Trendiitee's Posts
Nairaland Forum › Trendiitee's Profile › Trendiitee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 47 pages)
Evenin evry1,,how has bin ur day ![]() |
luvlycutebay: Hello, all i want frm u is to reply by saying PRESENT.Present ma!!!!!!!!! |
Meeky: bros i hail oh but mehn trendiitee is a babe fit to take to mama.in her sexy voice am a good gal.i love black chubby babes dat are so good.bless u all batch C 14.#TRENDIITEE ALL D WAY.SHE WILL BE POSTED TO MY STATEI rest my case!!!! Dat's all!!!! BTW which state is ur state ooo? |
Meeky: dis fire makes u look hot sweet and chubbily sexy.blowing d kisses dat quenches d fireE don b 4 u oo ...Abeg I wan go slip,I dey go work 2mrw....Gudnyt to all house members. |
Evrybody jst dey observe as meeky dey whine me,,,kerry sef don kip quiet,,,chai!!! Dia ris God ooo!!! Meanwhile,meeky fire!!! Fire!!!! Fire!!!! Fire!!!! Fire!!! Ooooooo |
nabsprada: #Praying,Father I unite my faith with hers,get thee behind dis house o meeky#Amen oooooo!!! Fire!!! Fire!!!! Fire!!!!! Meeky,I don tire 4 u ooo |
mrPero: Don't mind him jour....... just Trust me aloneTaaaa!!! I knw say ur own go worse,,get behind me mr pero |
Luvlycutebay,,,plss save me oooo....Get behind me meeky in jesus name.Amen, fire!!!!!!!!! |
Akerry: Yeah i learnt dat in my GST Courses....Adufe is a gentle girl....example of a SENTENCEHaaa,,kerry!!! I will not play wit u again....u nd meeky,,na jst to dey run 4 una 2 |
luvlycutebay: haaaaaaaa,NOTED!!!!! Nd tanks jawe,, I will start runnin frm dat sugarcoated mouth-meeky... Meeky,leave me alone ooooooo |
mrPero: Gentle ke!!!! Ur comments alone don bring ur leg outside..... U R NOTdem send u nd kerry to me ni I repeat I'M A GENTLE GAL OOOO ehnehn ![]() |
orekelewa9: no b like this them dey do oTell him oo,,let him knw dat God will see us nd dia ris God in evrytin we re doin |
mrPero: Meeky, nabsprada, NOordeen n trendiitee.......... watching u guys on 3DI'm a gentle gal ooooooooo |
nabsprada: Dairis God in evrything we re doing..lolz,welcome 2 d house dearieTankss dear,,its gud to b here |
noordean: u mean adufe, I Don vex for her self, nw my real girl is bk, welcm bk nabsprada. #e-hugsbecause ur gal is bak nw u cum vex 4 me,,chai!! Dia ris God oooooo |
Akerry: lol...it could be the day i wil marry her...meeky#leaveOurGirls o#Lol,,it was my frnd's betday ooo...So I no knw u nd who wan marry |
noordean: adufe no be laff matter o.....na d v chairman dey follow u tok, u no sabi personI no sabi pesn oooo,u knw I b JJC nw..introduction plssss |
noordean: of which I'm one, and will eventually emerge d winnerhahaha,I dey laff u seriously |
Akerry: u are highly welcome. Kerry is my name and i am the chairman of dis great house. With time u wil get to knw other executivestankss a lot,I'm honored |
![]() Meeky: woah.dat a cream chic.adufe shd mean beautiful and charming#black is beautiful.oohhh,nw I'm blushing...tanks |
Akerry: Adufe.....welcome to dis great and one family.,.ur name is lovely.......i wil like to know the meaningTankss a lot and adufe means a lady who has so many suitors askin her hand in marriage |
C14 by God's grace... Adufe is d name, environmental biology. LAUTECH ogbomooso |
Bigsteveg: Gr8 Ladokites....how farYes oooo..omo ladoke all d way!!!! BTW,@op dat lautech pix u posted don old oo |
The rock5555: Trendi tee and Priceless love, i dey watch una for Plasma TV, una good morning...Lolllllzzzzz,,how u dey ?? Kip on rocking joooorrr!!!!!!!!! |
lekinz: @trendii tee....I dey look u for 3DLolllll,wetin I do nw |
Yettocome 3gbosa 4 u,,gbosa!! Gbosa!! Gbosa!!! More updates plssssSss |
Hmmm.so many lessons 4 me to learn,,God help me....BTw mch tanks to d op and all dose who av contributed,,most of dis tins u mentioned av almost rendered mai relatnshp assunder,,,tnk God am nt married yet..Now I av to start makin tinz rite...once again @Op,tanx a lot.its jst as if dis thread was created 4 me. |

...Abeg I wan go slip,I dey go work 2mrw....Gudnyt to all house members.
