₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,505 members, 8,512,211 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 05:07 AM

Toggle theme

Trendiitee's Posts

Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 47 pages)

NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 4:42am On Aug 01, 2014
Apy new month swthrts,,dis mnth the Lord will perfect all dat concerns us nd grant our heart desires..countless blessings,unimaginable happiness,indifferent smiles,endless good health shall be ours.I love u all



No mind me ooo,,I jst finish sayin my prayers,dat's why I'm awake @dis tym
Culture › Re: The Great Yorubas, People Of A Unique And Vast Culture by trendiitee(f): 10:18pm On Jul 31, 2014
tuffgongjo: I was there today,I went to sign somethings @ d local govt.
Awarawa ti ri ra wa o.#ekitikete
I dey here too, in okun ooooo...I'm frm omuo ekiti
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:14pm On Jul 31, 2014
E be lik say na state of origin tinz dey reign nw,, as kingemmy nd akerry wey cum frm kogi don find each other.....Abeg who is frm ekiti state oooooooo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:48pm On Jul 31, 2014
nabsprada: Viewing this topic: Heineken(m), trendiitee(f), noordean(m),jst d ppl I wanna c,bestie i double sight u,I was so bored,tank heavens u re here
Hw u dey swty
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:01pm On Jul 31, 2014
Cutekemitola: Am new here o,guess I ll be going with C14 afterall
Welcome swtie,,guess u were in b14 before..
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:36pm On Jul 31, 2014
Akerry: Thanks pastor mrs adufe meeky
Xactly my name, u recognise person jawe....God don grant ur hrt desires.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:22pm On Jul 31, 2014
Horlawoomey: Noordean, Trediitee, Akerry and 1 guest I hail una
How u doin?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:20pm On Jul 31, 2014
Akerry: uchechi dear...i love u .!
Akerry: Where my uchechi....!
Hold am tight ooooo,,,remember heineken don dey fall inside gutter because of her name.....hahahahhaha
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:10pm On Jul 31, 2014
Akerry: Kikikikiki hehehehehe hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha ....
U dey speak in tongues or u dey laff?? If na tongues we re safe buh if na laff ehn...........urchbabie u nid to cum arnd mke we do deliverance session for swt@ ooo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 4:45pm On Jul 31, 2014
westinfo4040: God call her abi na she call God hw e take happen...
All of d above...God bless u bro


Nabsprada swtie,tanks for holdin fort as I no dey,,I go collect sumtin on top mountain ni jawe

Abeg feyi darlin wia u dey? Ministry is movin nd u re not here yet..I go carry ur post giv heineken oooo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 12:36pm On Jul 31, 2014
Kingemmy01: Viewing this topic: Heineken ( m), Kingemmy01 ,
Marshiro ( m ), trendiitee( f ), emeka51
I sighted u all n my able pastor Trendiitee, I hail o.
God bless u my dear
Heineken: boss I see u. Forget this yeye pastor. Lol
Av heard d story of elisha nd d forty two children who jeered him in d biblehuh
Sum1 shd pls tell dis boi wat happened
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 12:22pm On Jul 31, 2014
Heineken: Urchbarbie. Am falling for this name.hmmm.
No fall for anytin,, urchbabie belongs to Akerry.. If u fall na inside gutter u go fall oooo ***tongue out****
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:06am On Jul 31, 2014
mrPero: I de hail o..... dis feeling is so hot inside of me.... can't Juzt wait ooo.... corper peter grin grin grin
Hahahaha,,take am easy nw..corper peter..bless u
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:53am On Jul 31, 2014
nabsprada: bestie me o,am here dear,I ova miss u,I miss house,am yet 2 tender my prayer request sef,I dey come mek I kukuma go back read al d pages I missd
Welcome dearie...Meanwhile u re d secretary of adufesexy ministry nd feyi is d treasurer,,meeky my luv nd boo is d head pastor
Akerry: SOJABOY!!! U need to have an encounter with Adufesexy ministry! Thank me later
sojiboy: I no be sojA boy but Sojiboy, Adufesexy I am ready for the ministerial ministry, na dem go call me Abi na me go call myself into the ministry. Infact the spirit is moving me from my down below in between my laps to my head.
Speaking in tongues already "lasakaoropodorodorsobamlikeiopoewqouy" the spirit is moving me spiritually
Akerry tanks for informing him.... Sojiboy,u too dey forward sef,I can see u re goin to b active in dis ministry, meanwhile, see nabsprada my secretary,she'll tell u wat to do.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:30am On Jul 31, 2014
Abeg,,who av seen nabspradahuh Noordean wia is my bestie nw?? Chai I don dey loose weight on top say I dey miss dat gal **winks**


