Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 47 pages)
Marshiro: are U̶̲̥̅̊ a ladokite? Cos am also 1 oooYeah,, I'm a Ladokite, environmental biology |
noordean: u no fit die my Sisterlolllzzz tanks dearie... Hw was ur day? |
nabsprada: Viewing this topic: kalushaiyke(m), jennyesh(f),done jawe,tnks dear. I was tryin to read buh d words were tiny nd I didn't cum wit my glasses, if I try read am ehn na suicide b dat |
Oyo 38oo ke ?My Daddy I no want oyo again oooooooo.. Mi o lo oyo mo ooooooooo ehnehn |
nabsprada: owkk dear,we sha dnt fill forms in my sch...where u wan serve sef?okies... Na ibadan I dey eye ooo. U?? noordean: u fill form in lautech too?Yeah we do |
nabsprada: pele bestie mi...bt wait o,u said OUR wetin is wetin dolafunmi: What do u mean by that?Mobilisation form oooo. Name, DOB, state of origin, sex, jamb registration numba.. Na wetin dey d form b dat oooo sodiqyinka: congrats dearie... Quickly go to school to do the needy o. Best of luck.tnks dearie,, I'm in sch alredy jawe. |
nabsprada: am good o swiddy me,jst having one of the days wen al u wnt 2 do is stay in bed cos u re pissd @ nothing in particular...nothing do me sha...aw u?Cold don finish me 4 here oooo. Our mobilisation form is out anyway. AjGentle abeg remember me in ur prayers ooo I need fresh anointing Heineken wasup nw,, hope u saw all d kisses I sent |
Goodmorning my wonderful family, hope we had a splendid nyt?? Mehn cold no gree me sleep well. Wishing us all a wonderful thursday. Nabsprada swtie hope u re gud? Feyi is in redemption camp dat's why u avnt heard frm her. Love u all ***kisses*** (hope say I no go catch ebola wit all dis kisses I'm sharing sef,,anyway sha, notin do me) |
Cityofdavid: Yes I have tried it; am actually writing from hell. LolYes I have tried it; am actually writing from hell. Lolhahahahahhahaha,,u sure re sumtin else. |
sodiqyinka: Good morning everyone. We have 89days to go. Enjoy ur day guys.God bless u bro, we re surely gettin dere |
Taiye4Christ: Haba Adufesexy. Don‘t be vexing like this na (at least for the sake of your health)I don hear u **smiles** I'm off to bed dearie,, talk to u 2mrw, av a pleasant nyt rest |
Taiye4Christ: Haaa! No vexiii o. I was only pulling your legs. Ma binu johI'm not interested again oooo ***vexing big time*** |
Taiye4Christ: Yipeeeeeeee! Come o, your name na Ruth?ruth ke U wan take style insult me abi Ok I no dey follow u again.. ***vexing mode*** |
desdichando: Lemme loook @ ur pishure again b4 I sleepu re free to. |
desdichando: Ddem talk say no gd thing cums easy..make I jst dey bear all d insults shaoya no vex **hugs him** Taiye4Christ: I see. You no wan leave ‘area‘.no mind me jawe,, no worry I go follow u go akwa ibom |
desdichando: I. Came to findd u no ni oI no lost nw,,cool dwn ehn |
desdichando: Who is mr pero?u don find me cum here again?? Chai... Go slip nw |
Taiye4Christ: Why na? Where you dey now?nofin jawe, I'm a resident of ekiti. U?? |
Taiye4Christ: Akwa IbomGhenghen... Me no wan pass southwest oooo abeg. |
[quote author=desdichando] ![]() [/quote we re actually derailing dis thread shey u knw... Oya concentrate on wetin u find cum here.. Mr evrywia |
Taiye4Christ: An environmental biologist with great culinary skills? I bow o. That means e go make sense if we go serve for the same place... But wait o, you don cook for MrPero before?Dat mr pero na Bleep up guy na me bin dey cook 4 am b4 buh I disown him sha *Loooolllll* oya nw wia u wan serve?? |
Taiye4Christ: Hehehehe calm down. You must be a good cook, btwloll,, ask mr pero, he'll tell u dat's my major. I no evn knw why I did environmental biology in sch sef. |
Taiye4Christ: Hahahaha... my dear, you really need to fear ooh ok.... I don cool down |
Shout to all members of dis house.. Especially my one nd only boo of life Dr meeky, I luv u so much swtie. |
Taiye4Christ: *Lalalalala* finally found it, though it‘s as big as a shovel *no laugh o* now, let‘s eatTake it easy swtie,, carry ur shovel go eat d 1 wey dey inside pot,cos I dey fear sef say u fit chop me afta chopping d food.. So go chop d one inside pot infact u fit chop d pot join |
Heineken: noooooooo nabs. 28th no be 28th abeg. She's not even Aug o. Atleast Aug near September small. She's January o. Taaaaaa. We no gree. Trendiitee. Abeg come dey go.Park well my frnd b4 I take holy ghost fire fire u |
dolafunmi: I find the house very interesting but the thread is moving really fastwelcome dearie nabsprada: my bestie I dey jawe..u eh,u pranked me earlier,aw u dis evening?loll,, dnt mind me jawe.. I'm doin gr8 Taiye4Christ: Yes ooo *where is that big spoon when you need it sef?*patiently waitin for u |
Taiye4Christ: Wetin dey for chop this night? Abi the Spirit don declare fasting?Na rice nd stew wif fried plantain nd beef,, care to join me? |
nabsprada: Viewing this topic: dolafunmi(f), noordean(m),swtie wasp |
Taiye4Christ: A bit hectic. I just dey reach house now after a long day. How was yours?Sowie swtz, shower, eat nd rest... Mine was ok |
Taiye4Christ: Hahahaha, pastor, I go take am all o *singing in sister chinelo‘s voice, his grace is sufficient for me*u too sure jawe..... How has bin ur day? |
Heineken: I see all of ya. What's gwanning? Am ok here....all the babes in the house I see ya. Mehn!! This everyday rain and cold here aint easy at all o. I need a kiss ryt now.U get mouth jawe,,,me love u much***kisses*** |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 47 pages)
?

