Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 47 pages)
nabsprada:tanks dearie |
nabsprada: am fyn o bestie mi,if low profile is wat u wnt,den by al means go 4 it...#me will miss u though#Tanks 4 understanding dear, I'll miss u too Heineken: lowkey? Noooo. Why na? Are you angry wit me or this house trendiitee?Angry ke?? Noooooo. Personal reasons |
nabsprada: Abeg no go low key ooooo#crying#hey bestie,I'm always arnd nw,,jst wnt to maintain low profile 4 few days. How re u? |
Heineken: Trendiitee and sodiqyinka...I see Una. Warido this afternoon?I dey low key ooooo. How ur side? |
Taiye4Christ: Good morning y‘all. Just breezing by. I will be back later in the day. Love youmorning dear,,,av a 1daful saturday. |
Heineken: . Trendiitee I really need that kiss.u no evn grit me gudmorning b4 u dey talk abt kiss,,,No kiss 4 u my frnd!!!!! @Nabsprada, morning dearie,hw was ur nyt?? Morning house,,hope una sleep well. Nice day to u all. |
noordean: bt doesnt stop at home,tank God for dat. it extends beyond ur home,even she cn go to oda NL sections and share d kisses diaGod forbid!!!!!! My kisses aint dat cheap..strictly 4 dis house nd special pesns @dat looolll **holy kisses** 4 u all |
Taiye4Christ: It begins at homemake him understand ooo |
desdichando: Trendiitee ooooooohahahahhahaaha |
noordean: abeg no change ur mind nah,share it n u ll surely b rewardedtaaaaa!!!!! No way!!!!! Taiye4Christ: *singing “i can see everything turning around for my good“*yeah,,,,u can av it all |
noordean: lwkmd....d kisses wey i dey chop frm nabsprada don do mi. pls i no want ur ebolastrous kissesI don vex... Taiye I go giv u all d kisses 4 drm,, no more kiss sharing **vexing mode** |
noordean: bt its being used extravagantly,atleast consider som oda pple in d aos dat r also in need of kissesI don sleep alredy, I go attend to u 2mrw.. Taiye I for kiss in d drmland nw buh we av enof kiss sharing to do 4 dose dat need it...so bear wit me |
Taiye4Christ: Olorun oba ooo.Hahahahahhaha,,abeg dnt go dizzy ooooo.. Morning swtie |
Taiye4Christ: Exhaust ke. No be buy she dey buy am o. Na she be the manufacturer. E no fit exhaust lae laeaint u just a darling **** more kisses joooorrr**** |
Urchbabie, u re sighted ooo.. Hw prep 4 bar finals nw?? Ur success is certain my dear. |
noordean: am afraid u dont exhaust ds ur kissesexhaust ke,, ki lo n jebe?? My kisses re inexhaustible,, ###gba be .. Taiye4Christ swtie ***more kisses*** |
Taiye4Christ: After you in a mo. Goodnight and sweet dreamsokies.. Av a pleasant slip **kisses as usual** |
Taiye4Christ: Yes o. Anywhere he leads, we must go. That‘s part of the ministry nana so oo.... Swtiepie,, I'm off to bed oooo.. |
Taiye4Christ: Oga Akerry, you hear so? Na mystery of d spirit. As the spirit leads us. DrMeeky, your e-iyawo still dey otanks 4 undastandin swtie,we'll definately go wia d spirit leads loollll |
Taiye4Christ: Hey dear, I wouldn‘t leave you here na. Network is seriously erratic hereI for fear nw....anytin u want is fine by me swt |
Akerry: Adufesexy! I like ur new dp. Abeg dis ur ministry with taiye dey unclear o . I no go wan separate fight between u and Dr meeky..#smiles like Bisi Akande#tanks my oga... Dat taiye part na mystery of d spirit. Meeky will always b my swt@,,, Meeky darlin wiaeva u re,, I love u so much ***swt romantic kisses*** |
Taiye4Christ: Hen-Ti-Hen suckshey swtie,,,tot u were asleep alredy |
noordean: trendiitee abeg wch kind food u gv taiye chop? cos d guy don slip forget imself on top ds threadsebi na him giv me food chop nw... He's tired dat's why he has to slip |
jennyesh: Inlaw no vex o but thns go change.. D one wey una don chop reach una... Na me nd my family turn to eat nowur head dey dia my dear!!!!!!!!!! |
Akerry: Dis my phone dey do me strong thing o....oga mi sir,,, I dey hail oooo!!!!! |
noordean: ano mind,make both of u jst dey look #siddon ##grabs spoon.park well my dear... Why u dey poke nose,poke head, poke mouth? Go dey supervise dat election 4 me my frnd |
Taiye4Christ: Ehen, now you ‘re talking. Abi you no know say no matter the ingredients, if you no follow me chop, the food is tasteless?chai,, my head dey swell oooo |
Taiye4Christ: Chai! I no fit eat again o. Why you no go eat, I go come continue.loollll,, oya let's eat 2geda den |
Taiye4Christ: Amala and efo rirou re on point swtie,,eat on while I watch u eating **lolll** |
Taiye4Christ: Come join me for dinnerwat's for dinner?? |
sodiqyinka: oya o. Woli trendiitee, bless our e-union o. Make e-evil lyk fweshblacboai no go put us asunder o.As d pastor of dis thread, I prophetess Adufesexy joins Sodiqyinka(oga time keeper) nd jennyesh in e-matrimony in d name of d father, son nd d holy spirit Amen..... Wat Adufesexy has joined 2geda,God punish any asunder wey wan show face... U may nw kiss d bride. |
Taiye4Christ: No be that kind ‘kidnap‘ I mean o. No worry, na due process I plan to follow. How about that?I for fear....If na due process, no wahala nw |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 47 pages)
**** more kisses joooorrr****