystic u re welcum. |
Taiye4Christ: Hey dear, how‘s your day going?Swtie,, I'm fyn nd u? |
Morning house. Nabsprada swtie,how was ur nyt? Oga Akerry I hail oooo Sodiqyinka able timekeeper, d lord is ur strength Heineken, dat 1 u dey talk na story for d gods oo buh u re 4given sha Noordean nd Taiye4Christ hope una no fight each other 4 dream oo Luvlycutebay able chairlady,,u re sighted. AjGentle,ur holy cane dey await u oooooo Westinfo4040, rashfat, Holarwoomey, jennyesh, anugod, omaimoje, nd evry oda member of dis thread,, God bless u all. Much love frm me to u all. I remain my humble self ADUFEsexy. |
Taiye4Christ: Abo wa ba l‘oro omo na.Goodnyt swtie jennyesh: make we see in cameraU dis girl ehn,,,,, u sha dey find trouble,,, make I hear any camera tin........Noordean,,u no go lik ursef if I deal wit u ooo |
Taiye4Christ: Ajgentle! Ajgentle!! Ajgentle!!!Na fear catch am oooo |
Taiye4Christ: Trendiitee to the rescue! What a darling you are.Hahahahahahahahahaha,,, No yawa nw.. We go flog him 2geda ooo |
AjGentle: I want you to confess # Spraying holy water# oya begin to talkAbeg,,, leave dis guy alone nw.... Na u dem sambisa pple send?? Hian!!!! Taiye4Christ: Ok ok ok. I confessNo mind am jawe,,e be lik say na him nid holy cane?? Or wat do u tink?? |
Taiye4Christ: Please tell him to leave this house for meboth of una go pull dis house down ooooo... |
Akerry: I miss u plenty plenty but e no reach my ochechi own....wait o! U no dey spray holy kisses again?Yes oooo...No kisses again,, I don vex. I missed urchbabie too nd I wish her success in her bar finals.. |
nabsprada: Viewing this topic: dprince042(m), luvlycutebay,Mehn, taiye nd noordean re d best pair we av in dis house....u guys are really d best...my love to u both BTW, Oga Akerry I missed u oooooo |
Nabsprada na dat holy cane go beta jawe. @Taiye4Christ, holy cane na ur punishmnt,mind u no mercy ooooo @feyifahm, u knw u always my bestest nw Buh Taiye nd Noordean ehn,,,una no go finish me wit laff ooooo **ROTFL*** |
mrPero: nabsprada n trendiitee. ... How una dey naaaa. .. evening house. ... mrPero: I just de watch from sideline. ...m goodlong time corper peter,,, me miss u ooooo |
nabsprada: ah swear I no go eva leave u go "low key" again o...u b bestie of lyk,even wen am nt in d house,I know some1 got my back....u rock jare...ehen jennyesh,leave Noordean alone oAnytin 4 u my swtie... Jennyesh,,if u type noordean again if I catch u ehn ![]() |
jennyesh: she is beta nw... Thanks a lot... U rembd to ask afta ha... Even sodiq forget sef.. U sure say no be me nd u suppose dey so? #winkz# nabsprada: #dancing#my bestie is back @ last,i missd u too dearie,hope u enjoyed ur "me tym"? Aw was ur day?Yes I did enjoy it....My day was fine urs? jennyesh: yea... Buh am begining to e-like Noordean.. U 4got abt my sisjennyesh,,,if I hear Noordean is for my bestie nd u dare not not trespass!!!!!! |
desdichando: em em...remain small make d money complete I'll patiently wait ***dancing*** |
Taiye4Christ: Ohhh, na true o. Before “Nabs“ come “nab“ me (imagine that!).hahahahaha,,u b thief ooooooo chai!!!! Let me think abt it sha |
Taiye4Christ: *EVIL GRIN*U re a wicked sumbody,,chai!!!!!! My bestie's soyoyo 4 dat matter....... Since u cnt find a better punishmnt 4 urself,,d one I gave u shd remain den |
Taiye4Christ: Ko jo rara. Ma binu.Oya tell me,which punishmnt u wnt mke I giv u? |
desdichando: too late..i m already engagedmy head dey swell ooooo.. Oya wen u go propose nw? |
uzoexcel: why is that guy always chasing u sef?ask him nw ***winks*** |
Taiye4Christ: Sweetie, hope you no too vex with me? Taiye4Christ: Chai! Na punishment be this? Abeg change am o. AbegShebi u don dey get am frm sumwia else,, dat's why u no ask of me nw |
Taiye4Christ: Nice to know we got you cracked up. Noordean, ope oooo... at least, you don do one beta tin for this house since you land! At long last!lolzzzz. Hw re u doin?? Meanwhile,I'm not givin u kisses again until further notice |
Horlawoomey: Heineken, Ajgentle and Trendiitee you are sighted, how has been the day so far ? AjGentle: Lovely ausemates i hail oooHow una dey ooooo |
Heineken: . Trendiitee no vex jor. If I start explaining ehn. I didn't 4get u at all. Welcome back.Park well joooorrr |
noordean: if na mi b adufe ni,ago bring plenty pepples com dey stone u for here cos larger portion of her kisses always goes to u,yet u didnt check on her wen she was away. Taiye4Christ: Come, no be you be trendiitee na. Why your blood come dey rush? Besides anything from adufesexy is worth more than gold, and that includes even pebbles Taiye4Christ: Walahi, you no well. See Judas o! Thank God you no be trendiitee because the trendiitee wey I know‘s got a very very big and forgiving heartHahahahahahahahahahaha. Both of re so hilarious..I almost choked frm laughing |
noordean:Lollll..I'm bak nw |
noordean: #OnMyKnees.Accepted!!!! on d grnd dat u re my bestie's boo nd also because u nd taiye made me laff a lot wif ur posts while I was away... I missed u jawe |
morax101: Batch C is now official, signed my mobilization form today here in LAUTECHYeah,,, Ladokites all d way. Morning house,,I'm bak!!!! My one nd only bestie Nabsprada me miss u so badly. Noordean, Taiye4Christ nd Heineken,I dey vex 4 u guys,,una no evn check on me,Nawa o. It is well anyway. |
desdichando: i misss u a lotme miss u too... Regrds to dem |
desdichando: sweeetheart...what are u doing here....i m already jealousNo be u I dey find?? Jealous of wetin sef ![]() |
desdichando: Well this s the thread u will see all nairaland whore5, women lookn for oil and gas husbands, babes looking for oil and gas boyfriends etcI don see u here again!!!! Chai!!!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 47 pages)
Mke sickness park well oooooo. D lord is ur strength
I'll patiently wait ***dancing***