Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 47 pages)
Taiye4Christ: Hahahahakidnap ke Noooo me no gree kidnap oooo.. Ahnahn,,u go pass d normal process ni ooooo |
Taiye4Christ: Hahahahaha... I hear you. Mehnnn, this your new d.p na “super-hot“! Take that from me**dancing ** tanks swtieee ***kisses*** |
Heineken: trendiitee na you 4get me jor. U can't even reply me ba? Me didn't forget you. I told the house my phone is sick na.Sowie dearie.. No vex abeg.. ***chop kisses*** Taiye4Christ: Hahahahaha...hahahahahhahahhahaha,, abeg no make yasef peppersoup oooo |
jennyesh: With eyes filled wt e-tears and with e-joy in my hrt, I e- accpt.. sodiqyinka: I'm using this medium to officially ask jennyesh to be my e-boo.She jst said yes bro,, come 4 chrch blessings ooooo |
Taiye4Christ: One and only Adufesexy of Adufesexy Ministries International, I hail you ooo. How ministry today?sup swtie,,ministry dey go wella ooo.. Hw was ur day? Hope u bath with salt water,, if u no get salt go to page 176, u go see d salt I bring 4 una dia. Lolll |
Heineken: trendiitee you know I can't even try that. I swear I miss u wella.ok ooooooo.. Me miss u too |
noordean: unhunh....is ds really our pastor?Wetin I do again nw |
nabsprada:bestie I dare not oooo.. Go nd see d salt I giv am 4 page 176 |
noordean: so u didnt really lov mi!hahahahahahaha,, mi love e nw, ife na lo mu mii lo ra iyo wa fun e nabsprada: double present bestie,aw was ur day? me missd u too o,evening house..evenin bestie |
noordean:e no go damage, no worry, e go jst destroy ni hahahhahahaha |
noordean: na ebola o,e fit rush enter one's mouth if person dey open mouth anyhw,so make w jst dey watch like dsUse dat salt I gave u nw,,,jst dey chop am dey go ,no nid to add water sef |
noordean: lol....make government catch both of u.....mi i no dey dia oTaaaaaaaa,,dem no fit. Nabsprada wia u dey ooo,,me dey miss u |
noordean: pastor trendiitee, na u dey produce am?hahahahahahahaha,, na my husby (dr meeky) dey produce am..me cum put holyghost anointing cum dey sell am. Hahahhahahahhaha |
Chaiii Shey na ebola mke all of una silent lik dis nw?? Ahnahn sebi I don buy salt 4 una nw. |
Gud aftnun my lovies,, as una don knw say na una love dey always dey my mind na why I take d pain to get una dis salt,,,abeg mke una dey use am frm time to time ooo. I love una so much ***kisses***
|
luvlycutebay: Amen dearest.My chairlady, how u dey?? I hail ooooo |
kalushaiyke: Morning dearie...I'm just okay...mummy them will always be protective...have a great daytanks dear |
nabsprada: As in eh..I tried calling @ exactly 02:51 bt ur lyn wasn't going tru...aw u dis morning?loll,my fone was off @dat tym... I'm good swtie nd u? kalushaiyke: My night was cool until my mum woke me up when the sleep was supposed to be interesting cos of her Ebola msg...hot water aint my style not to talk of adding saltwalahi d tin is mutual,, na my mumsy wake me too wit ebola call nd I also dnt bath warm water sef talkless of hot nd d salt jargons... Mornin,,hw u doin? |
curiouses: Na handiwork of Dangote be that....the man wan boast sales by any means possible. |
curiouses: Na handiwork of Dangote be that....the man wan boast sales by any means possible.My dear, I tire 4 dem ooo... How re u doin dis morning? |
Dis salt water jargons jst tire me oooooooo,, evrybody jst dey call me...Chaiiiiii. Salt go soon cost 4 market nw.. Mttcchheeeeewwww |
nabsprada: Morning house,I hope we all heard d bath wit warm salty water msg noordean: so d news don reach u??Naso I hear too oo.. Gudmornin to u all, wishing us a glorious weekend ahead. Luv flows frm me to u all ***kisses*** |
Taiye4Christ: Good morning my dear. How was your night? Over-busy worry me that yesterday. I didn‘t even have an ounce of strength left to come around. Miss me? I did toomorning dearie,, me miss u so much oooo. Hw was ur nyt? Av a 1daful day***kisses*** (as usual) lollll |
westinfo4040: yap being to abj or edo beforeNO SIR |
Akerry: This bond between u and taiye don dey strong o . Hw ar u and d ministry?na so oo,I jst dey miss d guy sh... Ministry is movin Adufe is sexier,,lolllzzz westinfo4040: yhu look like somone I knwreally ![]() |
Akerry: Na my phone jare..itz havin screen problem nw upon fallinEeya, sowie abt dat BTW Taiye4Christ I avnt heard frm u 2day ooooo. Heineken, u too jst bone my side abi,,contunu. |
edozie04: Eh eh eh,on this note I say a very good night to you nd thank u for tellin us d truthgood night... No vex ehn abeg. |
ogtavia: No mind d guy,I just gave him a nice rebuke and by d way,u have a nice smile,but ur smile needs to learn from my smile,cos I am the king of "teeth flashing"..tankssss Teeth flashing indeed..lolll |
edozie04: Who b this 1dnt take it dat far nw,, no vex |
ogtavia: Can't you see she is pregnant?...and even if she isn't pregnant,will u express ur feelings to a lady in words difficult to comprehend (or read as the case may belollzzz I'm not pregnant,,so u actually stole a glance @ my pix. edozie04: lol,no mind me jaree,@times I have a weird sense of humor,just admiring ur baby bumpaint pregnant,,, d cloth makes it look lik dat,,,,am so very much single |
edozie04: Nne idi ok,ar u singulu nd searchinu cos I am leady 2 mingleluI no undastnd all dis tinz u dey talk ooooo |
Noticed that too.. Oga seun, hope all is well ooooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 47 pages)
Noooo me no gree kidnap oooo.. Ahnahn,,u go pass d normal process ni ooooo