Its a beautiful mornin to u all,,,how was ur night?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:28am On Jul 31, 2014
Kingemmy01: Ah! u dey fire ur member ni ke? Na which kind of pastor u be? Me na water oooooo
Member mouth too wide na, loll. Mornin, how was ur nyt?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 11:40pm On Jul 30, 2014
AjGentle: If a girl kip u waiting all day shey u go D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ laugh (sobbing) Chai diaris God ooo
Awwww,,sowie dear,,buh I'm taken..meeky all d way
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 10:49pm On Jul 30, 2014
Nabsprada swtie,,,wia re uhuh D house is borin ooooo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:45pm On Jul 30, 2014
Feyifahm: so wat wl b my post in ds ur ministry?I knw how to count money well oo
Luvie,,u re in charge,,nobody can handle dat post xcept u
AjGentle: Trenditee waiting ooo...
sowie 4 kipin u waitin,,,d deal is my boo will cum along wit us or I won't go wit u...now choose?? Meanwhile my boo won't b a disturbance oo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 9:27pm On Jul 30, 2014
Feyifahm: BFF u no tell me say u don turn pastor nw,abeg I need laying of hand..
My luvie bestie,, na so I see am ooo
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:40pm On Jul 30, 2014
sodiqyinka: lol...we're in dis 2geda.
cool. ***givs him a hug***
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 8:08pm On Jul 30, 2014
sodiqyinka: Batch c14 all d way! 97days 2go!
Woooooowwww!!!! Tank God,,I was scared oooo say dem go snatch our time keeper away.
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:25pm On Jul 30, 2014
darlous: Dis ur minitry no be small tin o, i sure say u go get followers for ur venue wella, d name sef na rushing tins
U wanna join,,,I'll mke u d head pastor,,,interested?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 7:01pm On Jul 30, 2014
Heineken: tor lemmi have hope and believe. These are my prayer points.
1)I want to be posted to Osun state
2)I want to become a Billionaire by or b4 2018. Trendiitee oya do justice sharperly
U doubted me nw.....Anyway,, I'll do justice to ur prayer points
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:21pm On Jul 30, 2014
Heineken: Taaaaaaa. I don't believe this your ministry jor. How come the name get swag?
E no compulsory mke u bliv nw
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:19pm On Jul 30, 2014
AjGentle: (Straight face) Pastor Mrs gbinaaaa
Hahahahahah,,,dnt mention
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 6:04pm On Jul 30, 2014
Heineken: trendiitee this your own ministry ehn na wa o. Tor,me too I hev prayer request.
D name of my ministry is 'Adufesexy ministry'
Now let me hear ur request
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:58pm On Jul 30, 2014
nabsprada: hehehehehe,trendiitee me ocheesycheesycheesy,me sef get prayer request
Swty wat's ur prayer request??
Heineken: Nabs am ok o. Overbrokeness dey worry me. Am damn flat. Lol how are you doing na? Trendiitee(Adufe tins) wadup? Sodiqyinka neva come tell us wadup o
I dey alrite jawe,,how re u doin?
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by trendiitee(f): 5:49pm On Jul 30, 2014
Kingemmy01: I want U to talk to God on my behalf so that they post me to NNPC or MTN. All tithes lead to ur church.
Do not tempt d Lord thy God....ur mouth too wide ooooo chai,,,I no dey tender dat kind request b4 my God...get thee behind me in jesus name,,,fire!!!!!!!

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 47 pages)