Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 47 pages)
Horlawoomey: HaPpY BiRtHdAy To Me, MySeLf AnD IHappy birthday,,favour is urs in all ur endeavours,,abeg send our cake ooo nabsprada: Morning 2 al members of dis noble house,Noordean,trendiitee,luvlycutebay,feyifahm,ibrochaka,horlawoomey,AjGentle,oga Pero(I still dey laf ur matterMornin swty,,how ur wikend dey go |
Oga Akerry,,,I hail oooo....double twale to all c14 house members...AjGentle weldone ooo,,shey na me b ya cook abi No food 4 u 2nyt |
nabsprada: Morning gurlfren@trendiiteemorning swtz,,how re u doin?? Oga Akerry hope u told mr pero dat na hunger go finish him cos he no go eva find pesn lik me...Mornin to u all...av a funfilled weekend |
Ibrochaka: com o wu giv u chairman?...as i dn com so, na fresh election o or else history go repeat imself insyd dis haus oNa our chairman u dey talk to lik dat We go soon evict u oooo...nabsprada, Noordean, AjGentle...All of una cum see dis guy oooo |
Seun: Tnx!HBD, u'll prosper nd be favoured in all ur endeavours |
Meeky: Hahahahahahahhaha.wonders shall and would never end.#SMHMy one nd only,,what is it ooo?? AjGentle: Adufe can ℓ̊ applyHmmm..make I tink am well 1st..moreover,,my one nd only comes 1st b4 anybody oooo...Noted?? |
mrPero: ..... NOordeen na only u waka come oooooooo.... Warisdis kind question naaaa... dis one pass who wants to be a millionaire oWeldone ooooooo...mke I jst kip quiet dey look u AjGentle: Naa small small N̶̲̥̅̊o̲̣̥w̶̲̥̅ Trendiitee naa frm cook U̶̲̥̅̊ go take graduate naaa. Oga Pero is just being Sequential, he does not want 2 βε̲̣ too 4ward niii. Take@sequen.....wetin because he don chop too mch food frm my kitchen na why he dey misfire b dat... |
noordean: cook or wife?Abeg help me ask him oooo...imagine d kind ridicule d guy gave me....A whole me,,,cook Chai I don suffer...lolll |
Ibrochaka: chaii daris God oo, all of una wey join hand dy purnish me so i say daris god o...if i remove d loli pop 4 ma mouth, ma mouth go luk lyk MR IBU oooo, u dn c wer mr ibu cry b4? serve ur punishmnt obediently nd stop cryin cos it won't change anytin...**ntoorrrr |
Ibrochaka: hmmmmmm...ma sista call it bribery bt i call it denial, u hav denie me, tor i dnt hav any oda option dan 2 face d purnishment....tears in ma eyez wit a loli pop in ma mouthsowie oooo buh abeg comot dat lolipop frm ya mouth so dat I go see hw u wan spoil mouth...ntoor,,,,,hahahahahhahahahaaha |
Feyifahm: friend snatcher...go ahead nd snatch her nd I wl joyfully snatch noordean*straight face*ghenghen,,,nabsprada!!!!!! My frnd don vex 4 u oooo |
nabsprada: Am here o "bestie"#looks round 4 Feyifahm,tank God she's not here"...aw was ur day?lollzz...my day was a lil bit stressful..how ya side? |
seunlaww: hi everybody.I'm new here my name is oluwaseun from kwara state polytechnic.slt dprtmnt physics electronics option..welcum to c14 house,,,feel free to mingle wif evrybody here......Nabsprada,,wia u dey?? |
Yelloo!!!!! Make una no vex ooo,,na customer wan collect cloth 2mrw nd I neva finish to dey sow.... How una dey?? Dinner don ready oo, rice nd fish stew. |
Hello!!!!!!! How una dey ooooooo..... My personal persons :: Akerry, luvlycutebay, nabsprada, noordean, timekeeper, mr pero, my bestie..I hail ooo..... All d newbies una welcome on board c14 house.. Dis is trendiitee d chief chef of dis gr8 house. |
Meeky: na wa oh.private matters shd be exposes here na.lwkmd.baby i think you shd come ovaNo vex my one nd only |
Evenin house,,how una dey?? BTW Meeky!!!!!!!!!!!! Come nd perform ur responsibility ooo....its bin raining here since evenin and cold has almost finished me ooooo.. |
Feyifahm: Una goodevening oo,op ur day was nt stressful?Akerry wetin I do oo,trenditee darling where r ubestie,, I dey here ooo..Hw u dey? |
nabsprada: heheheheh,am I d only 1 who is happy abt dis? Mr pero e don b 4 u...ehe trendiitee abeg no take am bak o,who I wan recommend 4 u nw sef#thinking...ermmmm,brb ![]() |
Nabsprada,,I'm on low key ooo.... I'll lik to announce my rejection nd eviction of mr pero as my neighbour,,I no cuk 4 u again oooo,na hunger go finish u.... Imagine since yestday wey I talk say body no gree me go kitchen,he no ask of me.... I nid a new neighbour plssss,,,send in ur applications ![]() |
Meeky: Honey(trendiitee)u spying oh.hmmmNow I knw u re stalkin me....its love anyway....brkfast is ready oooo |
Meeky: I see ya sweetypie.trendiitee.U dey slip for nairaland ni?? |
Wildemex92: Good morning guys am new here.introduce ursef pls (name, sch, course) |
Akerry: Eiyaaaa...pele ma. Me na my students examz script i dey mark nw o.It is well jawe nd BTW wia is ur orekelewa ooppss oreKERRYwa nw....abi una don Separate ni? Nabsprada wia u dey ooo?? I don miss u |
Feyifahm: yeah bin busy all day jare,op adufe v prepared dinner for u..bestie,,if nabsprada catch u ehn,she will roast u alive 4 talkn to her swthrt...Nd na only mr pero I dey cuk for buh Akerry wan join nw |
noordean: eyaaah pele,av u taken a pill? besides is ur work dat stressful?I dnt take pills wen I'm stressed... Its sowing of clothes dat I do jawe,nd I had enof to sow 2day |
noordean: adufe whtzup,always sight u. BTW ao is feyi? av nt sin her todayI no fyn dis nyt oooo...I had a stressful @wrk nd my body aches..Feyi is fine oo..BTW mr pero,no food 2nyt oo,my back nd my legs re achin |
Akerry: CAUGHT IN THE ACT: adufe and 1 guest. Sebi no be my own adufe?? ![]() |
Akerry: Noordean and adufe... I double sight unaMy oga @d top I hail ooooo...had a very hectic day @wrk nd I'm so stressed..how has bin ur own day All house members,una good evenin ooo |
Good mornin house...D Lord will order our steps dis week nd we'll b favoured...Wishin us all blessing-filled week.....Adufe luvs u all *muuuaaahhh* |
Akerry: adufe is at it again o.#my2hands onMYHEAD# Akerry: Welcome to the great house Feyi....i just discovered that u are adufe best frnd.hope u can cook like her? Though mr pero is nw addicted to her food.better comot ur hands 4 ya head, ask feyi nd she'll testify its difficult to reject my meal....Evn noordean sef dey form strong man...Mr pero, fufu nd ogbono soup on point |
Meeky: av u introduced her to meNo vex dear..... Bestie,meet my one nd only meeky...meeky meet my bestie |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 47 pages)
) happy weekend o
No food 4 u 2nyt
