Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
Feyifahm: Hello peeps,I'm feyi...Environmental biology,,,I rep lautechMy people,,I present to u my wonderful bestfrnd |
luvlycutebay: Who else remembers using their sweater to make babies back in primary schoolI remembered vividly...Apy sunday chairlady...Akerry my oga @dtop, nabsprada, noordean, mr pero(my food neighbour), heineken, sodiqyinka(time keeper) my one nd only meeky.....I hail all of una oooo..... BTW mr pero, food is ready ooo (yam nd fried egg) |
sodiqyinka: Good morning y'all. 114days to campD lord will b wif us nd protect us up till dat tym nd beyond....mr time keeper sir!! Go nd slip!!!!!! |
Nabsprada and Akerry,,make una mind una sef nd leave mr pero alone ooooo....meeky swty,I dey low key oooo |
nabsprada: Seems I'll get a car n drive 2 hell after all@ya signature...lolz,u really re sumfin else... abeg dnt drive to hell oooo,,,I'll miss u if u do.......how has bin ur day? |
mrPero: My dear forget...... na as I eat trendiitee food naim my eye open. ... nabsprada: adupe o sir...break fast 4 where? Trendiitee,I been no too trust u o,wetin u dey put 4 ya food na sodiqyinka: good afternoon y'all... how are y'all doing today? Oga Akerry how far now? Noordean, how day fifteen dey go now? Nabsprada bawo ni gbogbo nkan? mrPero ki lon sele? Trendiitee(iyan mistress)...how are you doing today? make i come break my fast for ur side with the lovely looking iyan and efo? lol and they rest of y'all(stalites and freshers) how are you doing today. Ur ever loyal time keeper dey hail all of una o.Time keeper,,u re welcome jawe,I'll gladly cuk 4 u.....nabsprada na ur noordean get longer throat ooo.....Mr pero,,abeg let dem knw dat adufe is a good cook,,na d sumptousness of my meal dey captivate u abi no b so?? |
Happy day to u all,,,how una dey oooo?? |
noordean: baba u like food!!!! am afraid u dnt eat somtin else from adufe's food mrPero: My boss. u de miss o..... trendiitee na chef o.... her food sweet pass iiiiyaabasira..... noordean: i dey chop better food frm nabsprada, so y i go want ur foodMr pero,no mind noordean oooo....na shame catch am nd he no wnt nabspada to disown him |
noordean: fufu as usual noordean: no b ur handworkI hold u b4?? U no go mind ur biznez,,if u wan chop my food jst let me knw instead of beefin me ![]() |
mrPero: @Pudoutunseen |
mrPero: Trenditee My soon to be roomyhuh,,really Abeg wetin b ur twitter handle? |
noordean: adufe, jst peeping rit?u too dey poke nose....u go soon enter nabsprada wahala again |
AjGentle: Hi Peeps,Ur name,sch and course......u myt as well tell us ur life history.. welcome to d house tho |
mrPero: I gallant no shaking. ... Maka report trendiitee give u o..... I complain for afternoon say Hunger de blow me... she com show food, I com like de food. .. Infact I swallow spit tire. .. I com suggest to be her roommate or neighbor she no gree. ... e good ?No vex....I'll consider u...buh I no go dey giv u food all d tym ooo |
nabsprada: adding insult to an injury..#throws hands in d air,I give upAbeg no give up ehn,,,d guy was jst confused |
Akerry: Gagaun gagaun" if orekelewa catch u...anyway, i love c14 ...lol. Hw ar u my people?Catch me ke? U re our oga patapata nw so evry lady here has d ryt to miss u,,,as I do....meeky all d way |
noordean: i didnt my loveUr luv ke If meeky nd nabsprada catch u ehn,,na OYO u dey ooooo..I talk my own BTW abeg wia is Akerry,,sum1 shd tell him I missed him oooo |
nabsprada: lolz,1000likes trendiitee,mr pero and his partner in crime,hope u guys read dis 1? noordean: welcom dear .....dont mind pero,e wan kill imself on top one wowo food noordean: wch food gan-an!!! d food wey no sweet for face. cum c d kind food wey nabsprada dey prepare for mi,its better by far!!! *missing my nabsprada*D two of una,,una weldone oooo...noordean u better say d truth nd let d devil b ashamed....u salivated,,didn't u? |
mrPero: LOL.... Don't worry I'll rent a house Close to ursursI no nid extra luggage ![]() |
noordean: waoo......datz good,y du u want to serve in ib,tot u finished frm lautech?Yeah....I jst lik ib jawe |
noordean: pounded by u or a machine??Me of course,,,I'm a full blooded yoruba gal..so pounding is a small job |
noordean: datz fufu rit? or semo? .........dnt wanna bliv datz "iyan" BTW u schooled in oyo and u still want to serve in,oyoIt neither fufu or semo,,it is pounded yam: "iyan" |
mrPero: Cheei! !! ! Chineke jehovah. .. If wishes were horsesLolllzzz,,dat was my last nyt dinner nd it was prepared by me,mysef nd I.....and I'll lik to serve @ibadan....abt d roommate tin,I dnt wnt a rum mate I prefer staying alone ![]() |
mrPero: Hunger dey catch me oo... who get food ?cum and eat
|
nabsprada:We trust each other ![]() |
Meeky: trendiitee twice meeky twice gal twice.na only 2 of us waka comeYes oooo,,,na only us waka cum |
Top of d mornin to u all,, Akerry, luvlycutebay, mr pero, heineken, nabsprada, noordean my one and only meeky.... and to evrybody else in d house,,how una dey ooooooo?? |
Meeky: baby am right here.blowing d kisses.are u on bbmI missed u,nobody to distrb me yeah I'm on bbm |
Abeg who help me see meeky ooo, I don dey miss am BTW Germany jst finish brazil 2day,,dia ris God ooo!!!!!!!!! |
KelvinGraphics: But Brazil kan still come back to win dis match oRussia 2018 abi |
Silva nd neymar's absence na hin make brazil suffer dis humiliation |
mrPero: Evening dear..... It's been good. ... urs ?hahahahahahaaha,u re nt serious...My day has bin so stressful jawe... Akerry I sight u ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
?


I no trust two of una
Silva nd neymar's absence na hin make brazil suffer dis humiliation